Rexxie feat. Lyta & EMO Grae - For You - traduction des paroles en russe

Paroles et traduction Rexxie feat. Lyta & EMO Grae - For You




For You
Для Тебя
(Yo Rexxie pon this one)
(Йоу, Рекси, давай это)
This song is for you
Эта песня для тебя,
For you wey dey show me love
Для тебя, та, что даришь мне любовь.
This song is for you-'ou
Эта песня для тебя,
For you wey dey buy my song
Для тебя, та, что покупает мои песни.
This song is for you-'ou
Эта песня для тебя,
For you wey dey show me love
Для тебя, та, что даришь мне любовь.
This song is for you-'ou
Эта песня для тебя,
For you wey dey buy my song
Для тебя, та, что покупает мои песни.
If no be God
Если бы не Бог,
If no be you
Если бы не ты,
Tell me where I for dey
Скажи мне, где бы я был?
If no be God
Если бы не Бог,
If no be you
Если бы не ты,
Tell me where I for dey
Скажи мне, где бы я был?
If no be God
Если бы не Бог,
If no be you
Если бы не ты,
Tell me where I for dey
Скажи мне, где бы я был?
If no be God
Если бы не Бог,
If no be you
Если бы не ты,
Tell me where I for dey
Скажи мне, где бы я был?
I remember when I start this hustle na
Я помню, когда начинал эту движуху,
Nobody w'oju mi, dem dey gb'oju
Никто не смотрел в мою сторону, они отворачивались.
Dem be say "this music no go favour me"
Они говорили: «Эта музыка не принесет мне пользы».
Wetin dem dey shout na "make I go school na"
Чего они кричали, так это: «Иди лучше учись».
When I think of all these things, aya min ja
Когда я думаю обо всем этом, моя душа болит.
Ayy-ayy, aya min ja ni
Да, моя душа болит.
Oh-oh, aya min ja, ay
О-о, моя душа болит, да.
Modupe toh shi'na fun mi, oh-yeah
Спасибо, что ты дала мне сил, о да.
One time for my people
Один раз для моих людей,
One time fun awon t'emi, yeah
Один раз для тех, кто со мной, да.
Awon t'emi na wey dey ginger me
Тех, кто со мной, кто поддерживает меня,
Na those people na wey fit consider me
Тех, кто может понять меня.
'Cause the story long oh, the story long oh
Ведь история долгая, история долгая.
Ajegunle to the world
Из Аджегунле в этот мир.
The story long gan, the story long oh
История долгая, история долгая.
Ajegunle to the world
Из Аджегунле в этот мир.
(Yo)
(Йоу)
This song is for you
Эта песня для тебя,
For you wey dey show me love
Для тебя, та, что даришь мне любовь.
This song is for you-'ou
Эта песня для тебя,
For you wey dey buy my song
Для тебя, та, что покупает мои песни.
This song is for you-'ou
Эта песня для тебя,
For you wey dey show me love
Для тебя, та, что даришь мне любовь.
This song is for you-'ou
Эта песня для тебя,
For you wey dey buy my song
Для тебя, та, что покупает мои песни.
If no be God
Если бы не Бог,
If no be you
Если бы не ты,
Tell me where I for dey
Скажи мне, где бы я был?
If no be God
Если бы не Бог,
If no be you
Если бы не ты,
Tell me where I for dey
Скажи мне, где бы я был?
If no be God
Если бы не Бог,
If no be you
Если бы не ты,
Tell me where I for dey
Скажи мне, где бы я был?
If no be God
Если бы не Бог,
If no be you
Если бы не ты,
Tell me where I for dey
Скажи мне, где бы я был?
If no God
Если бы не Бог,
If no be you-'ou-'ou
Если бы не ты,
Ahn, I grew up in a place called OJ City
А, я вырос в местечке под названием ОДжей Сити,
Where no one gives a damn or show no pity
Где всем наплевать и никто не проявит жалости.
Then, na me, only me, I see no family
Тогда, только я, я был совсем один, без семьи.
I gat sisters to feed, I gat my mummy
Мне нужно было кормить сестер, у меня была мама.
So, I started makin' music, they try to count me out
И вот я начал заниматься музыкой, они пытались списать меня со счетов.
Love wey you dey show me, na him dey raise me now
Любовь, которую ты мне даришь, - вот что поднимает меня сейчас.
My friend are being amazing
Мои друзья просто потрясающие,
Your ground I always stand
Я всегда могу на тебя положиться,
Baba God gat me now
Теперь у меня есть Бог,
He said "son, don't you"
Он сказал: «Сын, не надо».
Mafo, mafo, mio de foh oh
Мафо, мафо, мио де фо о,
Malo, malo, mo de loh oh
Мало, мало, мо де ло о,
See, I go rise when I fall
Смотри, я поднимусь, если упаду,
He go pick when I call
Он ответит, когда я позвоню.
Anytime, anyday, this song is for you
Всегда и везде, эта песня для тебя.
This song is for you
Эта песня для тебя,
For you wey dey show me love
Для тебя, та, что даришь мне любовь.
This song is for you-'ou
Эта песня для тебя,
For you wey dey buy my song
Для тебя, та, что покупает мои песни.
This song is for you-'ou
Эта песня для тебя,
For you wey dey show me love
Для тебя, та, что даришь мне любовь.
This song is for you-'ou
Эта песня для тебя,
For you wey dey buy my song
Для тебя, та, что покупает мои песни.
If no be God
Если бы не Бог,
If no be you
Если бы не ты,
Tell me where I for dey
Скажи мне, где бы я был?
If no be God
Если бы не Бог,
If no be you
Если бы не ты,
Tell me where I for dey
Скажи мне, где бы я был?
If no be God
Если бы не Бог,
If no be you
Если бы не ты,
Tell me where I for dey
Скажи мне, где бы я был?
If no be God
Если бы не Бог,
If no be you
Если бы не ты,
Tell me where I for dey
Скажи мне, где бы я был?
(Spyritmyx)
(Спиритмикс)





Writer(s): Opeyemi Edebie, Chisom Faith Ezeh, Opeyemi Raheem


Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.