Burna Boy - Common Person - перевод текста песни на русский

Текст и перевод песни Burna Boy - Common Person

Common Person
Обычный Человек
(Pon', Pon', Pon')
(Пун, Пун, Пун)
(Funkula, funkula)
(Функула, функула)
Na me wey dey clean una house
Это я убираюсь у вас дома
Na me wey dey wash una car
Это я мою ваши машины
Na me wey dey cook ununu
Это я готовлю унуну
Na me wey dey wash una cloth
Это я стираю вашу одежду
Na me wey dey work for your shop
Это я работаю в вашем магазине
Na me wey dey hawk ununu
Это я торгую унуну
I be common person
Я обычный человек
But my happiness oh, still be my own (still be my own)
Но мое счастье, все равно мое (все равно мое)
Everybody get role
У каждого своя роль
No mean say your own role, pass my own (pass my own)
Это не значит, что твоя роль важнее моей (важнее моей)

Because na God I dey put all my faith
Потому что только в Бога я верю
Food for my plate
Еда в моей тарелке
E fit no do me chop
Ее может быть недостаточно
Mm, balanso
Мм, баланс
Even as things no dey go my way
Даже если все идет не так, как я хочу
Even in days I no get nothin' at all
Даже в те дни, когда у меня совсем ничего нет
Mm, balanso
Мм, баланс
Na me wey dey drive your bus
Это я вожу ваш автобус
Na me wey drive your keke
Это я вожу ваш кекс
Mm, balanso
Мм, баланс
Na me wey dey run around
Это я бегаю туда-сюда
Na me dey do the job
Это я выполняю работу
Mm, balanso
Мм, баланс
I be common person
Я обычный человек
But my happiness oh, still be my own (still be my own)
Но мое счастье, все равно мое (все равно мое)
Everybody get role
У каждого своя роль
No mean say your own role, pass my own (pass my own)
Это не значит, что твоя роль важнее моей (важнее моей)

Авторы: Damini Ebunoluwa Ogulu, Stephen Alli Odunayo

Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.