Fireboy DML - Sing - перевод текста песни на французский

Текст и перевод песни Fireboy DML - Sing




Sing
Chanter
Badman just dey live life on ein own Badman just dey roll as e dey go
Le mec juste vit sa vie à sa manière Le mec roule juste comme il va
Badman no get beef with anybody Badman dey do
Le mec n'a aucun problème avec personne Le mec fait
Ein thing on a low Badman they really try gan
Son truc tranquillement Le mec essaie vraiment
Badman na cobra,
Le mec est un cobra,
Man na python Write one song record all night
L'homme est un python Écrit une chanson, enregistre toute la nuit
Long After it′s done, e still dey write songs
Longtemps après que c'est fait, il écrit toujours des chansons
So wetin come be this one Who dey follow you do competition?
Alors, qu'est-ce que c'est que ça ? Qui te suit pour faire de la compétition ?
My followers no be one million But my fan base o strong gidi gan
Mes followers ne sont pas un million, mais ma base de fans est solide
This life na turn by turn
Cette vie, c'est à tour de rôle
See as all of us dey blow one by one Sey badman
Regarde comment nous tous, on explose un par un Le mec
No get beef with anybody Badman no get time gan
N'a aucun problème avec personne Le mec n'a pas le temps
Badman just wants to
Le mec veut juste
Sing, sing, sing Uh ooo
Chanter, chanter, chanter Uh ooo
Badman just wants to sing, sing, sing Uh ooo ohh ohhh
Le mec veut juste chanter, chanter, chanter Uh ooo ohh ohhh
Badman just wanta sing to the crowd Badman wanna make mama proud
Le mec veut juste chanter pour la foule Le mec veut rendre sa maman fière
Badman no get beef with anybody Badman dey do
Le mec n'a aucun problème avec personne Le mec fait
Ein thing on a low Badman wey no got nothing to lose
Son truc tranquillement Le mec qui n'a rien à perdre
Call me the Goat, na you be Malu
Appelle-moi le bouc, toi, tu es Malu
I want to blow up like a balloon
Je veux exploser comme un ballon
Sey wetin wan 'cause this hula balu Ohh so wetin come be dis one
Qu'est-ce qui veut provoquer ce remue-ménage Ohh, alors, qu'est-ce que c'est que ça ?
Who dey follow you do competition
Qui te suit pour faire de la compétition
My followers no be one million
Mes followers ne sont pas un million,
But my fanbase is strong gidi gan (le le le le)
Mais ma base de fans est solide (le le le le)
This life na turn by turn All of my boys dey blow one by one
Cette vie, c'est à tour de rôle Tous mes potes explosent un par un
Badman no get beef with anybody Badman no get time gan
Le mec n'a aucun problème avec personne Le mec n'a pas le temps
Badman just wants to sing sing sing
Le mec veut juste chanter chanter chanter
Uh ooo Ohhhhh sing, sing, sing
Uh ooo Ohhhhh chanter, chanter, chanter
Uh ooo Ohh ohhh
Uh ooo Ohh ohhh
Badman just dey do ein things on a low Badman just dey wait as e dey
Le mec fait juste son truc tranquillement Le mec attend juste comme il
Go Badman no get beef with anybody Badman
Va Le mec n'a aucun problème avec personne Le mec
Dey do ein thing on a low Wetin come be dis one
Fait son truc tranquillement Qu'est-ce que c'est que ça ?
Who dey follow you do competition? My followers no be one million
Qui te suit pour faire de la compétition ? Mes followers ne sont pas un million
But my fan base, gidi gan, gidi gan
Mais ma base de fans, solide, solide





Авторы: Gabriel Bucyana


Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.