BrayneZee feat. Mitch Angelo - Lie - перевод текста песни на французский

Текст и перевод песни BrayneZee feat. Mitch Angelo - Lie




Lie
Mensonge
Braynezee Mr Naked
Braynezee Mr Naked
Why you always lie
Pourquoi tu mens toujours ?
You know say i dey try
Tu sais que j'essaie.
Why you always lying
Pourquoi tu mens toujours ?
You know say i dey try ehh
Tu sais que j'essaie, hein.
I think say you get heart
Je pensais que tu avais du cœur.
Ifeineme for put me for hospital huh
J'aurais pu finir à l'hôpital, hein ?
Because of jimmy chu huh
A cause de Jimmy Choo, hein ?
Baby you no get heart uh
Bébé, tu n'as pas de cœur, hein ?
If i no take e the cue
Si je n'avais pas compris le message,
You for don do me strong thing
Tu aurais fait quelque chose de grave.
No no no no no no
Non, non, non, non, non, non.
Achana why you tryna spoil wetin we got
Achana, pourquoi tu essaies de gâcher ce qu'on a ?
Because of things wey me no got
A cause de choses que je n'ai pas ?
I do wetin i can so we no go lack
Je fais ce que je peux pour qu'on ne manque de rien.
But you collecting from the back ohh
Mais tu ramasses à l'arrière, oh.
So why you come dey do like you no do bad ohh
Alors pourquoi tu fais comme si tu n'avais rien fait de mal, oh ?
Why you look me like that
Pourquoi tu me regardes comme ça ?
So why you come delete all the chat
Alors pourquoi tu as supprimé toutes les conversations ?
You for don tell me who be that ohhh
Tu aurais me dire qui c'était, oh.
Why you always lie
Pourquoi tu mens toujours ?
You know say i dey try
Tu sais que j'essaie.
Why you always lying
Pourquoi tu mens toujours ?
You know say i dey try ehh
Tu sais que j'essaie, hein.
Omo na me fuck up gan
Omo, c'est moi qui ai merdé grave.
When she i love you i for lock up gan
Quand elle a dit "Je t'aime", j'aurais la garder enfermée.
Person wey i suppose just shepe for
La personne que j'aurais juste éviter.
Why i trust person wey go dey cut my call
Pourquoi j'ai fait confiance à une personne qui me coupe les appels ?
Wey dey delete call logs and her messages
Qui supprime les journaux d'appels et ses messages ?
Wey dey dip bread inside all her beverages
Qui trempe son pain dans toutes ses boissons ?
Shebi na yu talkn say Segun na your best friend
C'est toi qui disais que Segun était ton meilleur ami.
Why you come dey clear your chat
Pourquoi tu supprimes tes conversations ?
Oshe secret services
Oshe, services secrets.
Your story no dey add up and you know
Ton histoire ne tient pas debout, et tu le sais.
I no like all of this drama and you know
Je n'aime pas tout ce drame, et tu le sais.
I'm tired of hearing All your excuses when you intentionally do it
J'en ai marre d'entendre toutes tes excuses quand tu le fais intentionnellement.
Cos I'll end up just forgiving and you know
Parce que je finirai par pardonner, et tu le sais.
She say make I no shalaye
Elle dit que je ne dois pas me laisser faire.
Alaye jor jor jor
Alaye, s'il te plaît, s'il te plaît, s'il te plaît.
I don talk wetin I want
J'ai dit ce que je voulais.
And I know I too dey shalaye been thinking about you more more more
Et je sais que je suis trop patient, je pensais à toi encore et encore.
But I know that you are not the one
Mais je sais que tu n'es pas la bonne.
Achana why you tryna spoil wetin we got
Achana, pourquoi tu essaies de gâcher ce qu'on a ?
Because of things wey me no got
A cause de choses que je n'ai pas ?
I do wetin i can so we no go lack
Je fais ce que je peux pour qu'on ne manque de rien.
But you collecting from the back ohh
Mais tu ramasses à l'arrière, oh.
So why yu come dey do like you no do bad ohh
Alors pourquoi tu fais comme si tu n'avais rien fait de mal, oh ?
Why you look me like that
Pourquoi tu me regardes comme ça ?
So why you come delete all the chat
Alors pourquoi tu as supprimé toutes les conversations ?
You for don tell me who be that ohhh
Tu aurais me dire qui c'était, oh.
Why you always lie
Pourquoi tu mens toujours ?
You know say i dey try
Tu sais que j'essaie.
Why you always lying
Pourquoi tu mens toujours ?
You know say i dey try ehh
Tu sais que j'essaie, hein.
Ogini ogini ogini kiinekwu
Ogini, ogini, ogini kiinekwu.
Oginikiina Kachanu ogini kiinekwu
Oginikiina Kachanu ogini kiinekwu.
Ogini ogini ogini kiinekwu
Ogini, ogini, ogini kiinekwu.
Oginikiina Kachanu ogini kiinekwu
Oginikiina Kachanu ogini kiinekwu.





Авторы: Brian Okorie

BrayneZee feat. Mitch Angelo - Lie
Альбом
Lie
дата релиза
29-05-2020

1 Lie


Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.