Crayon feat. Yaba Buluku Boyz - The One (Chop Life) текст песни

Текст песни The One (Chop Life) - Crayon feat. Yaba Buluku Boyz



Oh-ah, ye, I'm oga
I'm the one who shut down the bar
Let's make it rain
More Champagne
Chop the life and forget the pain
(Cray way)
Early momo, early momo
Me, I don dey wait for my Shoko
All of all the things wey she follow me dey talk
But, she know say my mind dey for turn up (turn up)
Turn up (turn up), turn up (turn up)
If you no get money, shey you wan turn up?
All of all the things wey she tell me l'ana
But, she know say my internal corrupt
Baale, make you dobale
Pull up in your hood, make you dobale
Awa gangan ni omo onile
I dey play football like Abedi Pele
Swaa, sh'ori e gbale? (chee)
Whenever you see me, make you dobale (dobale)
Awa gangan ni omo onile
Wetin you dey find, make you comot here
Oh-ah, ye, I'm oga
I'm the one who shut down the bar
Let's make it rain
More Champagne
Chop the life and forget the pain
Oh-ah, ye (oh-ah, ye), I'm oga
I'm the one who shut down the bar
Let's make it rain
More Champagne
Chop the life and forget the pain (oh Lord)
Wa yitiva ngungwa
Pela wena, wa yitiva ngungwa
Pewe le, yi fikile ngungwa
Pela lani, ku fikile a ngungwa
Pewe le, wa yitiva ngungwa
Pela wena, wa yitiva ngungwa
Pewe le, yi fikile ngungwa
Pela lani, ku fikile a ngungwa
Ya kamina wa yi twa (wa yi twa)
Kamina wa yi twa (wa yi twa)
Wa yi twa kamina, wa yi twa (yizwe)
Kamina wa yi twa (wa yi twa)
Ya kamina wa yi twa (wa yi twa)
Kamina wa yi twa (wa yi twa)
Wa yi twa kamina, wa yi twa (yizwe)
Kamina wa yi twa (wa yi twa)
Oh-ah, ye, I'm oga
I'm the one who shut down the bar
Let's make it rain
More Champagne
Chop the life and forget the pain
Oh-ah, ye (oh-ah, ye), I'm oga
I'm the one who shut down the bar
Let's make it rain
More Champagne
Chop the life and forget the pain (oh Lord)
Wa yitiva ngungwa
Pela wena, wa yitiva ngungwa
Pewe le, yi fikile ngungwa
Pela lani, ku fikile a ngungwa
Pewe le, wa yitiva ngungwa
Pela wena, wa yitiva ngungwa
Pewe le, yi fikile ngungwa
Pela lani, ku fikile a ngungwa
Ya kamina wa yi twa (wa yi twa)
Kamina wa yi twa (wa yi twa)
Wa yi twa kamina, wa yi twa (yizwe)
Kamina wa yi twa (wa yi twa)
Ya kamina wa yi twa (wa yi twa)
Kamina wa yi twa (wa yi twa)
Wa yi twa kamina, wa yi twa (yizwe)
Kamina wa yi twa (wa yi twa)
(Wa yi twa, wa yi twa)
(Wa yi twa-wa yi twa)
(Wa yi twa, wa yi twa)
(Wa yi twa)
(Wa yi twa-wa yi twa)
(Wa yi twa)
(Mavin, Mavin)



Авторы: Sunday Enejere, Nelson Dinis Uqueio, Tarico Caifaz Samuel Simbine, Francis Rofino Joaquim Vilanculos, Charles Chukwu Chibueze


Crayon feat. Yaba Buluku Boyz - The One (Chop Life)
Альбом The One (Chop Life)
дата релиза
15-03-2023



Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.