Yawa - Endiaперевод на немецкий




Yawa
Ärger
YEAH
JA
YEAH
JA
My country people
Meine Landsleute
I want you all listen to me keenly
Ich möchte, dass ihr mir alle aufmerksam zuhört
Yay
Yay
Wetin eye no go see
Was man nicht alles sieht
Everything for my country na dabaru o
Alles in meinem Land ist ein Durcheinander, o
Up till now we never see light
Bis jetzt haben wir keinen Strom
Abi dem still dey use us dey shaku shaku o
Oder spielen sie immer noch Spielchen mit uns, o
Ah ahn
Ah ahn
I even hear say i hear say
Ich habe sogar gehört, man sagt
Some people work one year still dem no collect salary
Manche Leute arbeiten ein Jahr und bekommen immer noch kein Gehalt
How dem wan take feed dem family
Wie sollen sie ihre Familie ernähren
This kind thing i never see
So etwas habe ich noch nie gesehen
My country people o
Meine Landsleute, o
The mumu don do
Genug der Dummheit
Our mumu don do
Unsere Dummheit reicht
Even if na juju dem use
Selbst wenn sie Magie benutzen
I say yawa
Ich sage Ärger
Dem don cause yawa o
Sie haben Ärger verursacht, o
(Yay ay ay)
(Yay ay ay)
Yawa
Ärger
Dem don cause yawa o
Sie haben Ärger verursacht, o
I say yawa
Ich sage Ärger
Dem don cause yawa o
Sie haben Ärger verursacht, o
(Yay ay ay)
(Yay ay ay)
Yawa
Ärger
Dem don cause yawa o
Sie haben Ärger verursacht, o
Ay
Ay
Me i no go quiet
Ich werde nicht schweigen
As i get mouth na so i go dey talk talk talk talk talk talk o
Da ich einen Mund habe, werde ich reden reden reden reden reden reden, o
Ah ahn
Ah ahn
Everydav for television
Jeden Tag im Fernsehen
Na different propaganda
Gibt es nur andere Propaganda
Dem wear big big agbada
Sie tragen große, große Agbadas
Dey laugh hahahahaaaa
Lachen hahahahaaaa
Meanwhile
Währenddessen
Things dey worse for my country o
Wird es schlimmer in meinem Land, o
People suffer for my country o
Leute leiden in meinem Land, o
No education for my country o
Keine Bildung in meinem Land, o
Dem killy people for my country o
Sie töten Leute in meinem Land, o
So so division for my country o
Nur Spaltung in meinem Land, o
Dem thief money for my country o
Sie stehlen Geld in meinem Land, o
Rig election for my country o
Manipulieren Wahlen in meinem Land, o
Ah. for my country ah ah ah ah ah
Ah. in meinem Land ah ah ah ah ah
Yawa
Ärger
Dem don cause yawa o
Sie haben Ärger verursacht, o
(Yawa yawa yawa yawa)
(Ärger Ärger Ärger Ärger)
Yawa
Ärger
(Yawa yawa)
(Ärger Ärger)
Dem don cause yawa o
Sie haben Ärger verursacht, o
(Dem don cause yawa oh oh yawa oh oh)
(Sie haben Ärger verursacht oh oh Ärger oh oh)
I say yawa
Ich sage Ärger
(Yawa yawa yawa yawa)
(Ärger Ärger Ärger Ärger)
Dem don cause yawa o
Sie haben Ärger verursacht, o
Yawa
Ärger
Dem don cause yawa o
Sie haben Ärger verursacht, o
O
O
Ai
Ai
Yekparikpakpadikpa
Yekparikpakpadikpa
Wo o
Wo o
Ah wo
Ah wo
Ooh ohh ohh
Ooh ohh ohh
Ah ahn ahn ahnn
Ah ahn ahn ahnn
Ooouu ouu ouu uu uu
Ooouu ouu ouu uu uu
Yeah yeah
Yeah yeah
Yawa
Ärger
Dem don cause yawa o
Sie haben Ärger verursacht, o
(Yawa yawa yawa yawa)
(Ärger Ärger Ärger Ärger)
Yawa
Ärger
(Yawa yawa)
(Ärger Ärger)
Dem don cause yawa o
Sie haben Ärger verursacht, o
(Dem don cause yawa oh oh yawa oh oh)
(Sie haben Ärger verursacht oh oh Ärger oh oh)
I say yawa
Ich sage Ärger
(Yawa yawa yawa yawa)
(Ärger Ärger Ärger Ärger)
Dem don cause yawa o
Sie haben Ärger verursacht, o





Авторы: Ujah Ujah


Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.