KCee feat. Tekno - Boo - перевод текста песни на французский

Текст и перевод песни KCee feat. Tekno - Boo




Boo
Boo
It's krizbeat the drummer boy
C'est Krizbeat le batteur
Everytime I see you you, (you you)
Chaque fois que je te vois, (toi, toi)
E be like you turn me to mumu, aih
Tu me rends fou, aih
Oh my darling, wetin you carry dey fishy oh
Oh mon amour, qu'est-ce que tu as de si intrigant ?
E dey fishy oh, e dey fishy oh
C'est intrigant, c'est intrigant
Aga show me abeg beremole, shopami oh
Aga montre-moi, s'il te plaît, beremole, shopami oh
Aga show me abeg beremole, shopami oh
Aga montre-moi, s'il te plaît, beremole, shopami oh
Mama boo, mama bu, mama burukutu, mama boo eh
Maman boo, maman bu, maman burukutu, maman boo eh
Mama boo, mama bu, mama burukutu, mama boo eh
Maman boo, maman bu, maman burukutu, maman boo eh
If I see you for road oh, you must to tell me your name
Si je te vois dans la rue, tu dois me dire ton nom
Eh eh eh
Eh eh eh
If I see you for Church oh, you must to pray for me oh
Si je te vois à l'église, tu dois prier pour moi
Looking yansh, killy goat, baby girl you rock the boat
Regarder ton derrière, tuer un bouc, mon bébé, tu fais chavirer le bateau
Love the way your body banging
J'aime la façon dont ton corps vibre
Baby don't you leave me hanging, aki aki alcohol
Chérie, ne me laisse pas en plan, aki aki alcool
Baby shaki shaki all, anything e cost I go pay
Chérie, shaki shaki tout, quoi que ça coûte, je paierai
Baby say today na today eh
Chérie, dis que c'est aujourd'hui, c'est aujourd'hui
Everytime I see you you, (you you)
Chaque fois que je te vois, (toi, toi)
E be like you turn me to mumu, ah
Tu me rends fou, ah
Oh my darling, wetin you carry dey fishy oh
Oh mon amour, qu'est-ce que tu as de si intrigant ?
E dey fishy oh, e dey fishy oh
C'est intrigant, c'est intrigant
Aga show me abeg beremole, shopami oh
Aga montre-moi, s'il te plaît, beremole, shopami oh
Aga show me abeg beremole, shopami oh
Aga montre-moi, s'il te plaît, beremole, shopami oh
Mama boo, mama bu, mama burukutu, mama bu eh
Maman boo, maman bu, maman burukutu, maman bu eh
Mama boo, mama bu, mama burukutu, mama bu eh
Maman boo, maman bu, maman burukutu, maman bu eh
If I see you for road oh, you must to tell me your name
Si je te vois dans la rue, tu dois me dire ton nom
Eh eh eh
Eh eh eh
If I see you for Church oh, you must to pray for me oh
Si je te vois à l'église, tu dois prier pour moi
Baby girl your body banging, you are so beautiful na
Mon bébé, ton corps vibre, tu es si belle
Girl I wanna see you dancing, you are so colourful na
Chérie, j'ai envie de te voir danser, tu es si colorée
I like the way that you whine, I like the way your body go slow
J'aime la façon dont tu te dandina, j'aime la façon dont ton corps bouge lentement
Baby girl you be mine, come roll for you guy
Mon bébé, tu es à moi, viens rouler avec ton mec
Mama boo, mama bu, mama burukutu, mama boo e
Maman boo, maman bu, maman burukutu, maman boo e
Mama boo, mama bu, mama burukutu, mama boo e
Maman boo, maman bu, maman burukutu, maman boo e
If I see you for roadi o, you must to tell me your name
Si je te vois dans la rue, tu dois me dire ton nom
Eh, Eh Eh eh
Eh, Eh Eh eh
If I see you for churchi o, you must to pray for me o
Si je te vois à l'église, tu dois prier pour moi





KCee feat. Tekno - Boo
Альбом
Boo
дата релиза
01-08-2018

1 Boo


Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.