Jmulla - Sisi - перевод текста песни на немецкий

Sisi - Jmullaперевод на немецкий




Sisi
Sisi
Ayye
Ayye
Ya ya ya ya
Ja ja ja ja
Mulla
Mulla
Bobby Cleave
Bobby Cleave
Vibes... Oshe
Vibes... Oshe
We sight her, like wetin we dey see (we like wetin we dey see)
Wir sehen sie, mögen, was wir sehen (wir mögen, was wir sehen)
We don dey alright, awon temi ti mu hennessy (we don drink hennessy)
Uns geht's schon gut, meine Kumpels haben Hennessy getrunken (wir haben Hennessy getrunken)
I pull up on the young kele like
Ich fahr bei dem jungen Mädel vor, so nach dem Motto
Can we dance please
Können wir bitte tanzen?
She no wan gree she say who send me
Sie wollte nicht zustimmen, sie sagte, wer hat mich geschickt
This kind ela make a man wan freeze
So eine Situation lässt einen Mann erstarren wollen
Got people snapping I shine teeth like cheese
Die Leute knipsen, ich grinse breit, sag 'Cheese'
Ayyee
Ayyee
Get low I throw dough ma (Ahhh)
Geh tief, ich werf' mit Scheinen, Ma (Ahhh)
Abi u wan make i show ma (Ennn)
Oder willst du, dass ich zeig', was ich hab', Ma (Ennn)
Me and you is good Ma (hmm hmm)
Ich und du, das passt gut, Ma (hmm hmm)
Oya judi on the floor na (Jor)
Komm schon, tanz jetzt auf dem Boden (Jor)
Ah ah why you getting mad na (Haba)
Ah ah, warum wirst du jetzt sauer (Haba)
Man I no call you mad na... (E gba mi)
Mann, ich hab dich nicht verrückt genannt... (E gba mi)
17 18 19 baby
17 18 19 Baby
Omo yen wo mi all I heard her say is
Das Mädel sah mich an, alles, was ich sie sagen hörte, ist
She said I no be regular sisi
Sie sagte, ich bin kein gewöhnliches Mädel
I'm a Instagram model
Ich bin ein Instagram-Model
She said I no be regular sisi
Sie sagte, ich bin kein gewöhnliches Mädel
I get my own motto (skr skr)
Ich hab' mein eigenes Auto (skr skr)
I no be regular sisi
Ich bin kein gewöhnliches Mädel
Money dey like the lotto o
Geld ist da wie im Lotto, o
I no be regular sisi o but u wan take me for ashewo o
Ich bin kein gewöhnliches Mädel, o, aber du willst mich für eine Schlampe halten, o
Oya Ya Oya ya... Oya ya ya ya Oya
Oya Ja Oya ja... Oya ja ja ja Oya
Oya ya ya ya Oya ya... Oya ya ya ya Oya
Oya ja ja ja Oya ja... Oya ja ja ja Oya
Oya ya ya ya Oya ya
Oya ja ja ja Oya ja
She say she no dey mess around
Sie sagt, sie macht keinen Blödsinn
Who dey talk her matter ooo
Wer redet über sie, ooo
Who dey talk my matter
Wer redet über mich
Who dey talk my matter
Wer redet über mich
Omo she say she no dey mess around
Mädel, sie sagt, sie macht keinen Blödsinn
Who dey talk her matter ooo
Wer redet über sie, ooo
Who dey talk my matter
Wer redet über mich
Who dey talk my matter
Wer redet über mich
She carry load man she get e big yansh
Sie ist gut bestückt, Mann, sie hat einen großen Hintern
She said I just want what's in her pants
Sie meinte, ich wolle nur, was in ihrer Hose ist
Then she told me bout her ex man
Dann erzählte sie mir von ihrem Ex-Freund
How he never stick to plans
Wie er sich nie an Pläne hielt
And how guy man no fit guy man
Und wie ein Gauner keinen Gauner austricksen kann
See me I go try for you, girl I'll take u on dates where it's only for two
Schau, ich werde mich für dich bemühen, Mädel, ich führe dich zu Dates aus, nur für uns zwei
Places I'll fly for you, your mama no go wan far from u
Orte, zu denen ich für dich fliege, deine Mama wird nicht wollen, dass du weit weg bist
But it's hard for u...
Aber es ist schwer für dich...
You just dey denge pose on fleek sitting there with all that gold
Du posierst da einfach perfekt gestylt, sitzend mit all dem Gold
A flick for the gram girl while we pose
Ein Foto für Insta, Mädel, während wir posen
I asked for ur name yea I wan know
Ich fragte nach deinem Namen, ja, ich will ihn wissen
But u here all fiesty I can tell that u like me.m
Aber du bist hier ganz temperamentvoll, ich merke, dass du mich magst.
I'm looking for a wife Is that you
Ich suche eine Ehefrau. Bist du das?
And I can tell that you might be
Und ich merke, dass du es sein könntest
The girl I might wife see
Das Mädchen, das ich heiraten könnte, siehst du
It sounds like a plan now shoot tell me what we gona do
Das klingt nach einem Plan, jetzt schieß los, sag mir, was wir machen werden
She said I no be regular sisi
Sie sagte, ich bin kein gewöhnliches Mädel
I'm a Instagram model
Ich bin ein Instagram-Model
She said I no be regular sisi
Sie sagte, ich bin kein gewöhnliches Mädel
I get my own motto (skr skr)
Ich hab' mein eigenes Auto (skr skr)
I no be regular sisi
Ich bin kein gewöhnliches Mädel
Money dey like lotto o
Geld ist da wie im Lotto, o
I no be regular sisi oo but u wan take me for ashewo o
Ich bin kein gewöhnliches Mädel, o, aber du willst mich für eine Schlampe halten, o
Oya Ya Oya ya... Oya ya ya ya Oya
Oya Ja Oya ja... Oya ja ja ja Oya
Oya ya ya ya Oya ya... Oya ya ya ya Oya
Oya ja ja ja Oya ja... Oya ja ja ja Oya
Oya ya ya ya Oya ya
Oya ja ja ja Oya ja
She say she no dey mess around
Sie sagt, sie macht keinen Blödsinn
Who dey talk her matter ooo
Wer redet über sie, ooo
Who dey talk My matter
Wer redet über mich
Who dey talk My matter
Wer redet über mich
Omo she say she no dey mess around
Mädel, sie sagt, sie macht keinen Blödsinn
Who dey talk her matter ooo
Wer redet über sie, ooo
Who dey talk my matter
Wer redet über mich
Who dey talk my matter
Wer redet über mich





Авторы: Jmulla


Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.