Bracket - Time - перевод текста песни на французский

Текст и перевод песни Bracket - Time




Time
Temps
No time eh ah
Pas de temps, eh ah
Na bracket eh
C'est Bracket, eh
Ape planet
Planète des singes
Peter and paul
Pierre et Paul
Dey don kolo eh
Ils sont fous, eh
Na na
Na na
No time eh
Pas de temps, eh
That′s why me I say make i yarn tori eh
C'est pourquoi je dis que je vais raconter une histoire, eh
The thing the thing wey dey vex me eh
La chose, la chose qui me rend fou, eh
Na the same thing wey dey vex you eh
C'est la même chose qui te rend folle, eh
For this world, the good dey die
Dans ce monde, les bons meurent
And for the bad, na them dey survive.
Et pour les méchants, c'est eux qui survivent.
See I don try make I ask God why
Tu vois, j'ai essayé de demander à Dieu pourquoi
E con be like say i dey waste my time
Et c'est comme si je perdais mon temps
Oya everybody make una dey joli eh
Allez, tout le monde, faites la fête, eh
Make una throw una hands in the air
Levez les mains en l'air
If you wan do good
Si tu veux faire le bien
Make you go cold eh
Prends froid, eh
Without it, some people go scatter your brain
Sans ça, certains te briseront le cerveau
Na this thing wey dey make me
C'est cette chose qui me rend
Kolo eh
Fou, eh
This thing wey dey make me
Cette chose qui me rend
Kolo eh kolo eh
Fou, eh fou, eh
Eh eh
Eh eh
I say na this thing wey dey make me
Je dis que c'est cette chose qui me rend
Kolo eh
Fou, eh
This thing wey dey make me
Cette chose qui me rend
Kolo eh kolo eh
Fou, eh fou, eh
Eh eh
Eh eh
Na this thing dey make me kolo eh
C'est cette chose qui me rend fou, eh
Better thing better thing no dey last eh
Les bonnes choses, les bonnes choses ne durent pas, eh
If you dey hear me,
Si tu m'entends,
No doubt me eh .
Ne me doute pas, eh.
Believe me that na true story eh
Crois-moi que c'est une histoire vraie, eh
Walahi
Walahi
Everybody no time eh
Tout le monde, pas de temps, eh
See our name na the bracket.
Tu vois, notre nom est Bracket.
Before, we do that song happy day
Avant, on faisait cette chanson Happy Day
But now we don comot with
Mais maintenant, on est partis avec
Yori yori eh
Yori yori, eh
I say everybody make una dey joli eh
Je dis que tout le monde, faites la fête, eh
Make una throw una hands in the air
Levez les mains en l'air
If you wan do good,
Si tu veux faire le bien,
Make you go cold eh
Prends froid, eh
Without it, some people go blow off your brain.
Sans ça, certains te feront sauter le cerveau.
Na this thing wey dey make me
C'est cette chose qui me rend
Kolo eh >3x
Fou, eh >3x
This thing wey dey make me
Cette chose qui me rend
Kolo eh kolo eh
Fou, eh fou, eh
Eh eh
Eh eh
I say na this thing wey dey make me
Je dis que c'est cette chose qui me rend
Kolo eh >3x
Fou, eh >3x
This thing wey dey make me
Cette chose qui me rend
Kolo eh kolo eh
Fou, eh fou, eh
Eh eh
Eh eh
Se una dey see
Tu vois
As peter and paul and bracket
Comme Pierre et Paul et Bracket
Them don dey go
Ils sont partis
I remember when we do gbedu last night
Je me souviens quand on a fait du gbedu hier soir
Them don kolo
Ils sont devenus fous
Them say we no sabi sing eh
Ils disent qu'on ne sait pas chanter, eh
Some say na only dance we dey dance eh
Certains disent que c'est seulement la danse qu'on danse, eh
We con bring back bizzy body eh
On a ramené bizzy body, eh
Temptation
Tentation
Them say na copy copy na copy copy eh
Ils disent que c'est une copie, une copie, une copie, eh
We go back again and bring do me
On va revenir et faire do me
And roll it eh
Et rouler ça, eh
With a good video
Avec une bonne vidéo
Wetin remain eh?
Qu'est-ce qui reste, eh ?
Na this thing wey dey make me
C'est cette chose qui me rend
Kolo eh >3x
Fou, eh >3x
This thing wey dey make me
Cette chose qui me rend
Kolo eh kolo eh
Fou, eh fou, eh
Eh eh
Eh eh
I say na this thing wey dey make me
Je dis que c'est cette chose qui me rend
Kolo eh >3x
Fou, eh >3x
This thing wey dey make me
Cette chose qui me rend
Kolo eh kolo eh
Fou, eh fou, eh
Eh eh
Eh eh
E ye ... (repeatedly)
E ye ... (répété)
Omo no time
Omo pas de temps
Better thing no dey last
Les bonnes choses ne durent pas
No time eh
Pas de temps, eh
Better thing better thing no dey last eh
Les bonnes choses, les bonnes choses ne durent pas, eh
Na bracket eh
C'est Bracket, eh
Peter and paul don kolo eh
Pierre et Paul sont devenus fous, eh
Today na today
Aujourd'hui, c'est aujourd'hui
If e dey do you yori yori eh
Si ça te fait yori yori, eh
Everybody make una dey joli eh
Tout le monde, faites la fête, eh
Make una throw una hands in the air
Levez les mains en l'air
If you wan do good, make you go cold eh
Si tu veux faire le bien, prends froid, eh
Without it, some people go take you dey play play
Sans ça, certains te prendront pour un jouet.





Авторы: David Guetta, Joachim Garraud, Jean-claude Carre, Chris Willis


Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.