Текст и перевод песни Erigga feat. Orezi - Bless Me
Добавлять перевод могут только зарегистрированные пользователи.
Say
baba
God
blessy
iyoo
Dis
mon
Dieu,
bénis-moi,
mon
amour
As
i
dey
hustle
Any
work
iyoo
Pendant
que
je
me
bats,
n'importe
quel
travail,
mon
amour
Show
me
the
way
iyo
Montre-moi
le
chemin,
mon
amour
Dont
let
my
time
make
he
pass
iyo
Ne
laisse
pas
mon
temps
passer,
mon
amour
I
say
na
money
i
dey
find
i
nor
get
time
for
nonsense
(lie
lie)
Je
te
dis
que
je
recherche
de
l'argent,
je
n'ai
pas
de
temps
pour
les
bêtises
(mensonges)
No
get
time
for
story
na
money
i
dey
find
Je
n'ai
pas
de
temps
pour
les
histoires,
je
recherche
de
l'argent
Na
money
i
dey
find
Je
recherche
de
l'argent
Person
wey
man
don
dey
old
he
go
dey
sit
down
baff
Un
homme
qui
vieillit
s'assoit
et
se
baigne
I
still
young
for
the
dow
i
nor
wan
sit
down
waff
Je
suis
encore
jeune,
je
ne
veux
pas
m'asseoir
et
pleurer
Wan
make
money
follow
dem
Oloye
sit
down
laff
Je
veux
que
l'argent
me
suive,
Oloye
s'assoit
et
rit
God
if
my
money
dey
with
you
make
dem
bring
am
Haff
Dieu,
si
mon
argent
est
avec
toi,
fais-le
venir
en
hâte
Steady
pressing
pressing
we
nor
dey
sleep
for
night
On
appuie
constamment,
on
ne
dort
pas
la
nuit
Like
witch
for
night
go
stroll
commot
go
press
person
Comme
une
sorcière
la
nuit,
elle
se
promène
et
vient
presser
les
gens
Dem
say
Warri
nor
go
favour
me
make
i
go
Lag
Ils
disent
que
Warri
ne
me
favorise
pas,
je
dois
aller
à
Lag
Dagrin
burst
but
how
much
you
give
me
put
for
bag
Dagrin
a
explosé,
mais
combien
m'as-tu
donné
à
mettre
dans
mon
sac
?
Chairmen
wan
kill
me
with
advice
for
Waff
city
Les
présidents
veulent
me
tuer
avec
des
conseils
à
Waff
City
You
drop
bar
which
one
be
why
i
nor
dey
soundcity
Tu
lances
une
barre,
pourquoi
je
ne
suis
pas
sur
Soundcity
?
I
just
dey
push
myself
the
way
i
fit
commot
Je
me
pousse
moi-même,
comme
je
le
peux
Key
to
success
dey
with
me
but
where
the
domot
La
clé
du
succès
est
avec
moi,
mais
où
est
le
domot
?
To
come
Lagos
No
hard
transport
fare
easy
Aller
à
Lagos
n'est
pas
difficile,
le
transport
est
bon
marché
Na
to
go
back
how
you
wan
take
face
the
disgrace
C'est
pour
revenir
en
arrière,
comment
veux-tu
faire
face
à
la
honte
?
Baba
God
you
wetin
me
and
you
don
talk
Père
Dieu,
tu
sais
ce
que
nous
avons
dit
Baba
God
blessy
iyoo
Dis
mon
Dieu,
bénis-moi,
mon
amour
As
i
dey
hustle
Any
work
iyoo
Pendant
que
je
me
bats,
n'importe
quel
travail,
mon
amour
Show
me
the
way
iyo
Montre-moi
le
chemin,
mon
amour
Dont
let
my
time
make
he
pass
iyo
Ne
laisse
pas
mon
temps
passer,
mon
amour
I
say
na
money
i
dey
find
i
nor
get
time
for
nonsense
(lie
lie)
Je
te
dis
que
je
recherche
de
l'argent,
je
n'ai
pas
de
temps
pour
les
bêtises
(mensonges)
No
get
time
for
story
na
money
i
dey
find
Je
n'ai
pas
de
temps
pour
les
histoires,
je
recherche
de
l'argent
Na
money
i
dey
find
Je
recherche
de
l'argent
No
time
for
paparazzi
no
time
for
paparazz
Pas
de
temps
pour
les
paparazzi,
pas
de
temps
pour
les
paparazz
Ah
Google
where
money
dey
e
dey
show
me
error
Ah
Google,
où
est
l'argent,
il
me
montre
une
erreur
Dem
say
person
wey
craze
man
don
bite
before
Ils
disent
que
celui
qui
est
fou
a
déjà
été
mordu
par
un
homme
If
e
see
mechanic
dey
come
na
once
he
dey
take
off
S'il
voit
un
mécanicien
venir,
il
décolle
immédiatement
When
i
dey
show
them
the
moon
dem
dey
look
my
finger
Quand
je
leur
montre
la
lune,
ils
regardent
mon
doigt
The
only
place
wey
dem
dey
hear
me
now
na
their
speaker
Le
seul
endroit
où
ils
m'entendent
maintenant,
c'est
sur
leurs
haut-parleurs
I
be
god
for
rap
even
your
pastor
know
Je
suis
un
dieu
pour
le
rap,
même
ton
pasteur
le
sait
The
way
my
album
go
worry
men
go
pass
Gono
La
façon
dont
mon
album
va
faire
peur
aux
hommes,
cela
va
dépasser
Gono
If
u
really
wan
know
how
the
road
be
for
front
Si
tu
veux
vraiment
savoir
comment
la
route
est
devant
Na
people
wey
dey
come
back
you
suppose
confront
Ce
sont
les
gens
qui
reviennent
que
tu
dois
affronter
A
trip
to
the
south
commot
a
steady
sharp
wire
Un
voyage
dans
le
sud,
un
fil
de
fer
bien
aiguisé
From
track
one
to
ending
na
steady
fire
Du
premier
morceau
à
la
fin,
c'est
du
feu
constant
E
get
people
for
this
industry
wey
nor
spend
million
Il
y
a
des
gens
dans
cette
industrie
qui
ne
dépensent
pas
des
millions
No
level
No
show
Label
dey
see
period
Pas
de
niveau,
pas
de
spectacle,
le
label
voit
la
période
I
thank
God
today
say
the
world
hear
my
voice
nor
be
my
power
na
God
dey
help
the
street
voice
Je
remercie
Dieu
aujourd'hui
que
le
monde
entende
ma
voix,
ce
n'est
pas
mon
pouvoir,
c'est
Dieu
qui
aide
la
voix
de
la
rue
Baba
God
blessy
iyoo
Dis
mon
Dieu,
bénis-moi,
mon
amour
As
i
dey
hustle
Any
work
iyoo
Pendant
que
je
me
bats,
n'importe
quel
travail,
mon
amour
Show
me
the
way
iyo
Montre-moi
le
chemin,
mon
amour
Dont
let
my
time
make
he
pass
iyo
Ne
laisse
pas
mon
temps
passer,
mon
amour
I
say
na
money
i
dey
find
i
nor
get
time
for
nonsense
Je
te
dis
que
je
recherche
de
l'argent,
je
n'ai
pas
de
temps
pour
les
bêtises
No
get
time
for
story
na
money
i
dey
find
Je
n'ai
pas
de
temps
pour
les
histoires,
je
recherche
de
l'argent
Na
money
i
dey
find
Je
recherche
de
l'argent
Оцените перевод
Оценивать перевод могут только зарегистрированные пользователи.
Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.