Davido - FEM - перевод текста песни на немецкий

FEM - Davidoперевод на немецкий




FEM
FEM
Napji killing this one
Napji bringt es um
(Baddest)
(Baddest)
E be like you don dey talk too much
Es scheint, als würdest du zu viel reden
Small talk, you don dey talk who talk
Small Talk, du redest schon, wer redet
Fem
Halt den Mund
(Baddest)
(Baddest)
Oboy, you don dey do too much
Junge, du machst zu viel
Small talk, you don dey look who talk
Small Talk, du schaust schon, wer redet
Fem
Halt den Mund
(And di baddest)
(Und der Baddest)
Person wey dey find the pity
Jemand, der Mitleid sucht
Omo no dey give me itty bitty
Gib mir nicht so kleine Stückchen
Just call me, you wan know 30BG
Ruf mich einfach an, du willst 30BG kennenlernen
You go know 30BG, when you see 30BG
Du wirst 30BG kennenlernen, wenn du 30BG siehst
You wey dey find the pity
Du, die du Mitleid suchst
Tell odogwu say we like to party
Sag Odogwu, dass wir gerne feiern
Just call me, you wan know 30BG
Ruf mich einfach an, du willst 30BG kennenlernen
You go know 30BG when you see 30BG
Du wirst 30BG kennenlernen, wenn du 30BG siehst
Uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh
Uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh
Make una tell am to call me
Sag ihnen, sie sollen mich anrufen
Uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh
Uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh
Why dem come dey para, para, para?
Warum regen sie sich so auf, auf, auf?
Para for me
Wegen mir
Why everybody come dey para, para, para?
Warum regen sich alle so auf, auf, auf?
Para for me
Wegen mir
Why dem come dey para, para, para?
Warum regen sie sich so auf, auf, auf?
Para for me
Wegen mir
Nawa 30BG, we go para, para, para
Nawa 30BG, wir werden uns aufregen, aufregen, aufregen
Dem go para for you
Sie werden sich wegen dir aufregen
Before the, before the matter get serious
Bevor die, bevor die Sache ernst wird
Before the, whole matter gets dangerous
Bevor die ganze Sache gefährlich wird
You need to make sure you don't say too much
Du musst sicherstellen, dass du nicht zu viel sagst
'Cause if you say too much, I fit to run up on you
Denn wenn du zu viel sagst, könnte ich auf dich losgehen
You see seh I get fans wey dey para gan
Du siehst, ich habe Fans, die total verrückt sind
You see seh my own G pass G-Wagon
Du siehst, meine eigene Gang ist krasser als ein G-Wagon
My nigga, I set trends, no Twitter star
Meine Schöne, ich setze Trends, kein Twitter-Star
I get men, I no dey gather boys
Ich habe Männer, ich sammle keine Jungs
I dey live my life, man dey turn am to shoot on sight
Ich lebe mein Leben, Mann, und sie machen daraus ein "Shoot on Sight"
When me say na me dey give them life
Wenn ich sage, dass ich ihnen Leben gebe
Dem go tell me who dey give them mind, give them mind
Dann fragen sie mich, wer ihnen Mut macht, ihnen Mut macht
Live my life, man dey turn am to shoot on sight
Ich lebe mein Leben, und sie machen daraus ein "Shoot on Sight"
When me say na me dey give them life
Wenn ich sage, dass ich ihnen Leben gebe
Them go tell me who dey give them mind, give them mind
Dann fragen sie mich, wer ihnen Mut macht, ihnen Mut macht
Uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh
Uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh
Make una tell am to call me
Sag ihnen, sie sollen mich anrufen
Uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh
Uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh
Why dem come dey para, para, para?
Warum regen sie sich so auf, auf, auf?
Para for me
Wegen mir
Why everybody come dey para, para, para?
Warum regen sich alle so auf, auf, auf?
Para for me
Wegen mir
Para, para, para
Auf, auf, auf
Para for me
Wegen mir
Napji killing this one
Napji bringt es um





Авторы: David Adedeji Adeleke


Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.