Yemi Alade feat. Rick Ross - Oh My Gosh (Remix) paroles de chanson

paroles de chanson Oh My Gosh (Remix) - Rick Ross , Yemi Alade



Maybach Music
Lover, lover
Lover, lover
Oh my gosh oooh
My Tomatoe Joss', na wetin he dey call me
Him no know wetin I do wey make am mad over me
Fine girls them plenty, but he leave them and he chose me
Him say as e be, no other girl fit overthrow me
I no go do you corner (Corner, corner)
Na you my true lover (Lover, lover)
Whether winter or summer (Summer, summer)
Baby, me no go freaker (Freaker)
Me no go freaker, for you am I no go area (Eh no go area)
Many toasters for my area, many toasters for my area
But I no give them face (For you I'm a no go area)
Love no dey them face (Eh no go area)
What?! Eh eh eh, I'm taken
Oh noo, I'm taken
Oh my gosh ohh, oh my gosh ohh
Oh my gosh ohh, eh I'm taken
Its the boss, Yes
Go black in a brand new posh No doubt baby is that boy,
Hit up, huh, its Rick Ross
Caught a flight and jumped up right in here
-- I stop the next
Hundred bags all at once
Double M, number one
Drop it down show your --
Drop it down show your --
Drop it down show your --
I no go do you corner (Corner, corner)
Na you my true lover (Lover, lover)
Whether winter or summer (Summer, summer)
Baby, me no go freaker (Freaker)
Me no go freaker, for you am I no go area (Eh no go area)
Many toasters for my area, many toasters for my area
But I no give them face (For you I'm no go area)
Love no dey them face (Eh no go area)
What?! Eh eh eh, I'm taken
Oh no, I'm taken
Oh my gosh oh,
oh my gosh ohh (I'm taken oh) Oh my gosh oh, oh ohh, oh ohh
My Tomatoe Joss' (Joss), na wetin he dey call me (Gosh)
Him no know wetin I do wey make am mad over me (Ahh)
Fine girls them plenty, but he leave them and he chose me
Him say as e be, no other girl fit overthrow me
Yemi Alade oh (Oh my god, Fiokee) ohh
Effyzzie yeah yeah yeah
Coublon oh, e dey beat oh
Lover, lover (Swaps, swaps) lover, lover Summer, summer




Yemi Alade feat. Rick Ross - Oh My Gosh (Remix)
Album Oh My Gosh (Remix)
date de sortie
29-04-2019





Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.