Erigga - Fear Life (Before the Erigma 2) [feat. Funkcleff & iron side] - traduction des paroles en français

Paroles et traduction Erigga - Fear Life (Before the Erigma 2) [feat. Funkcleff & iron side]




Fear Life (Before the Erigma 2) [feat. Funkcleff & iron side]
Avoir peur de la vie (Avant l'Erigma 2) [feat. Funkcleff & iron side]
Abeg
Allez
Paper paper paper paper
Du papier du papier du papier du papier
Eh God
Eh Dieu
I wan come burst everywhere again o
Je veux tout exploser encore une fois
Wahala...
Des problèmes...
Make them hold me o
Qu'ils me retiennent
I wan craze o
Je veux devenir fou
Wetin dey happen now
Ce qui se passe maintenant
You be fool
T'es un idiot
(You be Fool!)
(T'es un idiot!)
Fool wey dey piss for body na e be you
L'idiot qui pisse sur son corps, c'est toi
(Na e be you)
(C'est toi)
You wey dey my DM dey beg for help
Toi qui me supplies dans mes DM
Just because say I no reply
Juste parce que je ne réponds pas
Unto so I busy die
Je suis tellement occupé à mourir
You dey my comment section now dey fool yourself
Tu te moques de toi-même dans ma section de commentaires maintenant
(Fool yourself)
(Moque-toi de toi-même)
Save him pictures make we find am go him house
Sauvegarde ses photos pour le retrouver chez lui
(Where you dey stay!)
(Où es-tu!)
Inside him house na to punch am for him mouth
Dans sa maison, il faut lui donner un coup de poing dans la gueule
(Papapa)
(Papapa)
That e mouth wey him take insult the South
Cette gueule qu'il utilise pour insulter le Sud
(Insult the South?)
(Insulter le Sud?)
You see the South
Tu vois le Sud
We taking over u know the hands
On prend le contrôle, tu connais les mains
(You no the hands)
(Tu ne connais pas les mains)
You no dey ask
Tu ne demandes pas
Fuck musicians na big craze
Baiser les musiciens, c'est une grosse folie
(Big craze!)
(Grosse folie!)
Swap e comments then I dock am for him face
Intervertir ses commentaires, puis je lui assomme la gueule
(Tatata)
(Tatata)
How we take cash am?
Comment on le liquide?
We chat am with baby ways
On le chatouille avec des manières de bébés
(Hello)
(Bonjour)
You want to fuck?
Tu veux baiser?
Burst him head bottle dey waste
Éclater sa tête, la bouteille est perdue
For Insta you be bad man
Sur Insta, t'es un bad boy
Bad man wey dey sharp mouth
Un bad boy qui a la langue bien pendue
Package you dey Savage
Tu es un sauvage en colis
If you see slap you go fear life
Si tu vois une gifle, tu vas avoir peur de la vie
Real life no be drama
La vraie vie n'est pas un drame
Distance no be lifetime
La distance n'est pas une vie
One day na one day
Un jour c'est un jour
You go see life
Tu vas voir la vie
You go fear life
Tu vas avoir peur de la vie
Me wey dey see for here
Moi qui vois d'ici
I no be boy wey dey quick dey vex
Je ne suis pas un garçon qui se fâche facilement
But if I tell you say I go beat you
Mais si je te dis que je vais te frapper
Eh I go beat you
Eh bien, je vais te frapper
Na so I be
C'est comme ça que je suis
I no dey talk wetin I no go fit do o
Je ne dis pas ce que je ne peux pas faire
Because I no wan come dey make you go
Parce que je ne veux pas que tu ailles
Tell people say I talk this I no fit do am
Dire aux gens que j'ai dit ça, mais que je ne peux pas le faire
I dey deliver
Je livre
If I say I go beat you I go beat you
Si je dis que je vais te frapper, je vais te frapper
Him dey stagger dey go kresh
Il titube et se dirige vers le kresh
Hold am for me...
Tiens-le pour moi...
(Hold am for me)
(Tiens-le pour moi)
Wetin I do am?
Que lui ai-je fait?
Before I hold am money
Avant que je ne le tienne de l'argent
(Hold am money)
(Tiens-le de l'argent)
Why e dey pain me be say na artiste like me
Ce qui me fait mal, c'est que c'est un artiste comme moi
(I tire o)
(Je suis fatigué)
Why e dey pain me oniovo listen to me
Ce qui me fait mal, c'est que les étrangers m'écoutent
Iroko tree say when them cut am
L'iroko dit qu'ils le coupent
No be the axe na e pain am
Ce n'est pas la hache qui lui fait mal
Wetin pain am be say the handle of the axe na wood
Ce qui lui fait mal, c'est que le manche de la hache est en bois
Na me and you dey the same struggle
C'est moi et toi qui sommes dans le même combat
But your faith be like e dey fumble
Mais ta foi semble vaciller
Na why God dey bless me
C'est pourquoi Dieu me bénit
God dey change am for here o
Dieu change ça ici
No be my fault say you broke
Ce n'est pas de ma faute si tu es fauché
Poverty na choice
La pauvreté est un choix
Hustle o make you calls no go be like noise
Travaille, afin que tes appels ne soient pas comme du bruit
Boys dey hiss say na money this one wan beg
Les mecs sifflent, disant que c'est de l'argent que celui-ci veut mendier
Or spread your girl legs pass you inside tinted Benz
Ou écarte les jambes de ta fille plus que toi dans une Benz teintée
For Insta you be bad man
Sur Insta, t'es un bad boy
Bad man wey dey sharp mouth
Un bad boy qui a la langue bien pendue
Package you dey Savage
Tu es un sauvage en colis
If you see slap you go fear life
Si tu vois une gifle, tu vas avoir peur de la vie
Real life no be drama
La vraie vie n'est pas un drame
Distance no be lifetime
La distance n'est pas une vie
One day na one day
Un jour c'est un jour
You go see life
Tu vas voir la vie
You go fear life
Tu vas avoir peur de la vie
Now who dey talk anyhow
Maintenant, qui parle n'importe comment
So if you know say you dey misbehave
Donc, si tu sais que tu te conduis mal
And you know yourself eh
Et tu te connais, eh bien
You know yourself
Tu te connais
Make you conscious yourself
Prends conscience de toi-même
Because if I hold you I go beat you
Parce que si je te tiens, je vais te frapper
As I tell you say I go beat I go beat you
Comme je te l'ai dit, je vais te frapper
You know yourself
Tu te connais
Eh I no wan talk plenty this morning
Eh bien, je ne veux pas trop parler ce matin
Nonsense!
Absurdités!





Writer(s): Erhiga Agariubie


Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.