2Baba feat. HI-Idibia - Oyi - перевод текста песни на французский

Текст и перевод песни 2Baba feat. HI-Idibia - Oyi




Oyi
Oyi
Help me spread this message like Globacom
Aide-moi à diffuser ce message comme Globacom
Make nobody come here dey come dey form
Que personne ne vienne ici pour faire semblant
I know say no be everybody follow come
Je sais que tout le monde ne suit pas
And no be every (breast*) wey be silicon
Et ce n'est pas chaque (sein*) qui est en silicone
Ehen
Ehen
Make dem no come dey wash you
Ne les laisse pas te laver
And make you do exactly what you wan do
Et fais exactement ce que tu veux faire
Make you no say I no tell you
Ne dis pas que je ne t'ai pas prévenu
Make you no let devil come dey use you
Ne laisse pas le diable t'utiliser
But if I tell you say I love you
Mais si je te dis que je t'aime
Abeg abeg no go turn me your mugu
S'il te plaît, s'il te plaît, ne me fais pas ton imbécile
That time 30 billion no go do you
À ce moment-là, 30 milliards ne te suffiront pas
That time EDUMOGA no go see you
À ce moment-là, EDUMOGA ne te verra pas
Ehen
Ehen
And if I start to dey stress you
Et si je commence à te stresser
Let me know because I no want to vex you
Fais-le moi savoir parce que je ne veux pas te faire enrager
Bottom line, na only you wey know you
En fin de compte, tu es la seule à te connaître
The same time you go do wetin wey favour you
En même temps, tu feras ce qui te convient
Ahh
Ahh
Oyi
Oyi
Alo ma nyeótukpo
Alo ma nyeótukpo
So make we do the thing jeje, make we do the live-show
Alors, faisons les choses tranquillement, faisons le live-show
Eh aih eh eh
Eh aih eh eh
Oyi
Oyi
Alo nma'iye góligbo
Alo nma'iye góligbo
So just be living your life and do the thing jeje, live-show
Alors, vis ta vie et fais les choses tranquillement, live-show
If body dey hot you, drink water
Si tu as chaud, bois de l'eau
No come, come dey form like butter
Ne viens pas, ne fais pas semblant comme du beurre
Because I know say you know say I know you
Parce que je sais que tu sais que je te connais
And no be every dressing go fit you (Ehen!)
Et ce n'est pas tous les vêtements qui te vont (Ehen!)
Make you no make me mara eh
Ne me fais pas mara eh
Attentiveness for my matter eh
Attention à mon affaire eh
I no fit halla
Je ne peux pas crier
I no fit shout
Je ne peux pas crier
I no wan make, na me and you dem talk about
Je ne veux pas que ce soit moi et toi dont on parle
And if I tell you say I like you
Et si je te dis que j'aime bien
Abeg no let shakara come dey kill you
S'il te plaît, ne laisse pas shakara te tuer
That time 30 billion no go do you
À ce moment-là, 30 milliards ne te suffiront pas
That time EDUMOGA no go see you
À ce moment-là, EDUMOGA ne te verra pas
Ehen
Ehen
And if I start to dey stress you
Et si je commence à te stresser
Let me know because I no want to vex you
Fais-le moi savoir parce que je ne veux pas te faire enrager
Bottom line, na only you wey know you
En fin de compte, tu es la seule à te connaître
The same time you go do wetin wey favour you
En même temps, tu feras ce qui te convient
Ahh
Ahh
Oyi
Oyi
Alo ma nyeótukpo
Alo ma nyeótukpo
So make we do the thing jeje, make we do the live-show
Alors, faisons les choses tranquillement, faisons le live-show
Eh aih eh eh
Eh aih eh eh
Oyi
Oyi
Alo nma'iye góligbo
Alo nma'iye góligbo
So just be living your life and do the thing jeje, live-show
Alors, vis ta vie et fais les choses tranquillement, live-show
Make you dey check yourself
Contrôle-toi
Before you come dey do wetin go cast you
Avant de faire des choses qui vont te faire perdre la face
Cause I don try for your matter
Parce que j'ai essayé pour toi
Make you butter, make you no dey do pass you
Pour te faire du beurre, pour que tu ne fasses pas plus que toi
Cause I go do my own and you go do your own
Parce que je ferai mon truc et toi le tien
Anything wey remain na bon we go bon
Tout ce qui reste, c'est bon, on va bon
Cause life is too short for debating
Parce que la vie est trop courte pour débattre
Levels too cure for you, na wetin?
Les niveaux sont trop curés pour toi, quoi ?
Ahh
Ahh
Oyi
Oyi
Alo ma nyeótukpo
Alo ma nyeótukpo
So make we do the thing jeje, make we do the live-show
Alors, faisons les choses tranquillement, faisons le live-show
Eh aih eh eh
Eh aih eh eh
Oyi
Oyi
Alo nma'iye góligbo
Alo nma'iye góligbo
So just be living your life and do the thing jeje, live-show
Alors, vis ta vie et fais les choses tranquillement, live-show
Live show, live show
Live show, live show
Mixing zeenofoster
Mélange zeenofoster





2Baba feat. HI-Idibia - Oyi
Альбом
Oyi
дата релиза
01-01-2019

1 Oyi


Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.