Nneka - Babylon - traduction des paroles en russe

Paroles et traduction Nneka - Babylon




Babylon
Вавилон
As you dey there so
Ты там сидишь
You dey bow ur head
Голову склонив
As you dey there so
Ты там сидишь
You dey shed those tears
Слёзы льёшь свои
My brother make you stand up
Брат мой, вставай же
This life you got nothing to loose
В этой жизни терять тебе нечего
My sister make you wake up
Сестра моя, проснись же
Journey wen you don waka no be in vain
Путь, что ты прошла, не был напрасным
Me I know say
Я ведь знаю
You don work well well
Ты много работала
You don sweat well well
Ты много потела
Suffer suffer well well
Много страдала
Waka waka well well
Много ходила
You don work well well
Ты много работала
You don sweat well well
Ты много потела
Suffer suffer well well
Много страдала
Why my people dey suffer for this Naija?
Почему мой народ страдает в этой Нигерии?
Why my people dey suffaer for Africa? see
Почему мой народ страдает в Африке? смотри
For the people of the ghettos
Для людей из гетто
Na blood shed and sorrow dey rain
Кровь и горе льются дождём
Dem don blind our eyes with dem wordly things
Они ослепили наши глаза мирскими вещами
Say the battle never finish, oh- yeah it just begins
Говорят, что битва не окончена, о- да, она только начинается
Saro Wiwa talk am, Azikiwe talk am, Awolowo talk am
Саро-Вива говорил об этом, Азикиве говорил об этом, Аволово говорил об этом
Una no dey hear
Вы не слышите
You fit kill the messenger
Вы можете убить посланника
But you no fit kill the message
Но вы не можете убить послание
Kill me messenger, you no fit kill the message
Убейте меня, посланника, вы не можете убить послание
Tell me why people dey suffer for Africa
Скажи мне, почему люди страдают в Африке
Why my people dey suffer for this Naija?
Почему мой народ страдает в этой Нигерии?
Why my people dey suffer in the city of Babylon?
Почему мой народ страдает в городе Вавилон?
People dey suffer in the city of Zion, yeah-yeah
Люди страдают в городе Сион, да-да
Tell me why, yeah
Скажи мне, почему, да
People dey suffer
Люди страдают
The people dey
Люди
The people dey
Люди
The people dey suffer
Люди страдают
Oh-too low-too low-two low-two low-two low-two low
О-слишком низко-слишком низко-слишком низко-слишком низко-слишком низко-слишком низко
E don tey when we dey waka
Мы давно уже идём
Suffer, suffer, suffer, suffer suffer, suffer, oh, in Naija eh-ehh
Страдаем, страдаем, страдаем, страдаем, страдаем, о, в Нигерии э-эх
Lord
Господи
Suffer, suffer, suffer, suffer suffer, suffer, oh, in Africa
Страдаем, страдаем, страдаем, страдаем, страдаем, о, в Африке
No-no-no-no-no-oh
Нет-нет-нет-нет-нет-о
Suffer, suffer, suffer, suffer suffer, suffer, why Babylon?
Страдаем, страдаем, страдаем, страдаем, страдаем, почему Вавилон?
Uh-no
У-нет
Yeah, suffer, suffer, suffer, suffer suffer, suffer, in Zion
Да, страдаем, страдаем, страдаем, страдаем, страдаем, в Сионе
Yeah-yeah-yeah
Да-да-да





Writer(s): Nneka Egbuna


Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.