Erigga - Bang Bang (feat. Shuunbebe & Funkcleff) текст песни

Текст песни Bang Bang (feat. Shuunbebe & Funkcleff) - Erigga



On the beat, is C-Major!
Ginger, ginger make you shake, eh.
No dey look Uche face eh.
Catch the fly, no be play eh.
You dey talk, we dey wait eh.
Wait, wait, Marka why, eh.
That music no be jazz, jazz.
O baby make you whine, whine.
To the Banger o.
Oya, Oya
Baba Baba,
Baba Baba,
Baba Baba,
Say Banger o!
Oya, Oya
Baba Baba,
Baba Baba,
Baba Baba,
Say Banger o!
Obodobo don enter the place,
Say nobody do anyhow,
Cash out na fast and steady you know,
Say nobody do anyhow.
Shut down the place na two seconds,
Bad man dey say we don do loss,
Anywhere we dey, them want do us, (yeahhhh!)
See here, making money is a serious biz, (Oko)
We get many many money to pack o, (abeg)
If money dey fit bring back together,
I sure day Aliyah for don dey marry Tu Pac o.
Now I get the money, money (money, money)
Them wan do me padi, padi (padi, padi)
I no dey for cunning cunning,
Oko, enjoyment no be for small pikin (o boy)!
Oya, Oya
Baba Baba, (oya oya)
Baba Baba, (oya oya)
Baba Baba, (oya oya)
Say Banger o! (oya oya)
Baba Baba, (oya Oya)
Baba Baba, (Hey God!) (oya oya)
Baba Baba, (abeg) (oya oya)
Say Banger o! (Yeah)
When I say na Banger, no be Banger Soup or Banger Rice,
Na Banger when area cook,
Óblóbló, come see yansh dey sikókó,
Hey God! Tweaking dey draw like Ógbóló.
Them Erigga just enter club, call kpokpo,
Money dey fly, ask them say which Bank him rob.
If na before, Bouncers dey put us for buttocks,
Enough convoy, girls dey cry, "Where them go put us?"
Lagos when I go, them dey burst boys up and down,
Even Benin too, na why I prefer Waf Town (Warri).
Although once once, me and them dey get issue,
Their own be say I dey use people rent buy shoe, and them never chew,
Use this one take press!
No be everybody when carry dada dey press,
Some na craze like me when dey talk anyhow,
And na that anyhow talk I take dey make my bar!
Anytime them tell me, "Erigga go to hell!"
Devil dey vex, na problem I dey bring come there,
Leave am with me two seconds, e go talk waka,
I dey fear you, where you self? Your real papa.
"Eri-Baba, calm down, the chorus never reach?"
E dey Oré dey buy fish,
Dey ask me rubbish!
Na my jam be this, anywhere I like I put am,
Lyrics no dey finish, no limit eh,
Put am for here.
Oya, Oya
Baba Baba, (oya oya)
Baba Baba, (oya oya)
Baba Baba, (oya oya)
Say Banger o! (oya oya)
Baba Baba, (oya Oya)
Baba Baba, (oya oya)
Baba Baba, (oya oya)
Say Banger o!
It's "No Limits!"



Авторы: Erhiga Agariubie, Funebi Guembe, Kesiena Okpan


Erigga - The Erigma II
Альбом The Erigma II
дата релиза
04-10-2019



Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.