Chike - 20.10.20 (Wahala Dey) - перевод текста песни на немецкий

20.10.20 (Wahala Dey) - Chikeперевод на немецкий




20.10.20 (Wahala Dey)
20.10.20 (Ärger ist da)
You don win election
Du hast die Wahl gewonnen
So you don't care anymore
Also ist es dir jetzt egal
29 million, you be senator
29 Millionen, du bist Senator
You don de match us oh
Du trittst uns schon nieder, oh
But you say make we no talk oh
Aber du sagst, wir sollen nicht reden, oh
Say make police no de shoot us
Sagst, die Polizei soll uns nicht erschießen
But you bring soldier
Aber du bringst Soldaten
Wahala Dey (ah ah eh ah)
Ärger ist da (ah ah eh ah)
If you no know
Falls du es nicht weißt
Wahala Dey (ah ah eh ah)
Ärger ist da (ah ah eh ah)
Them de kill us
Sie bringen uns um
Wahala Dey (ah ah eh ah)
Ärger ist da (ah ah eh ah)
If you no know
Falls du es nicht weißt
Wahala Dey (ah ah eh ah)
Ärger ist da (ah ah eh ah)
Them de kill us
Sie bringen uns um
Soro soke
Sprich lauter
Wahala Dey
Ärger ist da
Oga Fashola with the camcorder
Oga Fashola mit dem Camcorder
People don die and they wan code am
Leute sind gestorben und sie wollen es vertuschen
Na only God know who go settle the matter
Nur Gott weiß, wer die Sache klären wird
Cos I don't know where the country dey waka
Denn ich weiß nicht, wohin das Land geht
Na who diеs next shey na me or my brothеr
Wer stirbt als Nächstes, bin ich es oder mein Bruder?
Na how wey u think sey we no reach to para
Wie kannst du denken, dass wir nicht wütend werden?
Who give the order to shoot us all
Wer gab den Befehl, uns alle zu erschießen?
Who give the order to kill us all
Wer gab den Befehl, uns alle zu töten?





Авторы: Chike-ezekpeazu Osebuka, Syemca


Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.