Erigga - Welcome to Warri - traduction des paroles en français

Paroles et traduction Erigga - Welcome to Warri




Welcome to Warri
Bienvenue à Warri
Yes
Ouais,
I dey always dey tell people say
je dis toujours aux gens que
For this town we get three different community
dans cette ville, nous avons trois quartiers différents
Ekpan, Agbasa, & Okere
Ekpan, Agbasa et Okere
Agbasa- If dem hold you say you thief phone,
Agbasa - Si on t’attrape et qu’on dit que tu as volé un téléphone,
You dey pay for stabiliser and phone
tu paies pour le stabilisateur et le téléphone
Okere - If them hold you till day break
Okere - Si on te retient jusqu’au petit matin
Na bottom stairs you dey sleep
tu dors en bas des escaliers
But Ekpan - If dem wan give you post
Mais Ekpan - S’ils veulent te donner un poste
Dem no dey look say you be indigene
ils ne regardent pas si tu es originaire de la région
Na the kind mark wey dey
c’est le genre de marques que tu as
Your body dem take dey give you position:
sur ton corps qu’ils utilisent pour te donner un poste :
If you get one eye you be vice
Si tu as un œil, tu es vice-
If your hand dey seize you be P.R.O
Si ta main est paralysée, tu es attaché de presse
If you get bullet mark you Be D.C
Si tu as une marque de balle, tu es D.C
If you waka dey wave you be press
Si tu marches en faisant signe, tu es journaliste
Area I hail oooooo! (Old Warri)
Le quartier d’où je viens ooooo ! (Old Warri)
Welcome to Warri where all the Mama's dey vex
Bienvenue à Warri toutes les mamans sont énervées
F*ck up no dey sawa
Merde, ne sois pas vu
She tattoo am for her brezz
Elle l’a tatoué sur sa poitrine
Her son dey press
Son fils fait pression
Two kala under her dress
Deux pistolets sous sa robe
She ready shoot Olokpa if them come her address (Rest)
Elle est prête à tirer sur Olokpa s’ils viennent à son adresse (Repose)
No be today she don dey see her arrest
Ce n’est pas aujourd’hui qu’elle va se faire arrêter
Area Mama for the hood you no wan see her vex
Maman du quartier, tu ne veux pas la voir en colère
Apart from cocaine nothing Mama no dey sell
À part la cocaïne, Maman vend de tout
1999 dem lock Mama throw her inside cell
En 1999, ils ont enfermé Maman dans une cellule
Dem carry her pass me where I for dey play "Monkey Post"
Ils l’ont fait passer devant moi alors que je jouais à « chat perché »
They almost blast me with slap,
Ils ont failli me gifler,
I take off with my Kitto's
Je me suis enfui avec mes Kitto
The first time I see where dem stab person neck
La première fois que j’ai vu quelqu’un se faire poignarder au cou
Na '94 two seconds naso andrew fall
C’était en 94, en deux secondes Andrew est tombé
Andrew Mama dey bust cry
La mère d’Andrew était en pleurs
Who do am don Run
Celui qui l’a fait s’est enfui
Full compound dey pack "Egbe The Police" dey come
Tout le quartier était bondé, « Egbe le policier » est arrivé
You suppose know Egbe
Tu dois connaître Egbe
That guy matter na dead
Ce type, c’est la mort assurée
Him fit arrest the full area if e enter him head
Il peut arrêter tout le quartier s’il le veut
I no be mumu Aje
Je ne suis pas idiot, ma belle
I know the area well
Je connais bien le coin
Full Agbasa, Igbudu dem know my matter there
Tout Agbasa, Igbudu, ils me connaissent là-bas
Odumu, Sobo, Ejegba we get house for Ekpan
Odumu, Sobo, Ejegba, on a une maison à Ekpan
Go Udu, Oruvworun
Va à Udu, Oruvworun
The hands sound
Les choses sérieuses
I no Be mumu Aje
Je ne suis pas idiot, ma belle
I know the Area well
Je connais bien le coin
Warri Crisis '99 I dey there
La crise de Warri en 99, j’y étais
Marine gate, Iyara
Marine Gate, Iyara
We Get House for Ekpan
On a une maison à Ekpan
Go Ogborikoko
Va à Ogborikoko
Ask na
Demande-leur
The hands sound
Les choses sérieuses
Dem butcher my friend hand for "Agbasa Feast"
Ils ont coupé la main de mon ami à la « fête d’Agbasa »
With old cutlass na so fight take enter Street
Avec une vieille machette, la bagarre a éclaté dans la rue
Igbo Market men dey run enter people shop
Les commerçants du marché Igbo ont couru se réfugier dans les boutiques
Carry 2 Wrong Set Of Shoes till the feast stop
Ils ont pris 2 mauvaises paires de chaussures jusqu’à la fin de la fête
Police dey shout: "If you move..."
La police criait : « Si tu bouges… »
I no fit stop!
Je ne peux pas m’arrêter !
Follow me enter Ejegba I enter you top
Suis-moi à Ejegba, je te couvre
Our biggest fright na Ekpan Hilux Light for night
Notre plus grande peur, c’était les lumières des 4x4 d’Ekpan la nuit
Those men no get joy beating na their appetite
Ces hommes n’aimaient pas frapper, c’était leur appétit
I dey ceiling when dem carry all my guys go
J’étais au plafond quand ils ont emmené tous mes potes
Government bangle for the hand let the dice roll
Les menottes du gouvernement aux poignets, laisse le destin suivre son cours
Papa dey waka police matter 3 weeks straight
Papa se battait avec la police pendant 3 semaines d’affilée
Native Doctor and Pastor for here dey lick plate
Ici, les sorciers et les pasteurs se lèchent les babines
Imagine say the full area no get Big Man
Imagine que tout le quartier n’ait pas de gros bonnet
Wetin concern signboard and who dey sell weed? Man
Qu’est-ce qu’on en a à faire des panneaux et de qui vend de l’herbe ? Mec
Dry Bread and Sadine plus Igbe Fanta
Du pain sec et des sardines avec du Fanta Igbe
Naim we dey chop after we don smoke for downtown
C’est ce qu’on mangeait après avoir fumé en ville
I no be mumu Aje
Je ne suis pas idiot, ma belle
I know the area well
Je connais bien le coin
Full Agbasa, Igbudu dem know my matter there
Tout Agbasa, Igbudu, ils me connaissent là-bas
Odumu, Sobo, Ejegba We Get House for Ekpan
Odumu, Sobo, Ejegba, on a une maison à Ekpan
Go Udu, Oruvworun
Va à Udu, Oruvworun
The hands sound
Les choses sérieuses
I No Be mumu Aje
Je ne suis pas idiot, ma belle
I know the area well
Je connais bien le coin
Warri Crisis '99 I dey there
La crise de Warri en 99, j’y étais
Marine Gate, Iyara
Marine Gate, Iyara
We Get House for Ekpan
On a une maison à Ekpan
Go Ogborikoko
Va à Ogborikoko
Ask na
Demande-leur
The hands sound
Les choses sérieuses
Yes na so e be for the same Warri where We Dey Area and Characters:
Ouais, c’est comme ça que ça se passe à Warri, on est, les quartiers et les personnages :
Iyara - NairaBet
Iyara - NairaBet
Isido - Vigilante
Isido - Vigilante
Obire - D.J
Obire - DJ
Ereku - Dustbin
Ereku - Poubelle
Ogedegbee - Waka well
Ogedegbee - Ça se passe bien
Pesu - Confra Boys
Pesu - Gangsters
Victory Avenue - Beggi Beggi
Victory Avenue - Mendicité
Hausa Quarters - Ole chains
Quartier Hausa - Vieilles chaînes
Garage - Ticket
Garage - Ticket
Oppe - Gamblers
Oppe - Joueurs
Ometa - No Neighbor
Ometa - Pas de voisins
Agbasa - No Company
Agbasa - Pas d’entreprise
Ogunu - No Market
Ogunu - Pas de marché
Makaiva - Gbo Gbo
Makaiva - Gbo Gbo
Okere - Juju
Okere - Juju
Ajamoga - Link Road
Ajamoga - Route de liaison
NPA - Diesel
NPA - Diesel
Ogbangwe - Judgi Judgi
Ogbangwe - Jugements
Avenue - Depot
Avenue - Dépôt
Airport Road - Ole
Airport Road - Voleurs
Ekpan - Murder
Ekpan - Meurtre
(Abeg)
(S’il te plaît)
Day break everywhere bust men
Le jour se lève, les hommes partout
It's the "Erigma 2"
C’est « Erigma 2 »
I Know for waited 7 years for dis men
Je sais que tu as attendu ça pendant 7 ans
Guess what? You no wait in vein a swear
Tu sais quoi ? Tu n’as pas attendu en vain, je te le jure
Burst una screen guard
Fais exploser ton écran de protection
(No Limit)
(Sans limites)
All the jam dey bang
Tous les morceaux sont géniaux
Abeg commot your leg for high tension ooo
S’il te plaît, retire ton pied de la ligne à haute tension ooo





Writer(s): Erhiga Agariubie


Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.