Davido - FEM - перевод текста песни на немецкий

FEM - Davidoперевод на немецкий




FEM
FEM
Napji killing this one
Napji haut hier einen raus
(Baddest)
(Der Übelste)
E be like you don dey talk too much
Es scheint, als redetest du schon zu viel
Small talk, you don dey talk who talk
Kurzes Gerede, und du erzählst schon, wer geredet hat
Fem
Halt die Klappe
(Baddest)
(Der Übelste)
Oboy, you don dey do too much
Junge, du machst schon zu viel
Small talk, you don dey look who talk
Kurzes Gerede, und du schaust schon, wer redet
Fem
Halt die Klappe
(And di baddest)
(Und der Übelste)
Person wey dey find the pity
Die Person, die Mitleid sucht
Omo no dey give me itty bitty
Mädchen, gib mir nicht nur ein winziges bisschen
Just call me, you wan know 30BG
Ruf mich einfach an, du willst 30BG kennenlernen
You go know 30BG, when you see 30BG
Du wirst 30BG kennen, wenn du 30BG siehst
You wey dey find the pity
Du, die du Mitleid suchst
Tell odogwu say we like to party
Sag dem Boss, dass wir gerne feiern
Just call me, you wan know 30BG
Ruf mich einfach an, du willst 30BG kennenlernen
You go know 30BG when you see 30BG
Du wirst 30BG kennen, wenn du 30BG siehst
Uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh
Uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh
Make una tell am to call me
Sagt ihm alle, er soll mich anrufen
Uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh
Uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh
Why dem come dey para, para, para?
Warum regen sie sich so auf, auf, auf?
Para for me
Wegen mir aufregen
Why everybody come dey para, para, para?
Warum regen sich alle so auf, auf, auf?
Para for me
Wegen mir aufregen
Why dem come dey para, para, para?
Warum regen sie sich so auf, auf, auf?
Para for me
Wegen mir aufregen
Nawa 30BG, we go para, para, para
Nawa 30BG, wir werden uns aufregen, aufregen, aufregen
Dem go para for you
Sie werden sich deinetwegen aufregen
Before the, before the matter get serious
Bevor die, bevor die Sache ernst wird
Before the, whole matter gets dangerous
Bevor die ganze Sache gefährlich wird
You need to make sure you don't say too much
Du musst sicherstellen, dass du nicht zu viel sagst
'Cause if you say too much, I fit to run up on you
Denn wenn du zu viel sagst, könnte ich auf dich losgehen
You see seh I get fans wey dey para gan
Du siehst, ich habe Fans, die sich echt aufregen
You see seh my own G pass G-Wagon
Du siehst, mein eigener G ist krasser als ein G-Wagon
My nigga, I set trends, no Twitter star
Meine Liebe, ich setze Trends, kein Twitter-Star
I get men, I no dey gather boys
Ich habe Männer, ich sammle keine Jungs
I dey live my life, man dey turn am to shoot on sight
Ich lebe mein Leben, Mann, sie machen daraus 'bei Sichtkontakt schießen'
When me say na me dey give them life
Wenn ich sage, ich bin derjenige, der ihnen Leben gibt
Dem go tell me who dey give them mind, give them mind
Sie werden mir sagen, wer ihnen Mut gibt, Mut gibt
Live my life, man dey turn am to shoot on sight
Lebe mein Leben, Mann, sie machen daraus 'bei Sichtkontakt schießen'
When me say na me dey give them life
Wenn ich sage, ich bin derjenige, der ihnen Leben gibt
Them go tell me who dey give them mind, give them mind
Sie werden mir sagen, wer ihnen Mut gibt, Mut gibt
Uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh
Uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh
Make una tell am to call me
Sagt ihm alle, er soll mich anrufen
Uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh
Uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh
Why dem come dey para, para, para?
Warum regen sie sich so auf, auf, auf?
Para for me
Wegen mir aufregen
Why everybody come dey para, para, para?
Warum regen sich alle so auf, auf, auf?
Para for me
Wegen mir aufregen
Para, para, para
Aufregen, aufregen, aufregen
Para for me
Wegen mir aufregen
Napji killing this one
Napji haut hier einen raus






Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.