Young Jonn - Mama Yo - traduction des paroles en anglais

Paroles et traduction Young Jonn - Mama Yo




Mama Yo
Mama Yo
Mama yo
Mama yo
Mama yo
Mama yo
Mama yo yo yo yo
Mama yo yo yo yo
Oh abeg no follow (?) dance yo yo yo
Oh baby please don't dance like that yo yo yo
Ano ko wo lo de
Come over here
No do shakara for me
Don't be shy with me
Let me change your mind
Let me change your mind
Oh baby you gat me saying
Oh baby you have me saying
See the yansh o (?)
Look at that booty
You resemble
You are so
You resemble
You are so
Mama mama
Beautiful
Now I want to tell you something wey I never see before before before
Now I want to tell you something I've never seen before
I dey feel you die, Omalicha oti kpe ti kpe ti kpe ti kpe
I am crazy about you, my love, you are so beautiful
I go like make you Gimme chance o
I want you to give me a chance
Na you get the keys to my heart
You have the keys to my heart
Your body, all I need for tonight o
Your body is all I need tonight
Omolomo don fall in love
My heart has fallen in love
Omolomo don je gbese o
I am so in love with you
Omalicha I dey lose my mind
My love I am losing my mind
Omolomo fe ya werey
I am going crazy for you
Baby baby ka ma ro
Baby baby come closer
Girl I like the way you roll
Girl I like the way you move
I know you gbadun my parol
I know you enjoy my words
Oya baby ka ma ro
Come on baby come closer
Mama yo, mama yo
Mama yo, mama yo
Mama yo yo yo yo
Mama yo yo yo yo
Abeg no (?) dance my yo yo yo
Baby please don't dance like that yo yo yo
Ano ko wo lo de
Come over here
Omo do shakara for me
Don't be shy with me
Let me change your mind
Let me change your mind
Oh baby you got me saying (?)
Oh baby you've got me saying
See the yansh o
Look at that booty
You resemble ah
You are so beautiful
You resemble
You are so
Mama mamama
Beautiful
Mama yo, mama yo
Mama yo, mama yo
Mama yo yo yo yo
Mama yo yo yo yo
If you leave I kololololo
If you leave I'll go crazy
And I go like make you gimme chance
And I want you to give me a chance
Na you get the keys to my heart o
You have the keys to my heart
Your body all I need for tonight o
Your body is all I need tonight
Omolomo don fall in love
My heart has fallen in love
Omolomo don je gbese o
I am so in love with you
Omalicha I dey lose my mind
My love I am losing my mind
Omolomo fe ya werey
I am going crazy for you
Baby baby ka ma ro
Baby baby come closer
Girl I like the way you roll
Girl I like the way you move
I know you gbadun my parol
I know you enjoy my words
Oya baby ka ma ro
Come on baby come closer
Mama yo, mama yo
Mama yo, mama yo
Mama yo yo yo yo
Mama yo yo yo yo
Abeg no (?) dance my yo yo yo
Baby please don't dance like that yo yo yo
Ano ko wo lo de
Come over here
No do shakara for me
Don't be shy with me
Let me change your mind
Let me change your mind
Oh baby you gat me saying
Oh baby you've got me saying
See the yansh o
Look at that booty
You resemble
You are so
You resemble
You are so
Mama mama ma
Beautiful
You resemble
You are so
You resemble
You are so
Oh my God Fiokee
Oh my God Fiokee
It's young John the wicked producer
It's young John the wicked producer





Young Jonn - Mama Yo
Album
Mama Yo
date de sortie
07-11-2019



Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.