Cobhams Asuquo feat. Sound Sultan & BEZ - Everyday - перевод песни на русский

Текст и перевод песни Cobhams Asuquo feat. Sound Sultan & BEZ - Everyday




Hmmmm, Ahhhh
Хм-М-М, А-А-А-А
Story ooh, story
История, о, история
I wan tell you a story, it happen somewhere where I know
Я хочу рассказать тебе историю, она происходит где-то там, где я знаю.
Three friends dey for village, dem wan find city go
Три друга dey for village, dem wan find city go
Dem wan go find better life, somewhere way green grass dey grow
Дем Ван иди найди лучшую жизнь, где-нибудь там, где растет зеленая трава.
Where dem go fit blow
Куда они идут?
Monkey na workaholic, sit down look na the dog name
Обезьяна на трудоголик, присядь посмотри на собачье имя
Baboon wey be their brother, him mouth sweet pass sugarcane
Бабуин Вэй будет их братом, его рот сладко пропускает сахарный тростник.
The same thing wey you tell them, na him make monkey dey slave
То же самое, что ты им скажешь, заставь его сделать обезьяну дей рабыней.
And the Dog complain eh eh eh
А собака жалуется э э э
Everyday for the thief, one day for the owner of the house
Каждый день для вора, один день для хозяина дома.
E fit take time, but one day, one day, Monkey go go market
Это займет время, но однажды, Однажды, обезьяна пойдет на рынок.
Sit down looku dey there as Baboon dey run the town
Присядь посмотри как бабуин будет править городом
Ahhhh ahhh
А а а а
Plenty years join together, sit down look dey the same place
Многие годы соединяются вместе, садятся и смотрят на одно и то же место.
Monkey work till retire, e no get leave, e no get pay
Мартышка работает до пенсии, е не получает отпуска, е не получает зарплаты
Baboon dey just dey flenjor, throw Banana, throw dem bone
Бабуин дей просто дей фленджор, брось банан, брось дем кость
But e dey chop alone (chai! thats not fair)
Но э дей рубит в одиночку (чай! это нечестно).
Everyday for the thief, one day for the owner of the house
Каждый день для вора, один день для хозяина дома.
E fit take time, but one day, one day, Monkey go go market
Это займет время, но однажды, Однажды, обезьяна пойдет на рынок.
Sit down looku dey there as Baboon dey run the town
Присядь посмотри как бабуин будет править городом
Ahhhh ahhh
А а а а
E dey run the town ooh
Э дей Правь городом у у
Ahhhh ahhh
А а а а
E dey run the town ooh
Э дей Правь городом у у
See, Everyday for the thief, but one day for the owner of the house
Видишь ли, каждый день для вора, но один день для хозяина дома.
E fit take time, but one day, one day, Monkey go go market
Это займет время, но однажды, Однажды, обезьяна пойдет на рынок.
E go dey sit down look for Tv as Baboon dey run the town
Иди дей сядь посмотри телевизор пока бабуин дей правит городом
Everyday for the thief (Everyday,
Каждый день для вора (каждый день,
Everyday) one day for the owner of the house
Каждый день) один день для владельца дома
E fit take time, but one day, one day, Monkey go go market
Это займет время, но однажды, Однажды, обезьяна пойдет на рынок.
Sit down look for Tv as Baboon dey run the town
Сядь посмотри телевизор пока бабуин дей правит городом
Oh oh oh oh oh oh oh...
О-О-О-О-О-О-о...
Everyday for the thief,
Каждый день для вора,
(For the thief oh oh oh) one day for the owner of the house
(Для вора о-о-о) однажды для хозяина дома
E fit take time, my brother passess time go go market
E fit take time, my brother passess time go go market
Sit down look for Tv yea eh eh:
Сядь посмотри телевизор да а а а:
Sit down look for Tv as Baboon dey run the town
Сядь посмотри телевизор пока бабуин дей правит городом






Cobhams Asuquo feat. Sound Sultan & BEZ - Everyday
Альбом
Everyday
дата релиза
30-05-2018


Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.