Oritsefemi - Unity - traduction des paroles en allemand

Unity - Oritsefemitraduction en allemand




Unity
Einheit
Yeah
Yeah
Musical Taliban
Musical Taliban
Number one
Nummer eins
W′on fokasibe
Sie passen auf
Fresh one
Ganz frisch
W'on jokosibe
Sie sitzen da
Yeaaaaa
Yeaaaaa
Where′s the love?
Wo ist die Liebe?
Where's the love?
Wo ist die Liebe?
Where's the love?
Wo ist die Liebe?
My people
Mein Volk
Oya Where′s the love?
Oya Wo ist die Liebe?
Where′s the love?
Wo ist die Liebe?
Where's the love?
Wo ist die Liebe?
My Naija
Mein Naija
We used to love our brothers
Früher liebten wir unsere Brüder
Now we don dey kill one another
Jetzt bringen wir uns gegenseitig um
We be Giant of Africa for mouth
Wir sind der Riese Afrikas, nur mit Worten
My people dem no dey live better
Mein Volk lebt nicht besser
Make we stop all the Killy killy
Lasst uns das ganze Morden stoppen
Stop all the thiefy thiefy o
Stoppt die ganze Dieberei, oh
Stop all the burning burning
Stoppt das ganze Niederbrennen
My Brother and my Sister
Mein Bruder und meine Schwester
Make we stop all the yama yama
Lasst uns den ganzen Quatsch stoppen
No time for Jaga Jaga o
Keine Zeit für Chaos, oh
Stop all the cunny cunny
Stoppt die ganze List
My brother and my sister
Mein Bruder und meine Schwester
We say we love one another
Wir sagen, wir lieben einander
All of us dey wear one agbada
Wir alle tragen denselben Agbada
If we observe the goodness of life
Wenn wir die Güte des Lebens erkennen würden
We no go like to kill each other oh oh
Würden wir uns nicht gegenseitig umbringen wollen, oh oh
Unity oh na the koko oh
Einheit, oh, das ist das Wichtigste, oh
Ohh ya ya
Ohh ya ya
You and me na the koko
Du und ich sind das Wichtigste
Unity oh na the koko oh
Einheit, oh, das ist das Wichtigste, oh
Ohh oh oh
Ohh oh oh
You na the koko
Du bist das Wichtigste
Where′s the love?
Wo ist die Liebe?
Where's the love?
Wo ist die Liebe?
Where′s the love?
Wo ist die Liebe?
My naija
Mein Naija
Oya Where's the love?
Oya Wo ist die Liebe?
Where′s the love?
Wo ist die Liebe?
Where's the love?
Wo ist die Liebe?
My people
Mein Volk
We used to love our sisters
Früher liebten wir unsere Schwestern
Now dem come dey use them for rituals
Jetzt werden sie für Rituale benutzt
We be Giant of Africa for mouth
Wir sind der Riese Afrikas, nur mit Worten
My people dem no dey live better
Mein Volk lebt nicht besser
You know say naija we sabi work oh ya ya ya
Du weißt, wir Naija können arbeiten, oh ya ya ya
You know say naija we no fit fall
Du weißt, wir Naija können nicht scheitern
You know say naija we sabi book
Du weißt, wir Naija sind gebildet
You know say naija e go still good
Du weißt, Naija wird wieder gut werden
Kilofe Kile tu feka she
Was wollt ihr? Was sollen wir noch tun?
Je ko mo
Lass es sie wissen
E le se ro malo wo
Ihr könnt nicht klar denken
Hundred trillion dey for your account
Hundert Billionen auf deinem Konto
I want to hear wo gbe ni toro
Ich will hören, wie sie betteln
O ma she o
Oh, wie schade, oh
Mi shey la toro o
Ich bettle nicht, oh
Ni ilu ti wan ti biwon
In dem Land, in dem sie geboren wurden
Tell me when this gbege go stop
Sag mir, wann dieser Ärger aufhört
Make we stop all the Killy killy
Lasst uns das ganze Morden stoppen
Stop all the thiefy thiefy o
Stoppt die ganze Dieberei, oh
Stop all the burning burning
Stoppt das ganze Niederbrennen
My Brother and my Sister
Mein Bruder und meine Schwester
Make we stop all the yama yama
Lasst uns den ganzen Quatsch stoppen
No time for Jaga Jaga o
Keine Zeit für Chaos, oh
Stop all the cunny cunny
Stoppt die ganze List
My brother and my sister
Mein Bruder und meine Schwester
We say we love one another
Wir sagen, wir lieben einander
All of us dey wear one agbada
Wir alle tragen denselben Agbada
If we sabi the goodness of life
Wenn wir die Güte des Lebens kennen würden
We no go like kill each other oh oh
Würden wir uns nicht gegenseitig umbringen wollen, oh oh
Unity oh na the koko oh
Einheit, oh, das ist das Wichtigste, oh
Unity oh na the koko oh
Einheit, oh, das ist das Wichtigste, oh
Unity oh na the koko oh
Einheit, oh, das ist das Wichtigste, oh
U na the koko oh
Du bist das Wichtigste, oh
(One love keep us together)
(Eine Liebe hält uns zusammen)
You know say naija we sabi work oh ya ya ya
Du weißt, wir Naija können arbeiten, oh ya ya ya
You know say naija we no fit fall
Du weißt, wir Naija können nicht scheitern
You know say naija we be good people ya ya ya
Du weißt, wir Naija sind gute Leute, ya ya ya
You know say naija e go still good
Du weißt, Naija wird wieder gut werden






Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.