ADT - Gallant - перевод текста песни на французский

Текст и перевод песни ADT - Gallant




Gallant
Gallant
We just dey hustle for the money
On est juste en train de se démener pour l'argent
Me wanna drop it for your body
Je veux te le dépenser pour ton corps
I told her baby don't worry worry
Je lui ai dit bébé ne t'inquiète pas t'inquiète pas
Drop it for somebody (yeah)
Dépense-le pour quelqu'un (ouais)
Lemme show you how we rocking yeah
Laisse-moi te montrer comment on bouge ouais
Control you with this music yeah
Je te contrôle avec cette musique ouais
Control you so you don't lose it
Je te contrôle pour que tu ne la perdes pas
Who be that man wey no one scatter the floor
Qui est cet homme qui ne fait pas vibrer le sol
We go show am like say we don kolo!
On va lui montrer comme si on était fou !
Who be that man wey no one scatter the floor (ohh)
Qui est cet homme qui ne fait pas vibrer le sol (ohh)
We go show am like say we don kolo
On va lui montrer comme si on était fou
Wetin a big man want (Tarara)
Ce qu'un grand homme veut (Tarara)
Wetin e need
Ce qu'il a besoin
Some say owo
Certains disent de l'argent
Some say na peace (yeah)
Certains disent de la paix (ouais)
Wetin a bad girl want
Ce qu'une fille veut
Wetin she need
Ce qu'elle a besoin
Some say owo
Certains disent de l'argent
Some say na peace
Certains disent de la paix
So live your life Forget a big man story
Alors vis ta vie Oublie l'histoire d'un grand homme
Cause at the end na only jah go get glory
Parce qu'à la fin, seul Jah aura la gloire
So Live your life and just Dey hustle for the money
Alors vis ta vie et continue de te démener pour l'argent
No let a man come distract your money
Ne laisse pas un homme distraire ton argent
Enjoy yourself just Dey hustle for the money
Profite de toi-même, continue de te démener pour l'argent
Only jah gets glory
Seul Jah a la gloire
I praise jah every morning
Je loue Jah chaque matin
Guarantee
Garantie
Cause nothing for this life dey guaranteed
Parce que rien dans cette vie n'est garanti
But we go still go dey hustle for that bread and tea
Mais on va continuer à se démener pour le pain et le thé
Cause man must to live very gallantly
Parce que l'homme doit vivre avec beaucoup de panache
Me just wan make a million
Je veux juste faire un million
Who be that man wey no one scatter the floor (who be that man)
Qui est cet homme qui ne fait pas vibrer le sol (qui est cet homme)
We go show am like say we don kolo
On va lui montrer comme si on était fou
Who be that man wey no one scatter the floor (ohh)
Qui est cet homme qui ne fait pas vibrer le sol (ohh)
We go show am like say we don kolo
On va lui montrer comme si on était fou
Wetin a big man want (Tarara)
Ce qu'un grand homme veut (Tarara)
Wetin e need
Ce qu'il a besoin
Some say owó
Certains disent de l'argent
Some say na peace (yeah)
Certains disent de la paix (ouais)
Wetin a bad girl want
Ce qu'une fille veut
Wetin she need
Ce qu'elle a besoin
Some say owo some say na peace
Certains disent de l'argent, certains disent de la paix





Авторы: David Agba

ADT - Gallant
Альбом
Gallant
дата релиза
27-06-2020


Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.