DC PRhymes - For Life - перевод текста песни на немецкий

For Life - DC PRhymesперевод на немецкий




For Life
Fürs Leben
From the D to the C now na na
Von der D zur C jetzt na na
Even tho they give me a way to resolve this
Auch wenn sie mir einen Ausweg geben
Na you i go choose
Dich wähle ich
No matter wetin all the world dem throw at me
Egal was die Welt mir entgegenwirft
Na still you i go stand for
Bei dir bleibe ich stehen
Even when challenges try to put my back for ground
Selbst wenn Herausforderungen mich niederwerfen
Na you be the only person wey come for me
Bist du der Einzige, der für mich da ist
I go just dey sing o
Ich werde einfach singen
I go just dey dance all night
Die ganze Nacht lang tanzen
Cos everything you do just dey give me life, unno
Denn alles, was du tust, gibt mir Leben
Yeah, e dey give me that joy that no man can give
Es schenkt mir Freude, die kein Mensch geben kann
Oh lord, oh lord
Oh Herr, oh Herr
I go just dey sing o
Ich werde einfach singen
I go just dey dance all night
Die ganze Nacht lang tanzen
Cos everything you do just dey give me life, unno
Denn alles, was du tust, gibt mir Leben
Yeah, e dey give me that joy that no man can give
Es schenkt mir Freude, die kein Mensch geben kann
Oh lord, oh lord
Oh Herr, oh Herr
I go dey with you for life (For life)
Ich bin fürs Leben an deiner Seite (Fürs Leben)
Spend all of my time (All time)
Verbring all meine Zeit (Jede Sekunde)
I put you like a tattoo for my body
Trage dich wie ein Tattoo auf meinem Körper
And stick with you for life (For life)
Bleibe dir treu fürs Leben (Fürs Leben)
I go dey with you for life (For life)
Ich bin fürs Leben an deiner Seite (Fürs Leben)
Spend all of my time (All time)
Verbring all meine Zeit (Jede Sekunde)
I put you like a tattoo for my body
Trage dich wie ein Tattoo auf meinem Körper
And stick with you for life (For life)
Bleibe dir treu fürs Leben (Fürs Leben)
Mhen, i go talk all your doings
Ich erzähle von deinen Taten
All you do to impress me
Alles, was du tust, um mich zu beeindrucken
How you tear down ten thousand mountains
Wie du zehntausend Berge niederrissest
Oh Lord, just to get me
Oh Herr, nur um mich zu gewinnen
When nobody been dey for me
Als niemand für mich da war
Oh Lord, you dey stay with me
Oh Herr, bliebst du an meiner Seite
When be like say, everywhere still rough
Als alles noch schwer schien
Oh Lord, you still dey sail with me
Oh Herr, segeltest du weiter mit mir
Yes! I go cast am loud
Ja! Ich rufe es laut
Shout ham from mountain top
Schreie es vom Berggipfel
I go tell the world of the value you placed on me e
Ich verkünde der Welt den Wert, den du mir gibst
I no go look their face o
Ich achte nicht auf ihr Gesicht
Yes! I go keep my pace o with you
Ja! Ich halte meinen Schritt mit dir
Without any doubt in my mind
Ohne jeden Zweifel im Sinn
I go follow you Lord, till the end of time
Ich folge dir, Herr, bis ans Ende der Zeit
I go dey with you for life (For life)
Ich bin fürs Leben an deiner Seite (Fürs Leben)
Spend all of my time (All time)
Verbring all meine Zeit (Jede Sekunde)
I put you like a tattoo for my body
Trage dich wie ein Tattoo auf meinem Körper
And stick with you for life (For life)
Bleibe dir treu fürs Leben (Fürs Leben)
I go dey with you for life (For life)
Ich bin fürs Leben an deiner Seite (Fürs Leben)
Spend all of my time (All time)
Verbring all meine Zeit (Jede Sekunde)
I put you like a tattoo for my body
Trage dich wie ein Tattoo auf meinem Körper
And stick with you for life (For life)
Bleibe dir treu fürs Leben (Fürs Leben)
I go dey with you for life (For life)
Ich bin fürs Leben an deiner Seite (Fürs Leben)
Spend all of my time (All time)
Verbring all meine Zeit (Jede Sekunde)
I put you like a tattoo for my body
Trage dich wie ein Tattoo auf meinem Körper
And stick with you for life (For life)
Bleibe dir treu fürs Leben (Fürs Leben)
I go dey with you for life (For life)
Ich bin fürs Leben an deiner Seite (Fürs Leben)
Spend all of my time (All time)
Verbring all meine Zeit (Jede Sekunde)
I put you like a tattoo for my body
Trage dich wie ein Tattoo auf meinem Körper
And stick with you for life (For life)
Bleibe dir treu fürs Leben (Fürs Leben)





Авторы: Peter Adegbite


Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.