things & THINGS - DIMZYRAPHAELперевод на французский




things & THINGS
choses & CHOSES
Uh
Uh
Dimzykulubeat (DIMZY)
Dimzykulubeat (DIMZY)
Many many things wey dey for ma mind
Beaucoup beaucoup de choses qui me trottent dans la tête
Many many things wey dey make me to think
Beaucoup beaucoup de choses qui me font réfléchir
Many many things I can't explain
Beaucoup beaucoup de choses que je ne peux pas expliquer
But still on still I'm facing ma grind
Mais je continue, je poursuis ma route
I dey give Jah the glory cos ah know say e go change ma story (Eh)
Je rends grâce à Jah car je sais qu'il va changer mon histoire (Eh)
The world can't fold me amagodi'm ma people dem know me
Le monde ne peut pas me briser, je suis avec mon peuple, ils me connaissent
Ma people dem know me, I getii men for poly
Mon peuple me connaît, j'ai des frères à la fac
When we together we rolling kpoli then we gist about the old times only (Grrr)
Quand on est ensemble, on roule à fond, puis on refait le vieux temps, tout simplement (Grrr)
We no care what the bloodclats say, we just living life everyday
On se fiche de ce que disent les traîtres, on vit notre vie chaque jour
Chasing paper yes, anyi chuga pay
On court après l'argent, oui, on paie
Everything On God cos e go make a way
Tout est entre les mains de Dieu car il va ouvrir une voie
Nananananana, we just wanna live proper
Nananananana, on veut juste vivre bien
Oluwa so gi nwaa ma the matter
Ma chérie, Dieu te protège dans cette affaire
Boys just wanna make paper (aah)
On veut juste faire de l'argent (aah)
Yeyeyeyeyeye, Chukwu mu nwaa na echekwe ma payday
Yeyeyeyeyeye, Dieu me bénit et me paie à temps
Oluwa so gi nwaa ma the matter, I need money problems yapa
Ma chérie, Dieu te protège dans cette affaire, j'ai besoin d'argent, des problèmes en plus
Many many things wey dey for ma mind
Beaucoup beaucoup de choses qui me trottent dans la tête
Many many things wey dey make me to think
Beaucoup beaucoup de choses qui me font réfléchir
Many many things I can't explain
Beaucoup beaucoup de choses que je ne peux pas expliquer
But still on still I'm facing ma grind
Mais je continue, je poursuis ma route
I dey give Jah the glory cos ah know say e go change ma story (Eh)
Je rends grâce à Jah car je sais qu'il va changer mon histoire (Eh)
The world can't fold me amagodi'm ma people dem know me
Le monde ne peut pas me briser, je suis avec mon peuple, ils me connaissent
I gat no worries cos I know I have God (Yaa), free mind and soul when I puff
Je n'ai pas d'inquiétudes car je sais que j'ai Dieu (Yaa), l'esprit et l'âme libres quand je fume
Living my life with no stress, I Thank God I know that I'm blessed
Je vis ma vie sans stress, je remercie Dieu de savoir que je suis béni
All my moves dikwa preserved
Toutes mes actions sont préservées
Was down low but I revived
J'étais au plus bas mais je me suis relevé
Saying fact i O bulu cap (no cap)
Je dis la vérité, je ne porte pas de chapeau (pas de mensonges)
God has been faithful to me and ma guys
Dieu a été fidèle envers moi et mes gars
Wowowowowowo, I just want to make it out big
Wowowowowowo, je veux juste réussir
Na akukpo kwa with the league
C'est une question de réseau avec la ligue
Making money spending money then I'll repeat
Je gagne de l'argent, je dépense de l'argent, puis je recommence
I jus wanna make enough cheese Living life to the fullest cos Chukwu gozili ma biz
Je veux juste gagner assez d'argent pour vivre pleinement ma vie car Dieu protège mes affaires
Oluwa so gi nwa ma the matter I need money problems yapa
Ma chérie, Dieu te protège dans cette affaire, j'ai besoin d'argent, des problèmes en plus
Many many things wey dey for ma mind
Beaucoup beaucoup de choses qui me trottent dans la tête
Many many things wey dey make me to think
Beaucoup beaucoup de choses qui me font réfléchir
Many many things I can't explain
Beaucoup beaucoup de choses que je ne peux pas expliquer
But still on still I'm facing ma grind
Mais je continue, je poursuis ma route
I dey give Jah the glory cos ah know say e go change ma story (Eh)
Je rends grâce à Jah car je sais qu'il va changer mon histoire (Eh)
The world can't fold me amagodi'm ma people dem know me
Le monde ne peut pas me briser, je suis avec mon peuple, ils me connaissent





Авторы: Dimzyraphael Odinaka


Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.