Dotman - Small Boys - перевод текста песни на французский

Текст и перевод песни Dotman - Small Boys




Small Boys
Les petits garçons
Yeah, whoa, whoa, whoa
Ouais, ouais, ouais, ouais
Yeah, yeah yeah
Ouais, ouais ouais
Na na na, na na na, na na na
Na na na, na na na, na na na
Yeah, yeah, yeah
Ouais, ouais, ouais
Everybody lo ti r'aka
Tout le monde veut prendre ton argent
'Cause they want get this money
Parce qu'ils veulent cet argent
Omo na this money wey dey make some boys dey para
C'est cet argent qui rend certains garçons fous
Dey no care about clean money
Ils ne se soucient pas de l'argent propre
'Cause you wan pop Champagne, Rose, ki awon girls ko ma gbo ri wole
Parce que tu veux faire péter du champagne, du rosé, et que les filles se déchaînent
Ko ma sha na wole, to na wole
Qu'elles s'amusent, qu'elles s'amusent
Then the people sef them be problem see
Et les gens eux-mêmes sont un problème, tu vois
Them go dey sare wa when your life don dey better o
Ils vont se précipiter quand ta vie sera meilleure
When you dey suffer them no reason your matter, ye
Quand tu souffrais, ils ne se préoccupaient pas de tes problèmes, tu vois
Them go dey run come
Ils vont courir
Them wan collect the money o
Ils veulent prendre l'argent
Them no even wan know how you take get the money
Ils ne veulent même pas savoir comment tu as fait pour l'avoir
Yeah-eh
Ouais-eh
We dey see am every day for Instagram o
On le voit tous les jours sur Instagram
All this small-small boys wan blow by force o
Tous ces petits mecs veulent percer de force
Them go do ogun owo, come dey bark like dog o
Ils vont faire des rituels pour l'argent, et aboyer comme des chiens
Ikunle abiyamo, oh, my Lord o, ye
Je te jure, mon Dieu, tu vois
Nkan to se ti lefi jo o
Il faut que les choses restent claires
Gbo gbo araye must know
Les stupides doivent savoir
Kilode ti efi duro si nu Ghana must go
Pourquoi tu restes coincé dans cette "Ghana must go"
Party ti tan gbo gbo wa ka wa ri
La fête est finie, allons-y
Olosho te gbe pariwo "Pata mi da?'
Les filles se mettent à crier "Pata mi da ?"
So ri pe oti spoil, oti baje?
Alors tu te rends compte que c'est foutu, c'est gâché ?
O lo ra bread, ofi je igbe
Tu vas acheter du pain, et manger de la farine
Nitori owo oti maya
Parce que l'argent a disparu
Omo kekere oti yan yan
Le petit garçon a tout gâché
Oh na
Oh non






Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.