Rema - Charm - перевод текста песни на немецкий

Текст песни и перевод на немецкий Rema - Charm




Charm
Charm
(London)
(London)
(Another banger, banger)
(Noch ein Knaller, Knaller)
Come here, wetin dey worry you?
Komm her, was bedrückt dich?
Bring body, make I rock am, yeah-yeah
Komm näher, lass mich dich rocken, yeah-yeah
I know you senior me
Ich weiß, du bist älter als ich
I get money pass your papa
Ich habe mehr Geld als dein Papa
Wetin you want wey I no fit do for you?
Was willst du, was ich nicht für dich tun kann?
Why you wan dey buga won?
Warum willst du angeben?
Shey you be Kizz Daniel ni?
Bist du etwa Kizz Daniel?
You better drop your body, I must soco, ah
Du solltest dich besser hingeben, ich muss soco, ah
Sufri with this body
Geh sanft mit diesem Körper um
Make we run am on a low-key
Lass es uns ganz entspannt angehen
Baby, you know me
Baby, du kennst mich
E get as you go move wey I no go gree
Es gibt Bewegungen, die ich nicht zulassen werde
Come, make I drive your-, hmm
Komm, lass mich dein-, hmm
Come, make I drive this your jalopy
Komm, lass mich deine alte Karre fahren
Baby, allow me tip you off with alawee
Baby, lass mich dich mit etwas Taschengeld verwöhnen
See body o (see body, see body o)
Sieh diesen Körper an (sieh den Körper, sieh den Körper an)
Egbami o (egbami, egbami o)
Hilf mir (hilf mir, hilf mir)
E dey burst my bololo (e dey burst my bololo)
Es bringt meine Bololo zum Platzen (es bringt meine Bololo zum Platzen)
Please, help me o
Bitte, hilf mir
Me, I don jam wetin pass me o?
Bin ich auf etwas gestoßen, das zu groß für mich ist?
Come here, wetin dey worry you?
Komm her, was bedrückt dich?
Bring body, make I rock am, yeah-yeah
Komm näher, lass mich dich rocken, yeah-yeah
I know you senior me
Ich weiß, du bist älter als ich
I get money pass your papa
Ich habe mehr Geld als dein Papa
Wetin you want wey I no fit do for you?
Was willst du, was ich nicht für dich tun kann?
Why you wan dey buga won?
Warum willst du angeben?
Shey you be Kizz Daniel ni?
Bist du etwa Kizz Daniel?
You better drop your body, I must
Du solltest dich besser hingeben, ich muss
You too dey form with this love of a thing
Du stellst dich so an mit dieser Liebe
Baby eh, let me, let me
Baby, lass mich, lass mich
Me, I get pounds for you, you wan dey do like say, eh
Ich habe Pfund für dich, willst du so tun, als ob, eh
Naira no dey help
Naira nicht helfen
You too dey stiff, dey do like say your waist no dey, eh
Du bist zu steif, tust so, als ob deine Taille nicht, eh
E no dey bend
sich nicht biegen würde
Oya, follow my command
Also, folge meinem Befehl
Baby, do like I do
Baby, mach, was ich tue
Baby, front and back
Baby, vor und zurück
Baby, boomba-ka-boom, soco, ah
Baby, boomba-ka-boom, soco, ah
Sufri with this body
Geh sanft mit diesem Körper um
Make we run am on a low-key
Lass es uns ganz entspannt angehen
Baby, you know me
Baby, du kennst mich
E get as you go move wey I no go gree
Es gibt Bewegungen, die ich nicht zulassen werde
Come, make I drive your-, hmm
Komm, lass mich dein-, hmm
Come, make I drive this your jalopy
Komm, lass mich deine alte Karre fahren
Baby, allow me tip you off with alawee
Baby, lass mich dich mit etwas Taschengeld verwöhnen
Come here, wetin dey worry you?
Komm her, was bedrückt dich?
Bring body, make I rock am, yeah-yeah
Komm näher, lass mich dich rocken, yeah-yeah
I know you senior me
Ich weiß, du bist älter als ich
I get money pass your papa
Ich habe mehr Geld als dein Papa
Wetin you want wey I no fit do for you?
Was willst du, was ich nicht für dich tun kann?
Why you wan dey buga won?
Warum willst du angeben?
Shey you be Kizz Daniel ni?
Bist du etwa Kizz Daniel?
You better drop your body, I must soco, ah
Du solltest dich besser hingeben, ich muss soco, ah
Sufri with this body
Geh sanft mit diesem Körper um
Make we run am on a low-key
Lass es uns ganz entspannt angehen
Baby, you know me
Baby, du kennst mich
E get as you go move wey I no go gree
Es gibt Bewegungen, die ich nicht zulassen werde
Come, make I drive your-, hmm
Komm, lass mich dein-, hmm
Come, make I drive this your jalopy
Komm, lass mich deine alte Karre fahren





Авторы: Divine Ikubor, Michael Ovie Hunter


Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.