PITA - You No Dey Sleep paroles de chanson

paroles de chanson You No Dey Sleep - PITA



He don tey
No be today
Wey I don cry
I don pray
When he be like say he don turn away
You want tell me say
You can answer any day
Some people me Mumu others said that am a fool
But I don′t mind I know wetin I dy find o
I get hope o just like job o I no go complain no matter the pain
I know you no dey sleep ehee
You no dey slumber when am going through the fire
My God dey see ehee
The pain I dy suffer I know he go answer
Make I no lie
He no easy to carry my cross no be efizy
The road life is narrow with plenty of arrows
But I go run this race
No matter the pain
Cause no be by power o
And no be by mighty o
Na by your word I dey use am dey go forward
I get hope o
Just like job o I no go complain no matter the pain
I know you no dey sleep ehee
You no dy slumber when am going through the fire
My God dey see ehee
The pain I dy suffer I know he go answer
You no dey sleep ehee
You dey slumber when am going through the fire
My God dey see ehee
The pain I dy suffer I know he go answer
When I call
When I call
When I call
When I call
When I call you
When I call your name
When I call
When I call oohh
I call you master
Call you saviour
Call you Jesus
You dey answer when I call
I call saviour
Redeemer
Deliverer
You dey answer when I call
When I call saviour
When call you healer
I call redeemer you dey answer when I call
When I call your name
You never fail me
When I call your name
Oohh when I call
I cannot call on your name and then miss the way no way
You dey answer when I call
When I call
When I call
When I call your name
You no dey sleep ehee
You no dey slumber
When am going through the fire
My God dey see ehee
The pain I dy suffer
And I know he go answer
When I call



Writer(s): Peter Linus


PITA - The Yearning
Album The Yearning
date de sortie
02-12-2016




Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.