Paroles et traduction Endia - Yawa
Добавлять перевод могут только зарегистрированные пользователи.
My
country
people
Mon
peuple
du
pays
I
want
you
all
listen
to
me
keenly
Je
veux
que
vous
m'écoutiez
tous
attentivement
Wetin
eye
no
go
see
Ce
que
l'œil
ne
voit
pas
Everything
for
my
country
na
dabaru
o
Tout
dans
mon
pays
est
un
désastre,
oh
Up
till
now
we
never
see
light
Jusqu'à
présent,
nous
n'avons
jamais
vu
la
lumière
Abi
dem
still
dey
use
us
dey
shaku
shaku
o
Ou
ils
nous
utilisent
toujours
pour
nous
secouer,
oh
I
even
hear
say
i
hear
say
J'ai
même
entendu
dire,
j'ai
entendu
dire
Some
people
work
one
year
still
dem
no
collect
salary
Certaines
personnes
travaillent
un
an
et
ne
reçoivent
toujours
pas
de
salaire
How
dem
wan
take
feed
dem
family
Comment
vont-ils
nourrir
leur
famille
This
kind
thing
i
never
see
Je
n'ai
jamais
vu
ce
genre
de
chose
My
country
people
o
Mon
peuple
du
pays,
oh
The
mumu
don
do
La
bêtise
est
allée
trop
loin
Our
mumu
don
do
Notre
bêtise
est
allée
trop
loin
Even
if
na
juju
dem
use
Même
si
c'est
de
la
magie
qu'ils
utilisent
I
say
yawa
Je
dis,
c'est
le
bordel
Dem
don
cause
yawa
o
Ils
ont
causé
le
bordel,
oh
(Yay
ay
ay)
(Ouais
ouais
ouais)
Dem
don
cause
yawa
o
Ils
ont
causé
le
bordel,
oh
I
say
yawa
Je
dis,
c'est
le
bordel
Dem
don
cause
yawa
o
Ils
ont
causé
le
bordel,
oh
(Yay
ay
ay)
(Ouais
ouais
ouais)
Dem
don
cause
yawa
o
Ils
ont
causé
le
bordel,
oh
Me
i
no
go
quiet
Je
ne
vais
pas
me
taire
As
i
get
mouth
na
so
i
go
dey
talk
talk
talk
talk
talk
talk
o
Puisque
j'ai
une
bouche,
je
vais
continuer
à
parler,
parler,
parler,
parler,
parler,
parler,
oh
Everydav
for
television
Tous
les
jours
à
la
télévision
Na
different
propaganda
Ce
ne
sont
que
des
propagandes
différentes
Dem
wear
big
big
agbada
Ils
portent
de
grands
agbadas
Dey
laugh
hahahahaaaa
Ils
rient
hahahahaaaa
Meanwhile
Pendant
ce
temps
Things
dey
worse
for
my
country
o
Les
choses
vont
de
mal
en
pis
dans
mon
pays,
oh
People
suffer
for
my
country
o
Les
gens
souffrent
dans
mon
pays,
oh
No
education
for
my
country
o
Pas
d'éducation
dans
mon
pays,
oh
Dem
killy
people
for
my
country
o
Ils
tuent
des
gens
dans
mon
pays,
oh
So
so
division
for
my
country
o
Tant
de
divisions
dans
mon
pays,
oh
Dem
thief
money
for
my
country
o
Ils
volent
de
l'argent
dans
mon
pays,
oh
Rig
election
for
my
country
o
Ils
truquent
les
élections
dans
mon
pays,
oh
Ah.
for
my
country
ah
ah
ah
ah
ah
Ah,
dans
mon
pays,
ah
ah
ah
ah
ah
Dem
don
cause
yawa
o
Ils
ont
causé
le
bordel,
oh
(Yawa
yawa
yawa
yawa)
(Le
bordel
le
bordel
le
bordel
le
bordel)
(Yawa
yawa)
(Le
bordel
le
bordel)
Dem
don
cause
yawa
o
Ils
ont
causé
le
bordel,
oh
(Dem
don
cause
yawa
oh
oh
yawa
oh
oh)
(Ils
ont
causé
le
bordel
oh
oh
le
bordel
oh
oh)
I
say
yawa
Je
dis,
c'est
le
bordel
(Yawa
yawa
yawa
yawa)
(Le
bordel
le
bordel
le
bordel
le
bordel)
Dem
don
cause
yawa
o
Ils
ont
causé
le
bordel,
oh
Dem
don
cause
yawa
o
Ils
ont
causé
le
bordel,
oh
Yekparikpakpadikpa
Yekparikpakpadikpa
Ah
ahn
ahn
ahnn
Ah
ah
ah
ahnn
Ooouu
ouu
ouu
uu
uu
Ooouu
ouu
ouu
uu
uu
Dem
don
cause
yawa
o
Ils
ont
causé
le
bordel,
oh
(Yawa
yawa
yawa
yawa)
(Le
bordel
le
bordel
le
bordel
le
bordel)
(Yawa
yawa)
(Le
bordel
le
bordel)
Dem
don
cause
yawa
o
Ils
ont
causé
le
bordel,
oh
(Dem
don
cause
yawa
oh
oh
yawa
oh
oh)
(Ils
ont
causé
le
bordel
oh
oh
le
bordel
oh
oh)
I
say
yawa
Je
dis,
c'est
le
bordel
(Yawa
yawa
yawa
yawa)
(Le
bordel
le
bordel
le
bordel
le
bordel)
Dem
don
cause
yawa
o
Ils
ont
causé
le
bordel,
oh
Évaluez la traduction
Seuls les utilisateurs enregistrés peuvent évaluer les traductions.
Writer(s): Ujah Ujah
Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.