Erigga - Motivation - перевод текста песни на французский

Текст и перевод песни Erigga - Motivation




Motivation
Motivation
Pikin wey dey find party rice no suppose to fear dance a
Un gosse qui cherche du riz de fête ne devrait pas avoir peur de danser
And as i come with my red and red make dem give me chance
Et comme je viens en rouge et rouge, qu'ils me laissent ma chance
You wey nor know the way song take start dey hurry to dance a
Toi qui ne sais pas comment la chanson a commencé, tu te précipites pour danser
How e do u now as u don galala for inside azonto
Comment ça va maintenant que tu as dansé le galala sur de l'azonto ?
Victor AD (Hook)
Victor AD (Refrain)
My biggest motivation na those wey elbow me lost a
Ma plus grande motivation, ce sont ceux qui m'ont donné un coup de coude et qui ont perdu
But my biggest motivation na those wey say i no see food chop a
Mais ma plus grande motivation, ce sont ceux qui ont dit que je ne mangerais pas
I say my biggest motivation na those wey say hustle nor go pay
Je dis que ma plus grande motivation, ce sont ceux qui ont dit que l'agitation ne paierait pas
My biggest motivation na those wey
Ma plus grande motivation, ce sont ceux qui
Dey hate 2 seconds dem dey motivate us
Nous détestent pendant 2 secondes, puis nous motivent
Erigga (verse 1)
Erigga (Couplet 1)
See if e won burst na 2 seconds 3 too tay
Écoute, si ça doit exploser, 2 secondes, 3, c'est trop long
Day break everywhere burst my woman pay
Le jour se lève, ma femme est payée partout
This year we go give wahala problem
Cette année, on va faire des problèmes
Where the girls dey use my benz take go toll them
les filles utilisent ma Benz pour aller au péage ?
Incase dem won dey assume na to spray
Au cas elles voudraient supposer, c'est pour vaporiser
The money anyhow like another man perfume
L'argent, de toute façon, comme le parfum d'un autre homme
If sars won jump i nicked follow dem
Si la SARS veut sauter, je me tire avec eux
Watin dey happen officer me and u get problem
Qu'est-ce qui se passe, officier ? J'ai un problème avec vous
Old warri me nor bother nobody
Le vieux Warri, je ne dérange personne
So nor dey bother me so hold this funds take press
Alors ne me dérangez pas, prenez ces fonds et allez appuyer
Everywhere hard i know e nor easy bros
Partout, c'est dur, je sais que ce n'est pas facile, frérot
Even for hell fire now devil sitdown dey press
Même en enfer, le diable est assis et appuie
Respect who get but fear who never collect
Respectez celui qui a, mais craignez celui qui n'a jamais rien eu
He first taking now there area take scatter
Il a d'abord pris, maintenant leur zone est sens dessus dessous
Street na general market u fit pick 2
La rue, c'est un marché général, tu peux en choisir 2
Suspension na hold on rough character
La suspension, c'est tenir bon, un sale caractère
Victor AD (Hook)
Victor AD (Refrain)
My biggest motivation na those wey elbow me lost a
Ma plus grande motivation, ce sont ceux qui m'ont donné un coup de coude et qui ont perdu
But my biggest motivation na those wey say i no see food chop a
Mais ma plus grande motivation, ce sont ceux qui ont dit que je ne mangerais pas
I say my biggest motivation na those wey say hustle nor go pay
Je dis que ma plus grande motivation, ce sont ceux qui ont dit que l'agitation ne paierait pas
My biggest motivation na those wey
Ma plus grande motivation, ce sont ceux qui
Dey hate 2 seconds dem dey motivate us
Nous détestent pendant 2 secondes, puis nous motivent
Erigga (verse 2)
Erigga (Couplet 2)
See i dey lagos dem won turn the boy to house boy
Tu vois, je suis à Lagos, ils voulaient transformer le garçon en domestique
But oluwa no gree he too love the boy
Mais Oluwa n'a pas voulu, il aime trop le garçon
No joy my guy my guy no dey the street
Pas de joie mon pote, mon pote n'est pas dans la rue
If trust dey then water for nor fit dey cook fish
S'il y avait de la confiance, l'eau ne pourrait pas faire cuire le poisson
Idle mind dey opposite devil workshop
Un esprit oisif est l'opposé de l'atelier du diable
I no fit be apprentice i get work to chop
Je ne peux pas être apprenti, j'ai du travail pour manger
I no dey proud about am but watin man go do
Je n'en suis pas fier, mais que peut faire un homme ?
Pikin dey one side abi e nor go chop go school
L'enfant est d'un côté, sinon il ne mangera pas, n'ira pas à l'école
If mouth won tear make e tear finish
Si la bouche doit se déchirer, qu'elle se déchire complètement
The worst thing to happen to man na see finish
La pire chose qui puisse arriver à un homme, c'est de tout voir
When i die write say i try for my grave
Quand je mourrai, écris que j'ai essayé pour ma tombe
Life na market and everybody here come trade
La vie est un marché et tout le monde est pour faire du commerce
Omo the rubish when e be say my eyes don see
Oh, les ordures que mes yeux ont vues
Even this water wey i cry e nor fit commot am
Même ces larmes que j'ai versées ne peuvent pas les enlever
I nor fit complain e join watin give me voltage
Je ne peux pas me plaindre, ça s'ajoute à ce qui me donne du jus
Tomorrow get belle witch nor fit abort am lie lie
Demain a du ventre, la sorcière ne peut pas avorter, c'est un mensonge
Victor AD (Chorus)
Victor AD (Refrain)
Pikin wey dey find party rice no suppose to fear dance a
Un gosse qui cherche du riz de fête ne devrait pas avoir peur de danser
And as i come with my red and red and make dem give me chance
Et comme je viens en rouge et rouge, qu'ils me laissent ma chance
You wey nor know the way song take start dey hurry to dance a
Toi qui ne sais pas comment la chanson a commencé, tu te précipites pour danser
How e do u now as u don galala for inside azonto
Comment ça va maintenant que tu as dansé le galala sur de l'azonto ?
Victor AD (Hook)
Victor AD (Refrain)
My biggest motivation na those wey elbow me lost a
Ma plus grande motivation, ce sont ceux qui m'ont donné un coup de coude et qui ont perdu
But my biggest motivation na those wey say i no see food chop a
Mais ma plus grande motivation, ce sont ceux qui ont dit que je ne mangerais pas
I say my biggest motivation na those wey say hustle nor go pay
Je dis que ma plus grande motivation, ce sont ceux qui ont dit que l'agitation ne paierait pas
My biggest motivation na those wey
Ma plus grande motivation, ce sont ceux qui
Dey hate 2 seconds dem dey motivate us
Nous détestent pendant 2 secondes, puis nous motivent
Erigga (Outro)
Erigga (Outro)
Omo na dey street be this o where landlord dey turn to ternant
Oh, c'est la rue ici, le propriétaire devient locataire
2 seconds form big boy very soon u go dey chop reminant
2 secondes à faire le beau, très vite tu mangeras des restes
When dem say life na general market dem go dey give some people
Quand on dit que la vie est un marché général, on donne à certaines personnes
Suspension,
La suspension,
Suspension na okere prison 4 years u dey wait like pension 2 seconds
La suspension, c'est la prison Okere pendant 4 ans, tu attends comme une pension, 2 secondes
Motivate urself mehn everybody with their motivation habeg
Motive-toi, mec, chacun a sa motivation, habeg
Still on collection confirmation na must habeg
Toujours en collection, la confirmation est indispensable, habeg





Авторы: Erigga


Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.