Joeboy - Better Thing - traduction des paroles en français

Paroles et traduction Joeboy - Better Thing




Better Thing
Une meilleure chose
Food for my table
Nourriture pour ma table
Mula for my hand
Argent pour ma main
If you no send when I no get before
Si tu n'envoies pas quand je n'en ai pas
No worry me I understand
Ne t'inquiète pas, je comprends
Shebi olowo laye mo
C'est celui qui a de l'argent qui en a
Abi ki n mo fe so
Ou dois-je le dire
Na who work wey go chop
C'est celui qui travaille qui mangera
Na wetin my papa talk
C'est ce que mon père m'a dit
Remember just the other day
Souviens-toi, il n'y a pas si longtemps
Nobody wan dey look my face
Personne ne voulait me regarder en face
The Gbedu scatter the place
La musique a tout changé
Na Baba God gimme the grace oh na
C'est Dieu qui m'a donné cette grâce
Na why I no dey complain
C'est pourquoi je ne me plains pas
When bad belle dey
Quand les mauvaises langues se déchaînent
We dey jolly these days
Nous nous amusons ces jours-ci
But wetin my papa say be say
Mais ce que mon père a dit, c'est que
Who no like better thing
Qui n'aime pas les bonnes choses
Who no like better thing oh no
Qui n'aime pas les bonnes choses oh non
Who no like better thing o ye ye ye ye
Qui n'aime pas les bonnes choses o ye ye ye
Who no like better thing
Qui n'aime pas les bonnes choses
Wetin be the point
Quel est l'intérêt
Why the boy dey hustle
Pourquoi ce garçon se démène-t-il
Everything na by grace
Tout est par la grâce
No be by your muscle
Ce n'est pas par tes muscles
Shebi olowo laye mo
C'est celui qui a de l'argent qui en a
Abi ki n mo fe so
Ou dois-je le dire
Na who work wey go chop
C'est celui qui travaille qui mangera
Na wetin my papa talk
C'est ce que mon père m'a dit
Ya ya ya ye
Ya ya ya ye
Wetin be the point
Quel est l'intérêt
If I get kpa and I no settle my boys
Si j'ai de l'argent et que je n'aide pas mes amis
If I dey okay and I no give mama joy
Si je vais bien et que je ne fais pas plaisir à ma mère
Na when you get the money dem go call you sure boy
C'est quand tu as de l'argent qu'ils t'appellent un garçon sûr
Wetin be the point
Quel est l'intérêt
If I get kpa and I no settle my boys
Si j'ai de l'argent et que je n'aide pas mes amis
If I dey okay and I no give mama joy
Si je vais bien et que je ne fais pas plaisir à ma mère
Na when you get the money dem go call you sure boy
C'est quand tu as de l'argent qu'ils t'appellent un garçon sûr
Remember just the other day
Souviens-toi, il n'y a pas si longtemps
Nobody wan dey look my face
Personne ne voulait me regarder en face
The Gbedu scatter the place
La musique a tout changé
Na Baba God gimme the grace oh no
C'est Dieu qui m'a donné cette grâce, oh non
Na why I no dey complain
C'est pourquoi je ne me plains pas
When bad belle Dey
Quand les mauvaises langues se déchaînent
We dey jolly these days
Nous nous amusons ces jours-ci
But wetin my papa say be say
Mais ce que mon père a dit, c'est que
Who no like better thing
Qui n'aime pas les bonnes choses
Who no like better thing oh no
Qui n'aime pas les bonnes choses oh non
Who no like better thing o ye ye ye
Qui n'aime pas les bonnes choses o ye ye ye
Who no like better thing yo yah
Qui n'aime pas les bonnes choses yo yah





Writer(s): Joseph Donus, Chidera Ezeani, Oluwaseun Otubela


Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.