Текст песни Many Things - Zinoleesky
Tomsomirisoninagor
Hm-hey
Mama
said,
"You
don't
need
no
interception,
you
are
perfect
Because
of
your
imperfection,
uh-uh-uhn
Anywhere,
any
direction,
wey
you
go,
say
Never
beg
for
no
affection,"
uh-uh-uhn
Mélò-mélò
ní
mo
fẹ
sọ
with
the
tension?
Dem
wan
put
me
under
pressure,
uh-uh-uh
Wọn
fẹ
gbo
nkan
tí
mò
fẹ
sọ
But
now,
I
got
people
waiting
for
my
next
song
Some
just
dey
tell
me,
"Ride
on"
No
be
say
na
me
do
pass
Baba
just
decide
to
gimme
through
pass
He
look
my
life
and
gimme
two
chance
And
as
ọmọ
ọgbọn,
mo
ride
won
But
still,
I
no
too
gas
I
no
dey
go
to
church,
but
I
no
do
jaz
Now
you
see,
I'm
living
good
life
'Cause
many-many
things,
many-many
things
I
know
say
I
small,
but
my
eyes
don
see
Many-many
things,
many-many
things
Be
like
I
cross
seven
mountains
and
seven
seas
I
still
dey
insist,
oga,
I
no
dey
resist
Me,
I
don
hustle,
now,
the
cash
no
contain
my
jeans
But,
no
be
so
e
be
yesterday
No
be
so
e
be
yesterday
Life
go
teach
you
pass
professor
on
the
road
So,
no
ask
me
where
I
learned
from,
uh-uh-uhn
Always
moving
with
precaution
Men,
I
swear
say
you
no
fit
catch
me
for
junction,
uh-uh-uh
Ever
since
I
dropped
my
first
song
Me
I
know
say
the
next
one
go
be
the
best
one,
uh-uh-uh
K'emi
gàn
tó
d'omo
tán
sọ
Men,
eye
too
see,
mélò
ní
mọ
fe
sọ?
Some
just
dey
tell
me,
"Ride
on"
No
be
say
na
me
do
pass
(no
be
say
na
me
do
pass)
Baba
just
decide
to
gimme
through
pass
(Baba
just
decide
to
gimme
through
pass)
He
look
my
life
and
gimme
two
chance
(He
look
my
life
and
gimme
two
chances)
And,
as
ọmọ
ọgbọn,
mo
ride
won
But
still,
I
no
too
gas
(I
no
too
gas)
I
no
dey
go
to
church,
but
I
no
do
jaz
(I
no
do
jaz)
Now
you
see,
I'm
living
good
life
'Cause
many-many
things,
many-many
things
I
know
say
I
small,
but
my
eyes
don
see
Many-many
things,
many-many
things
Be
like
I
cross
seven
mountains
and
seven
seas
I
still
dey
insist,
oga,
I
no
dey
resist
Me,
I
don
hustle,
now,
the
cash
no
contain
my
jeans
But,
no
be
so
e
be
yesterday
No
be
so
e
be
yesterday
You
don't
need
no
interception,
you
are
perfect
Because
of
your
imperfection,
uh-uh-uh
Anywhere,
any
direction,
wey
you
go,
say
Never
beg
for
no
affection,
uh-uh-uh
Mélò-mélò
ní
mò
fẹ
sọ
with
the
tension?
Dem
wan
put
me
under
pressure,
uh-uh-uhn
Wọn
fẹ
gbo
nkan
tí
mò
fẹ
sọ
But
now,
I
got
people
waiting
for
my
next
song,
uh-uh-uh
(Timi
Jay
on
the
track)
Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.