P-Square - Police - traduction des paroles en russe

Police - P-Squaretraduction en russe




Police
Полиция
Na which kind yawa bi dis yi e
Что это за беда, ей-богу
Ooh
Ох
I was driving, wasn't speeding so fast
Я ехал, не гонял слишком быстро
I just dey go jeje, I no high
Просто ехал спокойно, я не пьян
See this honey
Вижу эту красотку
She was looking so fly
Она выглядела такой шикарной
As I dey try to step up to her
Как я пытался подойти к ней
Then she said hi
Тогда она сказала привет
Come on, baby, make you step into my car
Давай, детка, садись в мою машину
Me I go take you to a place
Я отвезу тебя туда
Wey you go like, I no lie
Где тебе понравится, не вру
Make you sit back relax and feel fine
Просто отдохни и расслабься
Cos seriously I get plans
Потому что у меня серьезные планы
Then all of a sudden see then them a coming
Но внезапно они приехали
They tell me make I stop but I don't know why
Они говорят мне остановиться, но я не знаю почему
Who be that, the police
Кто это, полиция
They took my papers from me
Они забрали у меня документы
And I say Sir
И я говорю, сэр
Why you do me so
Почему вы это делаете
Oga police e
Мистер полицейский
Wetin be dis e
Что это, ей-богу
You just dey stress me, dey vex me
Вы просто достаете меня, раздражаете
Na which kind yawa be dis e
Что это за беда, ей-богу
Why you doing dis e
Почему вы это делаете
Oh, no
О, нет
See wetin I dey miss
Смотри, что я пропускаю
Oga police e
Мистер полицейский
Wetin be this e
Что это, ей-богу
You just dey stress me, dey vex me
Вы просто достаете меня, раздражаете
Na which kind yawa be dis e
Что это за беда, ей-богу
Why you doing dis e
Почему вы это делаете
Oh no
О, нет
Oga police yi e
Мистер полицейский
Na which kind yawa be dis yi e
Что это за беда, ей-богу
Oh no
О, нет
Na so we dey for beer parlor just dey jolly
Вот мы сидим в баре, просто развлекаемся
With a friend from America
С другом из Америки
Wey get money
У которого есть деньги
And for my front
И передо мной
Ishiewu and turkey
Ишиву и индейка
Different kind of shayo
Разные виды алкоголя
We dey make eye doti
Мы смотрим на мир сквозь розовые очки
Plenty bobos just dey make the noise (Hey!)
Много парней просто шумят (Эй!)
Enough chickitos just dey make their choice (One more plate)
Множество девушек делают свой выбор (Еще одна порция)
As I dey hail my guy
Как я приветствую своего друга
Begin dey wash my hand e
Начинаю мыть руки
I just dey start e
Я только начинал
Then all of a sudden, see then them a coming
Но внезапно они приехали
Everybody start to run
Все начали бежать
But I don't know why
Но я не знаю почему
Who be dat, the police
Кто это, полиция
They put their handcuffs on me
Они надели на меня наручники
Then I say, Sir, na wetin I do
Тогда я говорю, сэр, что я сделал
Tell me
Скажите мне
Na wetin you go do for this life
Что вы собираетесь делать в этой жизни
Wey police no go come harass you
Чтобы полиция не досаждала вам
I no know oh
Я не знаю о
Even though you be superstar
Даже если вы суперзвезда
Them go still come embarrass you
Они все равно придут унизить вас
Tell me
Скажите мне
Na wetin you go do for this life
Что вы собираетесь делать в этой жизни
Wey police no go come harass you
Чтобы полиция не досаждала вам
Oga police e
Мистер полицейский
Wetin be this e
Что это, ей-богу
Na which kind yawa be this e
Что это за беда, ей-богу
No, no
Нет, нет
Na which kind yawa be this e
Что это за беда, ей-богу
No, no, no, no, no, no, no, no
Нет, нет, нет, нет, нет, нет, нет, нет
For my woman, to my friends
Моя девушка, мои друзья






Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.