African China - Mr President - перевод текста песни на французский

Текст и перевод песни African China - Mr President




Mr President
M. le Président
Food e no dey
Il n'y a pas de nourriture
Brother eh, water no dey
Mon frère, il n'y a pas d'eau
And our country no good o
Et notre pays ne va pas bien
Everyday for thief one day for owner e
Chaque jour pour le voleur, un jour pour le propriétaire
Poor man wey thief maggi
Le pauvre qui vole du Maggi
Omo, dem go show him face for crime fighter (Crime fighter)
Omo, ils vont montrer son visage dans Crime Fighter (Crime Fighter)
Rich man wey thief money
Le riche qui vole de l'argent
Omo, we no dey see their face for crime fighter
Omo, on ne voit pas leur visage dans Crime Fighter
Tell me something I don′t know
Dis-moi quelque chose que je ne sais pas
Rich man go dey halla prayer (Modupe)
Le riche va prier dans le hall (Modupe)
Poor man go dey shout (Anwuola me e)
Le pauvre va crier (Anwuola me e)
Rich man go dey halla prayer (Modupe)
Le riche va prier dans le hall (Modupe)
Poor man go dey shout (Anwuola me e)
Le pauvre va crier (Anwuola me e)
Make una lead us well
Dirigez-nous bien
No let this nation to fall inside well
Ne laissez pas cette nation tomber dans le puits
Mr. President
M. le Président
Lead us well
Menez-nous bien
If you be governor
Si vous êtes gouverneur
Govern us well
Gouvernez-nous bien
If you be senator
Si vous êtes sénateur
Senate am well
Sénat-le bien
If you be police
Si vous êtes policier
Police well well, no dey take bribe
Policez bien, ne prenez pas de pots-de-vin
Oya lead us well (Nne me e)
Oya, dirigez-nous bien (Nne me e)
Govern us well
Gouvernez-nous bien
If you be senator
Si vous êtes sénateur
Senate am well
Sénat-le bien
If you be police
Si vous êtes policier
Police well well, no dey take bribe
Policez bien, ne prenez pas de pots-de-vin
Fuel e no dey
Il n'y a pas d'essence
Brother eh, transportation no dey
Mon frère, il n'y a pas de transport
And our road e no good o
Et nos routes ne sont pas bonnes
What about the NEPA people o
Qu'en est-il des gens de la NEPA
We no get light
Nous n'avons pas d'électricité
Everybody just dey halla
Tout le monde crie
Fuel no dey, na how we wan survive
Il n'y a pas d'essence, comment allons-nous survivre
Many youth ready for work
Beaucoup de jeunes sont prêts à travailler
But as work no dey
Mais comme il n'y a pas de travail
Na how dey wan survive
Comment vont-ils survivre
We be giant of Africa
Nous sommes le géant de l'Afrique
But to get visa enter Ghana na WAEC
Mais pour obtenir un visa pour le Ghana, il faut un WAEC
My God, policeman go see white
Mon Dieu, le policier voit blanc
E go tell you say, I say that thing na red
Il vous dira, je dis que c'est rouge
Tell me something I don't know
Dis-moi quelque chose que je ne sais pas
Make una lead us well
Dirigez-nous bien
No let this nation to fall inside well
Ne laissez pas cette nation tomber dans le puits
Mr. President
M. le Président
Lead us well
Menez-nous bien
If you be governor
Si vous êtes gouverneur
Govern us well
Gouvernez-nous bien
If you be senator
Si vous êtes sénateur
Senate am well
Sénat-le bien
If you be police
Si vous êtes policier
Police well well, no dey take bribe
Policez bien, ne prenez pas de pots-de-vin
Oya lead us well (Nne me e)
Oya, dirigez-nous bien (Nne me e)
Govern us well
Gouvernez-nous bien
If you be senator
Si vous êtes sénateur
Senate am well
Sénat-le bien
If you be police
Si vous êtes policier
Police well well, no dey take bribe
Policez bien, ne prenez pas de pots-de-vin
Alhaji wey pull Khaki
Alhaji qui porte du kaki
Say the name of him party
Dites le nom de son parti
People destroying people
Les gens qui détruisent les gens
Na the name of the party
C'est le nom du parti
Election for my country na paddy paddy
Les élections dans mon pays, c'est du paddy paddy
Wayo, wayo
Wayo, wayo
Arrange no ni
Arrange no ni
People wey vote them in still dey live in pain
Les gens qui les ont élus vivent encore dans la douleur
This na disgrace, I am so ashamed
C'est une honte, j'ai tellement honte
Me don collect shop permit, collect trading permit
J'ai obtenu un permis de commerce, un permis de vente
Raiding permit, you still dey burn shop
Un permis de perquisition, et vous brûlez encore des magasins
You wan tell me say you no know when them pay
Tu veux me dire que tu ne sais pas quand ils ont payé
Why you dey make us dey live in pain
Pourquoi nous faites-vous vivre dans la douleur
Make una lead us well
Dirigez-nous bien
No let this nation to fall inside well
Ne laissez pas cette nation tomber dans le puits
Mr. President
M. le Président
Lead us well
Menez-nous bien
If you be governor
Si vous êtes gouverneur
Govern us well
Gouvernez-nous bien
If you be senator
Si vous êtes sénateur
Senate am well
Sénat-le bien
If you be police
Si vous êtes policier
Police well well, no dey take bribe
Policez bien, ne prenez pas de pots-de-vin
Oya lead us well (Nne me e)
Oya, dirigez-nous bien (Nne me e)
Govern us well
Gouvernez-nous bien
If you be senator
Si vous êtes sénateur
Senate am well
Sénat-le bien
If you be police
Si vous êtes policier
Police well well, no dey take bribe
Policez bien, ne prenez pas de pots-de-vin
Omo nothing dey pa
Omo, rien ne tue
Anything wey pa na witch
Tout ce qui tue est une sorcière
And make we dey say omo no lele
Et disons qu'Omo n'est pas un voyou
Tanke
Tanke
Food e no dey
Il n'y a pas de nourriture
Brother eh, water no dey
Mon frère, il n'y a pas d'eau
And our country no good o
Et notre pays ne va pas bien
Everyday for thief one day for owner e
Chaque jour pour le voleur, un jour pour le propriétaire
Poor man wey thief maggi
Le pauvre qui vole du Maggi
Omo, dem go show him face for crime fighter (Crime fighter)
Omo, ils vont montrer son visage dans Crime Fighter (Crime Fighter)
Rich man wey thief money
Le riche qui vole de l'argent
Omo, we no dey see their face for crime fighter
Omo, on ne voit pas leur visage dans Crime Fighter
Tell me something I don′t know
Dis-moi quelque chose que je ne sais pas
Rich man go dey halla prayer (Modupe)
Le riche va prier dans le hall (Modupe)
Poor man go dey shout (Anwuola me e)
Le pauvre va crier (Anwuola me e)
Rich man go dey halla prayer (Modupe)
Le riche va prier dans le hall (Modupe)
Poor man go dey shout (Anwuola me e)
Le pauvre va crier (Anwuola me e)
Make una lead us well
Dirigez-nous bien
No let this nation to fall inside well
Ne laissez pas cette nation tomber dans le puits
Mr. President
M. le Président
Lead us well
Menez-nous bien
If you be governor
Si vous êtes gouverneur
Govern us well
Gouvernez-nous bien
If you be senator
Si vous êtes sénateur
Senate am well
Sénat-le bien
If you be police
Si vous êtes policier
Police well well, no dey take bribe
Policez bien, ne prenez pas de pots-de-vin
Oya lead us well (Nne me e)
Oya, dirigez-nous bien (Nne me e)
Govern us well
Gouvernez-nous bien
If you be senator
Si vous êtes sénateur
Senate am well
Sénat-le bien
If you be police (lead us well)
Si vous êtes policier (Menez-nous bien)
Police well well, no dey take bribe
Policez bien, ne prenez pas de pots-de-vin
Fuel e no dey
Il n'y a pas d'essence
Brother eh, transportation no dey
Mon frère, il n'y a pas de transport
And our road e no good o
Et nos routes ne sont pas bonnes
What about the NEPA people o
Qu'en est-il des gens de la NEPA
We no get light
Nous n'avons pas d'électricité
Everybody just dey halla
Tout le monde crie
Fuel no dey, na how we wan survive
Il n'y a pas d'essence, comment allons-nous survivre
My God, many youth ready for work
Mon Dieu, beaucoup de jeunes sont prêts à travailler
But as work no dey
Mais comme il n'y a pas de travail
Na how dey wan survive
Comment vont-ils survivre
We be giant of Africa
Nous sommes le géant de l'Afrique
But to get visa enter Ghana na WAEC
Mais pour obtenir un visa pour le Ghana, il faut un WAEC
My God, policeman go see white
Mon Dieu, le policier voit blanc
E go tell you say, I say that thing na red
Il vous dira, je dis que c'est rouge
Tell me something I don't know
Dis-moi quelque chose que je ne sais pas
Make una lead us well
Dirigez-nous bien
No let this nation to fall inside well
Ne laissez pas cette nation tomber dans le puits
Mr. President
M. le Président
Lead us well
Menez-nous bien
If you be governor
Si vous êtes gouverneur
Govern us well
Gouvernez-nous bien
If you be senator
Si vous êtes sénateur
Senate am well
Sénat-le bien
If you be police
Si vous êtes policier
Police well well, no dey take bribe
Policez bien, ne prenez pas de pots-de-vin
Oya lead us well (Nne me e)
Oya, dirigez-nous bien (Nne me e)
Govern us well
Gouvernez-nous bien
If you be senator
Si vous êtes sénateur
Senate am well
Sénat-le bien
If you be police
Si vous êtes policier
Police well well, no dey take bribe
Policez bien, ne prenez pas de pots-de-vin
Oya lead us well (Nne me e)
Oya, dirigez-nous bien (Nne me e)
Govern us well
Gouvernez-nous bien
If you be senator
Si vous êtes sénateur
Senate am well
Sénat-le bien
If you be police
Si vous êtes policier
Police well well, no dey take bribe
Policez bien, ne prenez pas de pots-de-vin
Oya lead us well (Nne me e)
Oya, dirigez-nous bien (Nne me e)
Govern us well
Gouvernez-nous bien
If you be senator
Si vous êtes sénateur
Senate am well
Sénat-le bien
If you be police
Si vous êtes policier
Police well well, no dey take bribe
Policez bien, ne prenez pas de pots-de-vin
Oya lead us well (Nne me e)
Oya, dirigez-nous bien (Nne me e)
Govern us well
Gouvernez-nous bien
If you be senator
Si vous êtes sénateur
Senate am well
Sénat-le bien
If you be police
Si vous êtes policier
Police well well, no dey take bribe
Policez bien, ne prenez pas de pots-de-vin
Oya lead us well (Nne me e)
Oya, dirigez-nous bien (Nne me e)
Govern us well
Gouvernez-nous bien
If you be senator
Si vous êtes sénateur
Senate am well
Sénat-le bien
If you be police
Si vous êtes policier
Police well well, no dey take bribe
Policez bien, ne prenez pas de pots-de-vin
Oya lead us well (Nne me e)
Oya, dirigez-nous bien (Nne me e)
Govern us well
Gouvernez-nous bien
If you be senator
Si vous êtes sénateur
Senate am well
Sénat-le bien
If you be police
Si vous êtes policier
Police well well, no dey take bribe
Policez bien, ne prenez pas de pots-de-vin





Авторы: african china


Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.