2Baba feat. HI-Idibia - Oyi - перевод песни на русский

Текст и перевод песни 2Baba feat. HI-Idibia - Oyi




Help me spread this message like Globacom
Помоги мне распространить это послание, как Глобаком.
Make nobody come here dey come dey form
Никто не придет сюда, дей, приди, дей, форма.
I know say no be everybody follow come
Я знаю, скажи: "нет, все следуют за приходом".
And no be every (breast*) wey be silicon
И нет, будь каждым (грудь*), будь кремнием.
Ehen
Эхен ...
Make dem no come dey wash you
Сделай так, чтобы дем не пришел, дей, помой тебя.
And make you do exactly what you wan do
И заставить тебя делать именно то, что ты хочешь.
Make you no say I no tell you
Заставлю тебя не говорить, я не скажу тебе.
Make you no let devil come dey use you
Не позволяй дьяволу прийти, дей, использовать тебя.
But if I tell you say I love you
Но если я скажу тебе, что люблю тебя.
Abeg abeg no go turn me your mugu
Абег абег, не уходи, сделай меня своим Мугу.
That time 30 billion no go do you
За это время 30 миллиардов не уйдешь.
That time EDUMOGA no go see you
В тот раз, когда ЭДУМОГА не увидит тебя.
Ehen
Эхен ...
And if I start to dey stress you
И если я начну тебя напрягать ...
Let me know because I no want to vex you
Дай мне знать, потому что я не хочу досаждать тебе.
Bottom line, na only you wey know you
Суть в том, что только ты знаешь себя.
The same time you go do wetin wey favour you
В то же время, когда ты идешь делать мокрые Wey одолжение тебе.
Ahh
ААА ...
Oyi
Эй!
Alo ma nyeótukpo
Alo ma nyeótukpo
So make we do the thing jeje, make we do the live-show
Так заставь нас делать то, что джеджи, заставь нас делать живое шоу.
Eh aih eh eh
Эй, эй, эй!
Oyi
Эй!
Alo nma'iye góligbo
Alo nma'ye góligbo
So just be living your life and do the thing jeje, live-show
Так что просто живи своей жизнью и делай то, что джеджи, живи-шоу.
If body dey hot you, drink water
Если тело дей горячее тебя, пей воду.
No come, come dey form like butter
Нет, Приди, приди, дей, как масло.
Because I know say you know say I know you
Потому что я знаю, говорю, что ты знаешь, говорю, что я знаю тебя.
And no be every dressing go fit you (Ehen!)
И нет, чтобы каждая одежда подходила тебе (Эхен!)
Make you no make me mara eh
Не заставлю тебя, не заставлю меня, Мара.
Attentiveness for my matter eh
Внимательность по моему делу, да.
I no fit halla
Я не подхожу, Халла.
I no fit shout
Я не умею кричать.
I no wan make, na me and you dem talk about
Я не хочу, чтобы мы с тобой говорили о тебе.
And if I tell you say I like you
И если я скажу тебе, скажи, что ты мне нравишься.
Abeg no let shakara come dey kill you
Абег, не позволяй шакаре прийти, дей, убить тебя.
That time 30 billion no go do you
За это время 30 миллиардов не уйдешь.
That time EDUMOGA no go see you
В тот раз, когда ЭДУМОГА не увидит тебя.
Ehen
Эхен ...
And if I start to dey stress you
И если я начну тебя напрягать ...
Let me know because I no want to vex you
Дай мне знать, потому что я не хочу досаждать тебе.
Bottom line, na only you wey know you
Суть в том, что только ты знаешь себя.
The same time you go do wetin wey favour you
В то же время, когда ты идешь делать мокрые Wey одолжение тебе.
Ahh
ААА ...
Oyi
Эй!
Alo ma nyeótukpo
Alo ma nyeótukpo
So make we do the thing jeje, make we do the live-show
Так заставь нас делать то, что джеджи, заставь нас делать живое шоу.
Eh aih eh eh
Эй, эй, эй!
Oyi
Эй!
Alo nma'iye góligbo
Alo nma'ye góligbo
So just be living your life and do the thing jeje, live-show
Так что просто живи своей жизнью и делай то, что джеджи, живи-шоу.
Make you dey check yourself
Заставлю тебя дей проверить себя.
Before you come dey do wetin go cast you
Прежде чем ты придешь, дей-ду-ветин, брось тебя.
Cause I don try for your matter
Потому что я не пытаюсь решать твои проблемы.
Make you butter, make you no dey do pass you
Я сделаю тебе масло, не заставлю тебя дей пройти мимо тебя.
Cause I go do my own and you go do your own
Потому что я иду, делаю свое, а ты - свое.
Anything wey remain na bon we go bon
Все, что угодно, остается на Бон, мы идем Бон.
Cause life is too short for debating
Потому что жизнь слишком коротка для разговоров.
Levels too cure for you, na wetin?
Уровни слишком исцеляют тебя, на ветине?
Ahh
ААА ...
Oyi
Эй!
Alo ma nyeótukpo
Alo ma nyeótukpo
So make we do the thing jeje, make we do the live-show
Так заставь нас делать то, что джеджи, заставь нас делать живое шоу.
Eh aih eh eh
Эй, эй, эй!
Oyi
Эй!
Alo nma'iye góligbo
Alo nma'ye góligbo
So just be living your life and do the thing jeje, live-show
Так что просто живи своей жизнью и делай то, что джеджи, живи-шоу.
Live show, live show
Живое шоу, живое шоу.
Mixing zeenofoster
Смешивая зеенофостер






2Baba feat. HI-Idibia - Oyi
Альбом
Oyi
дата релиза
01-01-2019

1 Oyi

Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.