Текст и перевод песни 2Baba - U & I
Добавлять перевод могут только зарегистрированные пользователи.
Oooh,
alright
yeah,
hear
word
Oooh,
d'accord,
oui,
écoute
Help
me
spread
this
message
like
Globacom
Aide-moi
à
diffuser
ce
message
comme
Globacom
Make
nobody
come
here
dey
come
dey
form
Ne
laisse
personne
venir
ici
faire
semblant
I
know
say
no
be
everybody
follow
come
Je
sais
que
tout
le
monde
ne
suit
pas
And
no
be
every
breast
wey
be
silicon
Et
ce
n'est
pas
tous
les
seins
qui
sont
en
silicone
Make
dem
no
come
dey
wash
you
Ne
les
laisse
pas
te
laver
le
cerveau
And
make
you
do
exactly
what
you
wan
do
Et
fais
exactement
ce
que
tu
veux
faire
Make
you
no
say
I
no
tell
you
Ne
dis
pas
que
je
ne
t'ai
pas
prévenu
Make
you
no
let
devil
come
dey
use
you
Ne
laisse
pas
le
diable
t'utiliser
But
if
I
tell
you
say
I
love
you
Mais
si
je
te
dis
que
je
t'aime
Abeg
abeg
no
go
turn
me
to
your
mugu
S'il
te
plaît,
s'il
te
plaît,
ne
me
transforme
pas
en
ton
idiot
That
time,
30
billion
no
go
do
you
À
ce
moment-là,
30
milliards
ne
te
suffiront
pas
That
time,
Edumoga
no
go
see
you
À
ce
moment-là,
Edumoga
ne
te
verra
pas
And
if
I
start
to
dey
stress
you
Et
si
je
commence
à
te
stresser
Let
me
know
because
I
no
want
to
vex
you
Fais-le
moi
savoir,
parce
que
je
ne
veux
pas
te
fâcher
Bottom
line,
na
only
you
wey
know
you
En
fin
de
compte,
c'est
toi
seule
qui
te
connais
The
same
time
you
go
do
wetin
wey
favour
you
En
même
temps,
tu
feras
ce
qui
te
convient
Ah
ah
eh
eh...
oyi
Ah
ah
eh
eh...
oyi
Alo
ma
yego
ligbo
Alo
ma
yego
ligbo
So
make
we
do
de
thing
jeje,
make
we
do
de
life
show
Alors,
faisons
les
choses
tranquillement,
faisons
le
spectacle
de
la
vie
Eya
eh
eh...
oyi
Eya
eh
eh...
oyi
Alo
ma
yo
otukpo
Alo
ma
yo
otukpo
So
just
be
living
ur
life
and
do
de
thing
jeje,
life
show
Alors,
vis
ta
vie
et
fais
les
choses
tranquillement,
le
spectacle
de
la
vie
If
body
dey
hot
you,
drink
water
Si
tu
as
chaud,
bois
de
l'eau
No
come,
come
dey
form
like
a
butter
Ne
viens
pas
faire
semblant
d'être
du
beurre
Because
I
know
say
you
know
say
I
know
you
Parce
que
je
sais
que
tu
sais
que
je
te
connais
And
no
be
every
dressing
go
fit
you
(Ehen!)
Et
ce
ne
sont
pas
tous
les
vêtements
qui
te
vont
(Ehen !)
Make
you
no
make
me
mara
eh
Ne
me
fais
pas
mara
eh
Attentiveness
for
my
matter
eh
Attention
à
ce
qui
me
concerne
eh
I
no
fit
halla
Je
ne
peux
pas
crier
I
no
fit
shout
Je
ne
peux
pas
hurler
I
no
wan
make,
na
me
and
you
dem
talk
about
Je
ne
veux
pas
que,
c'est
de
nous
deux
qu'ils
parlent
And
if
I
tell
you
say
I
like
you
Et
si
je
te
dis
que
tu
me
plais
Abeg
no
let
shakara
come
dey
kill
you
S'il
te
plaît,
ne
laisse
pas
shakara
te
tuer
That
time,
30
billion
no
go
do
you
À
ce
moment-là,
30
milliards
ne
te
suffiront
pas
That
time,
Edumoga
no
go
see
you
À
ce
moment-là,
Edumoga
ne
te
verra
pas
And
if
I
start
to
dey
stress
you
Et
si
je
commence
à
te
stresser
Let
me
know
because
I
no
want
to
vex
you
Fais-le
moi
savoir,
parce
que
je
ne
veux
pas
te
fâcher
Bottom
line,
na
only
you
wey
know
you
En
fin
de
compte,
c'est
toi
seule
qui
te
connais
The
same
time
you
go
do
wetin
wey
favour
you
En
même
temps,
tu
feras
ce
qui
te
convient
Ah
ah
eh
eh...
oyi
Ah
ah
eh
eh...
oyi
Alo
ma
yego
ligbo
Alo
ma
yego
ligbo
So
make
we
do
de
thing
jeje,
make
we
do
de
life
show
Alors,
faisons
les
choses
tranquillement,
faisons
le
spectacle
de
la
vie
Eya
eh
eh...
oyi
Eya
eh
eh...
oyi
Alo
ma
yo
otukpo
Alo
ma
yo
otukpo
So
just
be
living
ur
life
and
do
de
thing
jeje,
life
show
Alors,
vis
ta
vie
et
fais
les
choses
tranquillement,
le
spectacle
de
la
vie
Ah
ah
eh
eh...
oyi
Ah
ah
eh
eh...
oyi
Alo
ma
yego
ligbo
Alo
ma
yego
ligbo
So
make
we
do
de
thing
jeje,
make
we
do
de
life
show
Alors,
faisons
les
choses
tranquillement,
faisons
le
spectacle
de
la
vie
Eya
eh
eh...
oyi
Eya
eh
eh...
oyi
Alo
ma
yo
otukpo
Alo
ma
yo
otukpo
So
just
be
living
ur
life
and
do
de
thing
jeje,
life
show
Alors,
vis
ta
vie
et
fais
les
choses
tranquillement,
le
spectacle
de
la
vie
Make
you
dey
check
yourself
Vérifie-toi
Before
you
come
dey
do
wetin
go
cast
you
Avant
de
faire
des
choses
qui
te
dégradent
Cause
I
don
try
for
your
matter
Parce
que
j'ai
essayé
pour
toi
Make
you
butter,
make
you
no
dey
do
pass
you
Sois
douce,
ne
fais
pas
plus
que
ce
que
tu
peux
Cause
I
go
do
my
own
and
you
go
do
your
own
Parce
que
je
ferai
de
mon
côté,
et
tu
feras
de
ton
côté
Anything
wey
remain
na
bone
we
go
bone
Tout
ce
qui
reste,
on
s'en
fiche
Cause
life
is
too
short
for
debating
Parce
que
la
vie
est
trop
courte
pour
débattre
Levels
too
cure
for
you,
na
wetin?
Trop
bien
pour
toi,
quoi ?
Ah
ah
eh
eh...
oyi
Ah
ah
eh
eh...
oyi
Alo
ma
yego
ligbo
Alo
ma
yego
ligbo
So
make
we
do
de
thing
jeje,
make
we
do
de
life
show
Alors,
faisons
les
choses
tranquillement,
faisons
le
spectacle
de
la
vie
Eya
eh
eh...
oyi
Eya
eh
eh...
oyi
Alo
ma
yo
otukpo
Alo
ma
yo
otukpo
So
just
be
living
ur
life
and
do
de
thing
jeje,
life
show...
Alors,
vis
ta
vie
et
fais
les
choses
tranquillement,
le
spectacle
de
la
vie...
Оцените перевод
Оценивать перевод могут только зарегистрированные пользователи.
Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.