Текст песни и перевод на француский oddFelix - If You Hear Say...
Добавлять перевод могут только зарегистрированные пользователи.
If You Hear Say...
Si tu entends dire...
If
you
hear
say
I
dey
offline
Si
tu
entends
dire
que
je
suis
hors
ligne,
No
be
say
I
dey
depressed
Ce
n'est
pas
que
je
sois
déprimé,
No
be
say
I
take
break
from
social
media
Ce
n'est
pas
que
j'ai
pris
une
pause
des
réseaux
sociaux,
Or
I
no
gree
buy
data
Ou
que
je
refuse
d'acheter
des
données
internet,
Na
my
phone
spoil
C'est
mon
téléphone
qui
est
cassé.
As
village
people
don
dey
dey
for
city
Comme
les
sorciers
du
village
sont
maintenant
en
ville,
E
be
like
say
I
see
thief
On
dirait
que
j'ai
vu
un
voleur,
Wey
I
go
work
Où
je
vais
travailler,
Results
no
go
show
Les
résultats
ne
se
montreront
pas,
Results
no
dey
climb
stage
Les
résultats
ne
montent
pas
sur
scène,
As
these
insects
don
chop
the
ladder
Comme
ces
insectes
ont
rongé
l'échelle.
Life
hard
La
vie
est
dure,
Even
small
pikin
go
tell
you
Même
un
petit
enfant
te
le
dira,
I
go
dey
do
wetin
I
fit
do
Je
vais
faire
ce
que
je
peux.
So
if
you
no
hear
me
release
new
poem
again
Alors,
si
tu
n'entends
plus
de
nouveaux
poèmes
de
ma
part,
No
be
say
I
quit
poetry
Ce
n'est
pas
que
j'ai
arrêté
la
poésie,
No
be
say
I
take
the
money
to
record
go
gamble
Ce
n'est
pas
que
j'ai
pris
l'argent
pour
enregistrer
et
jouer,
Na
the
studios
dey
on
strike
C'est
que
les
studios
sont
en
grève.
No
be
every
way
be
better
way
Tous
les
chemins
ne
sont
pas
les
meilleurs,
Sometimes,
man
gets
to
find
him
own
way
Parfois,
il
faut
trouver
son
propre
chemin.
Even
ships
them
get
compass
Même
les
navires
ont
un
compas,
And
with
them
Et
avec
lui,
You
go
fit
do
make
your
goal
Tu
peux
atteindre
ton
but,
No
come
pass
you
Sans
le
manquer.
As
I
get
hand
Comme
j'ai
des
mains,
I
no
go
put
my
destiny
for
your
own
naa
Je
ne
vais
pas
mettre
mon
destin
entre
les
tiennes.
So
if
you
hear
say
I
don
die
Alors
si
tu
entends
dire
que
je
suis
mort,
No
be
say
I
commit
suicide
Ce
n'est
pas
que
je
me
sois
suicidé,
Na
nature
talk
say
e
don
do
C'est
la
nature
qui
a
dit
que
c'était
fini,
Or
na
person
kill
me
Ou
que
quelqu'un
m'a
tué.
As
I
dey
breathe
dey
go
Tant
que
je
respire
encore,
I
go
dey
do
everything
wey
I
fit
do
Je
ferai
tout
ce
que
je
peux,
To
make
me
better
Pour
m'améliorer.
I
go
be
my
driver,
my
pilot,
my
captain
Je
serai
mon
chauffeur,
mon
pilote,
mon
capitaine,
And
if
nothing
come
work
Et
si
rien
ne
fonctionne,
Make
e
no
be
say
na
me
shut
the
office
door
Que
ce
ne
soit
pas
moi
qui
ai
fermé
la
porte
du
bureau,
Make
e
be
say
I
play
my
part
but
condition
carry
the
cup
Que
ce
soit
parce
que
j'ai
joué
mon
rôle,
mais
que
les
circonstances
ont
remporté
la
coupe.
So
if
you
hear
say
I
no
do
again
Alors
si
tu
entends
dire
que
je
ne
fais
plus
rien,
No
be
say
I
no
wan
do
Ce
n'est
pas
que
je
ne
veux
plus
rien
faire,
No
be
say
I
don
give
up
Ce
n'est
pas
que
j'ai
abandonné,
Na
the
end
don
reach
C'est
que
la
fin
est
arrivée.
Оцените перевод
Оценивать перевод могут только зарегистрированные пользователи.
Авторы: Felix Ayuk
Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.