Harrysong feat. Kiss Daniel & Reekado Banks - Selense - traduction des paroles en français

Paroles et traduction Harrysong feat. Kiss Daniel & Reekado Banks - Selense




Selense
Silence
Ladies and Gentlemen, gossip dey for town
Mesdames et Messieurs, les rumeurs vont bon train en ville
See Me Now, See Me Now, See Me Now
Regarde-moi maintenant, regarde-moi maintenant, regarde-moi maintenant
Oya now ah
Oya maintenant ah
Ladies and Gentlemen, gossip dey for town
Mesdames et Messieurs, les rumeurs vont bon train en ville
(Dem say) Dem say, bebebe don get another writer
(On dit) On dit que Bebe a un nouvel auteur
(Dem say) Dem say, Linda-Ikeji engagement is dicey
(On dit) On dit que les fiançailles de Linda-Ikeji sont incertaines
(Dem say) Dem say, Don Jazzy should stick to his Rihanna
(On dit) On dit que Don Jazzy devrait rester avec sa Rihanna
(Dem say)
(On dit)
No wonder, the boy don dey selense, (selense oh, se)
Pas étonnant que le garçon fasse silence, (silence oh, se)
Mtcheww, sister abeg Selense Selense oh, se
Mtcheww, ma sœur, je t'en prie, silence - silence oh, se
Dem say President na him dey call him phone, (selense oh, se)
On dit que c'est le président qui l'appelle sur son portable, (silence oh, se)
Even the Mercedes no be bullet proof, (selense oh, se)
Même la Mercedes n'est pas blindée, (silence oh, se)
Dem say Paul and Peter break up na Cynthia, (selense oh, se)
On dit que la rupture entre Paul et Peter, c'est à cause de Cynthia, (silence oh, se)
Dem say radio don dey talk am selense oh, se
On dit que la radio en parle - silence oh, se
Dem say Basket Mouth and AY no 'gree sign am selense oh, se
On dit que Basket Mouth et AY ne sont pas d'accord pour le signer - silence oh, se
Dem say Paul Okoye swear say he go kill am selense oh, se
On dit que Paul Okoye a juré qu'il allait le tuer - silence oh, se
Ah brother! what about Tiwa? selense, se
Ah mon frère ! Et Tiwa dans tout ça ?- silence, se
Shey Wizzy Weasel finish work for Manya? selense oh, se
Shey Wizzy a fini le travail pour Manya ?- silence oh, se
And na me and 2-face na hin dey for rumours wey dem selense, se
Et c'est moi et 2-face qui sommes dans les rumeurs qu'ils - silence, se
But na who kon marry Mama Cass? selense, se
Mais qui va épouser Mama Cass ?- silence, se
Ladies and Gentlemen, gossip dey for town, selense se
Mesdames et Messieurs, les rumeurs vont bon train en ville, silence - se
Dem say, bebebe don't get another writer, selense se
On dit que Bebe n'a pas d'autre auteur, silence - se
Dem say, Linda-Ikeji engagement is dicey, selense se
On dit que les fiançailles de Linda-Ikeji sont incertaines, silence - se
Dem say, Don Jazzy should stick to his Rihanna, selense se
On dit que Don Jazzy devrait rester avec sa Rihanna, silence - se
No wonder, the boy don dey selense, (Selense oh, se)
Pas étonnant que le garçon fasse silence, (Silence oh, se)
Mtcheww, sister abeg Selense Selense oh, se
Mtcheww, ma sœur, je t'en prie, silence - Silence oh, se
Dem say President na him dey call him phone, selense oh, se
On dit que c'est le président qui l'appelle sur son portable, silence oh, se
Even the Mercedes no be bullet proof, selense oh, se
Même la Mercedes n'est pas blindée, silence oh, se
Dem say Paul and Peter break up na Cynthia, selense oh, se
On dit que la rupture entre Paul et Peter, c'est à cause de Cynthia, silence oh, se
Because I leave, dem want to finish me, (dem say)
Parce que je suis parti, ils veulent m'achever, (on dit)
You people, I swear to man na God go punish, (dem say)
Vous autres, je jure devant Dieu que Dieu va vous punir, (on dit)
If the shirt is fake, blame it on the stylist, (dem say)
Si la chemise est fausse, reprochez-le au styliste, (on dit)
Kiss Daniel is a musician, am not a stylist
Kiss Daniel est un musicien, je ne suis pas styliste
For this Industry, na me be greatest, (selense)
Dans cette industrie, c'est moi le plus grand, (silence)
Harrysong dey try, but himself know Baba na madest, (selense)
Harrysong essaie, mais il sait que Baba est le meilleur, (silence)
Weytin happen if i like Chidinma?
Qu'est-ce qui se passe si j'aime bien Chidinma ?
Ladies and Gentlemen, gossip dey for town, (selense se)
Mesdames et Messieurs, les rumeurs vont bon train en ville, (silence - se)
Dem say, bebebe don get another writer, (selense se)
On dit que Bebe a un nouvel auteur, (silence - se)
Dem say, Linda-Ikeji engagement is dicey, (selense se)
On dit que les fiançailles de Linda-Ikeji sont incertaines, (silence - se)
Dem say, Don Jazzy should stick to his Rihanna, (selense se)
On dit que Don Jazzy devrait rester avec sa Rihanna, (silence - se)
No wonder, the boy don dey selense, (selense oh, se)
Pas étonnant que le garçon fasse silence, - (silence oh, se)
Mtcheww, sister abeg Selense, (Selense oh, se)
Mtcheww, ma sœur, je t'en prie, silence, - (Silence oh, se)
Dem say President na him dey call him phone, (selense oh, se)
On dit que c'est le président qui l'appelle sur son portable, (silence oh, se)
Even the Mercedes no be bullet proof, (selense oh, se)
Même la Mercedes n'est pas blindée, (silence oh, se)
Dem say Paul and Peter break up na Cynthia, (selense oh, se)
On dit que la rupture entre Paul et Peter, c'est à cause de Cynthia, (silence oh, se)
Dem say Tiwa Savage don dey kiss wizzy oh, (selense se)
On dit que Tiwa Savage embrasse Wizzy oh, (silence - se)
Don Jazzy slack, Linda marry (selense oh, se)
Don Jazzy se relâche, Linda se marie (silence oh, se)
Na swear kill MMM Founder oh, (selense se)
C'est le juron qui a tué le fondateur de MMM oh, (silence - se)
Pharaoh, let my people go oh oh oh oh
Pharaon, laisse partir mon peuple - oh oh oh oh
He don marinyege eh eh
Il s'est marié eh eh
They don dey run their mouth oh
Ils n'arrêtent pas de parler oh
They don kolomala, dey round the round about
Ils ont kolomala, ils tournent en rond
Ih yo ko ko oh Ih yo ko ko ko
Ih yo ko ko oh Ih yo ko ko ko
Ih ye Ih ye, a little piece of advice for boy Kiss, (selense oh, se)
Ih ye Ih ye, un petit conseil pour le jeune Kiss, (silence oh, se)
Respect my experience, don't be childish, (selense oh, se)
Respecte mon expérience, ne sois pas puéril, (silence oh, se)
'Cause the older the wine oh, selense
Parce que plus le vin est vieux oh, silence
The stronger the wine oh, selense
Plus le vin est fort oh, silence
So humble yourself oh, selense
Alors fais preuve d'humilité oh, silence
Eh He just dey start oh eh
Eh Il commence à peine oh eh
No wonder, the boy don dey Selense, (selense se)
Pas étonnant que le garçon fasse silence, (silence - se)
Mtcheww, sister abeg Selense, (selense se)
Mtcheww, ma sœur, je t'en prie, silence, (silence - se)
Dem say President na him dey call him phone, (selense oh, se)
On dit que c'est le président qui l'appelle sur son portable, (silence oh, se)
Even the Mercedes no be bullet proof, (selense oh, se)
Même la Mercedes n'est pas blindée, (silence oh, se)
Na so them say concert no go full oh oh ohh, (selense se)
C'est comme ça qu'ils disent que le concert ne sera pas complet oh oh ohh, (silence - se)
Suki Sound
Suki Sound
Yung Alpha
Yung Alpha





Writer(s): Akano Samuel, Dipo Olugbode

Harrysong feat. Kiss Daniel & Reekado Banks - Selense
Album
Selense
date de sortie
23-05-2018



Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.