Kefee - Dem Go Talk - перевод текста песни на французский

Текст и перевод песни Kefee - Dem Go Talk




Dem Go Talk
Ils vont parler
Its your girl kefee again
C'est encore ta fille Kefee
Nor do face like monkey wey lick lime cause everybody get he time
Ne fais pas la grimace comme un singe qui lèche du citron, car chacun a son moment
Why you dey jealous me
Pourquoi tu es jaloux de moi
The more you dey vex the more i just dey flex dey go
Plus tu es en colère, plus je suis juste à montrer ma réussite et à avancer
Why you dey jealous me
Pourquoi tu es jaloux de moi
Say na you won stop person wey God don bless oh
Dis-moi, tu veux arrêter quelqu'un que Dieu a béni ?
You buy bugattti them go talk
Tu achètes une Bugatti, ils vont parler
You soak garri them go talk
Tu manges du gari, ils vont parler
You wear designers them go talk
Tu portes des vêtements de créateurs, ils vont parler
Abi na china them go talk
Ou peut-être que c'est la Chine, ils vont parler
You wear akpola them go talk
Tu portes des vêtements traditionnels, ils vont parler
You ride okada them go talk
Tu prends un okada, ils vont parler
You too fine them go talk
Tu es trop belle, ils vont parler
You nor fine them go talk
Tu n'es pas belle, ils vont parler





Авторы: Kefee, Rr


Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.