Ayra Starr - Rush - перевод песни на русский

Текст и перевод песни Ayra Starr - Rush




Uhn-huh, uhn-huh (Vibez)
Угу, угу (Вайбы)
Ta-ta-ri
Та-та-ри
Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri
Та-та-ри-па, та-та-ри
Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa
Та-та-ри-па, та-та-ри, па
Sabi girl no dey too like talk
Говорят, девушки не любят много болтать
Animals dey in human form
Звери прячутся в людях
Paddie man, nobody like work
Братишка, никто не любит работать
But, you must hustle if you wan chop
Но, если хочешь кушать, надо шевелиться
E no finish, dem wan fight us
Это не конец, они хотят с нами драться
If them dey run, dem no fit catch up
Если они побегут, им нас не догнать
I no dey form say I too righteous
Я не притворяюсь слишком праведной
No come dey form say you too like us
Не притворяйся, что ты тоже нас любишь
Me no get the time for the hate and the bad energy, got my mind on my money
У меня нет времени на ненависть и плохую энергию, мои мысли заняты деньгами
Make you dance like Poco Lee, steady green like broccoli
Танцуй как Поко Ли, будь всегда зеленым, как брокколи
Steady on my grind, no wan hear what they wan tell me, kudi na my fantasy
Я постоянно работаю, не хочу слышать, что они мне говорят, деньги - моя фантазия
Dem wan dey check if my tap e no rush
Они хотят проверить, не течет ли мой кран
But, e dey rush, e dey rush well-wеll, e be much (e be much)
Но, он течет, течет хорошо, его много (его много)
Na God dey make my tap, е dey rush (mm-mm)
Это Бог заставляет мой кран течь (мм-мм)
The kind money we touch, yeah
Такие деньги мы трогаем, да
E dey rush, e dey rush well-well, e be much (e be much)
Он течет, течет хорошо, его много (его много)
No be hype, everybody dey crush
Это не хайп, все влюблены
There's no dulling with us (there's no dulling with us)
С нами не соскучишься нами не соскучишься)
Ta-ta-ri
Та-та-ри
Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri
Та-та-ри-па, та-та-ри
Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri-pa
Та-та-ри-па, па-па-ри-па
Pa-pa-ri-pa
Па-па-ри-па
Joor, fun mi, japata, I dey go Ghana (yeah)
Эй, повеселись со мной, любимый, я еду в Гану (да)
You never touch, you dey form bad pass (yeah)
Ты еще не прикоснулся, а строишь из себя крутого (да)
Which kind money we never see before?
Какие деньги мы еще не видели?
Kos'elomi, got me feeling I'm the one
Коселоми, заставляет меня чувствовать себя особенной
Aje, aje, aje, can never take my cake away, aje
Адже, адже, адже, никогда не сможет забрать мой кусок пирога, адже
You can't count my grace, I just dey my lane, my lane
Ты не можешь сосчитать мою благодать, я просто на своем пути, на своем пути
Me no get the time for the hate and the bad energy, got my mind on my money
У меня нет времени на ненависть и плохую энергию, мои мысли заняты деньгами
Make you dance like Poco Lee, steady green like broccoli
Танцуй как Поко Ли, будь всегда зеленым, как брокколи
Steady on my grind, no wan hear what they wan tell me, kudi na my fantasy
Я постоянно работаю, не хочу слышать, что они мне говорят, деньги - моя фантазия
Dem wan dey check if my tap e no rush
Они хотят проверить, не течет ли мой кран
But, e dey rush, e dey rush well-wеll, e be much
Но, он течет, течет хорошо, его много
Na God dey make my tap, е dey rush (uh-mm)
Это Бог заставляет мой кран течь (ух-мм)
The kind money we touch, yeah
Такие деньги мы трогаем, да
E dey rush, e dey rush well-well, e be much
Он течет, течет хорошо, его много
No be hype, everybody dey crush
Это не хайп, все влюблены
There's no dulling with us (there's no dulling with us)
С нами не соскучишься нами не соскучишься)
'Cause e dey rush, e dey rush well-well, e be much
Потому что он течет, течет хорошо, его много
Na God dey make my tap, e dey rush
Это Бог заставляет мой кран течь
The kind money we touch (uh-uh-uh, uh)
Такие деньги мы трогаем (ух-ух-ух, ух)
E dey rush, e dey rush well-well, e be much
Он течет, течет хорошо, его много
No be hype everybody dey crush
Это не хайп, все влюблены
There's no dulling with us, there's no dulling
С нами не соскучишься, не соскучишься
Yeah-yeah, yeah-yeah
Да-да, да-да
Mm-mm, mm, mm, mm, mm
Мм-мм, мм, мм, мм, мм
Ahh-ahh-ahh
А-а-а






Авторы: Oyinkansola Sarah Aderibigbe, Alexander Uwaifo

Ayra Starr - Rush
Альбом
Rush
дата релиза
16-09-2022

1 Rush

Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.