rudeboy - Oga - traduction des paroles en russe

Paroles et traduction rudeboy - Oga

Oga
Ога
Woah
Ого
Rudy kill us
Руди убьет нас
With music
Музыкой
Yeah
Да
So make dem lead us
Так пусть они поведут нас
Sometimes I wonder, wonder, wonder
Иногда я задаюсь вопросом, вопросом, вопросом
Why e be say everything just dey go down
Почему все так катится вниз
We get government dem just de slow down
У нас есть правительство, которое просто тормозит
The same government na dem de go round
Это же правительство и ходит по кругу

The same government na dem de round
Это же правительство и бродит кругами
Election don reach
Пришли выборы
Election don reach
Пришли выборы
Is all about what dem a need
Все дело в том, что им нужно
And if they succeed, and if they succeed
И если они добьются успеха, если они добьются успеха
You go see say da dem ah greed
Ты увидишь, что они жадничают
So why you see say bag of rice and garri
Итак, почему ты видишь, что мешок риса и гари
Just de flow anyhow
Просто летает туда-сюда
'Cause the hunger wey dem impose on you
Потому что голод, который они навязали тебе
De kill you anyhow
Убивает тебя в любом случае
Them forget their humanity
Они забыли о своей человечности
They show you animosity
Они проявляют к тебе враждебность
Use our diversity, scatter our unity
Используют наше многообразие, разбрасывают наше единство
Oga shey you wan make we thief de ballot box
Ога, ты хочешь, чтобы мы украли урну для голосования
Oga shey you wan make we scatter de votes
Ога, ты хочешь, чтобы мы разбросали голоса
Oga shey you wan rule us like before
Ога, ты хочешь править нами, как раньше
So listen attentively na under one condition
Так слушай внимательно, при одном условии
Make you bring your daughter na she go lead us
Приведи свою дочь, и она поведет нас
Bring your mother na she go lead us
Приведи свою мать, и она поведет нас
We nobi your maga, you no go deceive us
Мы не твои балбесы, ты не обманешь нас
Oga na them go lead us
Ога, они поведут нас
So bring your daughter na she go lead us
Приведи свою дочь, и она поведет нас
Bring your mother na she go lead us
Приведи свою мать, и она поведет нас
We nobi your maga you no go deceive us
Мы не твои балбесы, ты не обманешь нас
Oga na them go lead us
Ога, они поведут нас
Sometimes I wonder, wonder, wonder
Иногда я задаюсь вопросом, вопросом, вопросом
Why e be say everything just dey go down
Почему все так катится вниз
We get government dem just de slow down
У нас есть правительство, которое просто тормозит
The same government na dem de go round
Это же правительство и ходит по кругу
Sometimes I wonder, wonder, wonder
Иногда я задаюсь вопросом, вопросом, вопросом
Why e be say everything just dey go down
Почему все так катится вниз
We get government dem just de slow down
У нас есть правительство, которое просто тормозит
The same government na dem de round
Это же правительство и бродит кругами
Dem go chop money, they set up committee
Они украдут деньги, создадут комитет
Dem go send all of their children overseas
Они отправят всех своих детей за границу
Dem go build hospital wey we no de see
Они построят больницу, которой мы не увидим
Hold am
Подожди-ка
Omo na die, oh
Ребята, это ужасно
Me know me sounding rudical
Я знаю, что я звучу радикально
We no wan no physical
Мы не хотим физического
Speaking so political
Говорим так политически
Life is very critical
Жизнь очень критична
Killings don turn to cinema
Убийства превратились в кино
Chilling don turn to vigilant
Отдых превратился в бдительность
Na who be the criminal
Кто преступник
Them be Sarsenov, ah
Они Сарсеновы, ах
One day we go rise up
Однажды мы восстанем
That day we go wise up
В тот день мы поумнеем
Even with your pythons
Даже со своими питонами
All of them go side us
Все они встанут на нашу сторону
Oga shey you wan make we thief de ballot box
Ога, ты хочешь, чтобы мы украли урну для голосования
Oga shey you wan make we scatter de votes
Ога, ты хочешь, чтобы мы разбросали голоса
Oga shey you wan rule us like before
Ога, ты хочешь править нами, как раньше
So listen attentively na under one condition
Так слушай внимательно, при одном условии
Make you bring your daughter na she go lead us
Приведи свою дочь, и она поведет нас
Bring your mother na she go lead us
Приведи свою мать, и она поведет нас
We nobi your maga, you no go deceive us
Мы не твои балбесы, ты не обманешь нас
Oga na them go lead us
Ога, они поведут нас
So bring your daughter na she go lead us
Приведи свою дочь, и она поведет нас
Bring your mother na she go lead us
Приведи свою мать, и она поведет нас
We nobi your maga, you no go deceive us
Мы не твои балбесы, ты не обманешь нас
Oga na them go lead us
Ога, они поведут нас
Sometimes I wonder, wonder, wonder
Иногда я задаюсь вопросом, вопросом, вопросом
Why e be say everything just dey go down
Почему все так катится вниз
We get government dem just de slow down
У нас есть правительство, которое просто тормозит
The same government na dem de go round
Это же правительство и ходит по кругу
Sometimes I wonder, wonder, wonder
Иногда я задаюсь вопросом, вопросом, вопросом
Why e be say everything just dey go down
Почему все так катится вниз
We get government dem just de slow down
У нас есть правительство, которое просто тормозит
The same government na dem de go round
Это же правительство и бродит кругами

Writer(s): Paul Okoye

Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.