Текст и перевод песни Burna Boy - As e Be (Skit)
Добавлять перевод могут только зарегистрированные пользователи.
As e Be (Skit)
Как оно есть (Сценка)
Me
I
don
dey
tell
them
Я
всё
им
говорю,
I
don
dey
tell
them
since
Говорю
им
давным-давно,
Omo
Life
no
be
rice
and
beans
Жизнь
— это
не
рис
с
фасолью,
Big
big
talk
na
things
and
things
Большие
слова
— это
одно,
а
дела
— совсем
другое.
Me
I
no
dey
look
up
to
human
beings
Я
на
людей
не
равняюсь,
Port
Harcourt
no
dey
carry
last
Порт-Харкорт
не
отстаёт,
High
way
dey
high
na
him
you
dey
see
pass
Чем
выше
дорога,
тем
дальше
видишь,
If
your
whole
world
dey
for
where
rain
dey
fall
Если
весь
твой
мир
там,
где
льют
дожди,
You
suppose
know
say
rain
boot
no
be
slippers
Ты
должна
знать,
что
резиновые
сапоги
— это
не
тапочки.
Na
so
e
dey
be
for
the
street
Вот
так
оно
и
есть
на
улице,
As
you
no
dey
sweet
like
biscuit
and
sweet
Если
ты
не
сладкая,
как
печенье
и
конфеты,
Politician
dem
dey
sugar
coat
bitter
leaf
Политики
подслащивают
горькие
листья,
But
as
for
me
I
go
talk
am
as
e
be
Но
я
скажу,
как
оно
есть.
Country
wey
God
don
bless
Страна,
которую
Бог
благословил,
Some
be
for
A.C
Кто-то
под
кондиционером,
Some
go
dey
sweat
А
кто-то
потеет.
How
small
pikin
go
get
respect
Как
ребёнок
может
уважать,
Bring
the
so
called
elders
let's
stab
them
to
death
Приведите
этих
так
называемых
старейшин,
давайте
зарежем
их.
Оцените перевод
Оценивать перевод могут только зарегистрированные пользователи.
Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.