Kizz Daniel - Padi - перевод текста песни на русский

Текст и перевод песни Kizz Daniel - Padi




Padi
Друг
No One
Никто
No One
Никто
Runtims badder producer
Runtims плохой продюсер
Goddamit
Черт возьми
See I follow my padi to greet you
Видишь, я пришел с другом, чтобы поздороваться с тобой
And na so I begin to dey free with you
И вот так я начал чувствовать себя свободно с тобой
If my padi commot I go chill with you
Если мой друг уйдет, я останусь с тобой
'Cause all my feelings agree with you
Потому что все мои чувства согласны с тобой
I for like to borrow a kiss
Я бы хотел украсть поцелуй
Make baba God no make padi notice
Пусть Бог сделает так, чтобы друг не заметил
See na my padi I know he dey cheat you
Видишь, это мой друг, я знаю, он обманывает тебя
Girl am ready to talk am for front
Девушка, я готов сказать это в лицо
Abeg oh ooh ooh ooh padi woo
Прошу тебя, ооооо, друг, уйди
Abeg oh ooh ooh ooh padi woo
Прошу тебя, ооооо, друг, уйди
Mama warn me I know ooh ooh
Мама предупреждала меня, я знаю, ооо
Wetin worry me I no know
Что меня беспокоит, я не знаю
Papa warn me I know ooh ooh
Папа предупреждал меня, я знаю, ооо
Wetin worry me I no know
Что меня беспокоит, я не знаю
Omalicha Biko follow your heart
Красавица, пожалуйста, следуй своему сердцу
And you can follow me chat
И ты можешь пообщаться со мной
I go save your number as Mariam so padi no go ft know
Я сохраню твой номер как Мариам, чтобы друг не узнал
Wa
Ва
E fit be like I toast you
Может показаться, что я к тебе клеюсь
But tomorrow I fit bone
Но завтра я могу тебя игнорировать
E no mean say I no Love you
Это не значит, что я тебя не люблю
Na for say padi dey date
Это потому, что друг с тобой встречается
Abeg oh ooh ooh ooh padi woo
Прошу тебя, ооооо, друг, уйди
Abeg oh ooh ooh ooh padi woo
Прошу тебя, ооооо, друг, уйди
Mama warn me I know oo oo
Мама предупреждала меня, я знаю, ооо
Wetin worry me I no know
Что меня беспокоит, я не знаю
Papa warn me I know oo oo
Папа предупреждал меня, я знаю, ооо
Wetin worry me I no know
Что меня беспокоит, я не знаю
Oh yea am ready
О да, я готов
We can go to Ghana for the wedding
Мы можем поехать в Гану на свадьбу
I get padi for Ghana wey know you
У меня есть друг в Гане, который тебя знает
So Inlaw things are ready
Так что все готово для родственников
Before the matter go long
Прежде чем дело зайдет слишком далеко
And before the tailour go start to dey come
И прежде чем портной начнет приходить
Show me your backside show me your front
Покажи мне свой зад, покажи мне свой перед
So I fit to know wetin go kill me o
Чтобы я мог знать, что меня убьет
Aaaalooo o
Аааалооо
Story wey dey touch
История, которая трогает
Again
Снова
Aaaalooo o
Аааалооо
I say story wey dey touch
Я говорю, история, которая трогает
Abeg oh ooh ooh ooh padi woo
Прошу тебя, ооооо, друг, уйди
Abeg oh ooh ooh ooh padi woo
Прошу тебя, ооооо, друг, уйди
Mama warn me I know ooh ooh
Мама предупреждала меня, я знаю, ооо
Wetin worry me I no know
Что меня беспокоит, я не знаю
Papa warn me I know oo oo
Папа предупреждал меня, я знаю, ооо
Wetin worry me I no know
Что меня беспокоит, я не знаю
Abeg ooh padi woo
Прошу тебя, друг, уйди
Abeg o oo oo oo padi woo
Прошу тебя, ооооо, друг, уйди
Mama warn me I know ooh ooh
Мама предупреждала меня, я знаю, ооо
Papa warn me I know ooh ooh
Папа предупреждал меня, я знаю, ооо
Me I know ooh
Я знаю, ооо






Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.