Ladonsyl - Wonderful Woman - перевод текста песни на французский

Wonderful Woman - Ladonsylперевод на французский




Wonderful Woman
Femme merveilleuse
Seh
Elle
She be wonderful woman
Elle est une femme merveilleuse
Everybody just want to knack am
Tout le monde veut la conquérir
Dem no send if she feel am mo
Ils ne se soucient pas de ce qu'elle ressent
Somebody dey pray to wife am
Quelqu'un prie pour l'épouser
She be wonderful woman
Elle est une femme merveilleuse
Hustle hustle na normal life
Le travail acharné est la vie normale
Now wey she find her own love o
Maintenant qu'elle a trouvé son amour
Everybody don start to talk na because she dey do like this
Tout le monde commence à parler, c'est parce qu'elle fait comme ça
Say na because she dey do like that
Disons que c'est parce qu'elle fait comme ça
While Some say she dey talk like this while some say na like that
Alors que certains disent qu'elle parle comme ça, tandis que d'autres disent que c'est comme ça
Ma babe girl no send dem
Ma petite chérie, ne les écoute pas
Babe girl no send dem
Petite chérie, ne les écoute pas
Do your thing no send dem
Fais ton truc, ne les écoute pas
Do your thing no send dem
Fais ton truc, ne les écoute pas
Ma babe girl no send dem
Ma petite chérie, ne les écoute pas
Babe girl no send dem
Petite chérie, ne les écoute pas
Do your thing no send dem
Fais ton truc, ne les écoute pas
Do your thing no send dem
Fais ton truc, ne les écoute pas
Ehe
Ehe
She be wonderful woman
Elle est une femme merveilleuse
Every where soft you go like am
Partout tu vas, tu l'aimes bien
But no go fall your own hand o
Mais ne te laisse pas aller
Say you wan try another woman
Dis que tu veux essayer une autre femme
She be wonderful woman
Elle est une femme merveilleuse
She fit forgive only one time
Elle peut pardonner une seule fois
E no mean say she no send o
Cela ne veut pas dire qu'elle ne se soucie pas
Before people go start to talk
Avant que les gens ne commencent à parler
Na because she dey do like this
C'est parce qu'elle fait comme ça
Say na because she dey do like that
Disons que c'est parce qu'elle fait comme ça
While Some say she dey talk like this and some say na like that
Alors que certains disent qu'elle parle comme ça, tandis que d'autres disent que c'est comme ça
Ma babe girl no send dem
Ma petite chérie, ne les écoute pas
Babe girl no send dem
Petite chérie, ne les écoute pas
Do your thing no send dem
Fais ton truc, ne les écoute pas
Do your thing no send dem
Fais ton truc, ne les écoute pas
Ma babe girl no send dem
Ma petite chérie, ne les écoute pas
Babe girl no send dem
Petite chérie, ne les écoute pas
Do your thing no send dem
Fais ton truc, ne les écoute pas
Do your thing no send dem
Fais ton truc, ne les écoute pas
The only woman I want me o
La seule femme que je veux, moi
Only woman I want for meeee
La seule femme que je veux pour moi
Na she I need I no dey joke
C'est elle dont j'ai besoin, je ne plaisante pas
Everything just dey totori meeee
Tout me rend fou
Before people talk
Avant que les gens ne parlent
Na because she dey do like this
C'est parce qu'elle fait comme ça
Say na because she dey do like that
Disons que c'est parce qu'elle fait comme ça
While Some say she dey talk like this and some say na like that
Alors que certains disent qu'elle parle comme ça, tandis que d'autres disent que c'est comme ça
Ma babe girl no send dem
Ma petite chérie, ne les écoute pas
Babe girl no send dem
Petite chérie, ne les écoute pas
Do your thing no send dem
Fais ton truc, ne les écoute pas
Do your thing no send dem
Fais ton truc, ne les écoute pas
Ma babe girl no send dem
Ma petite chérie, ne les écoute pas
Babe girl no send dem
Petite chérie, ne les écoute pas
Do your thing no send dem
Fais ton truc, ne les écoute pas
Do your thing no send dem
Fais ton truc, ne les écoute pas
Ma babe girl no send dem
Ma petite chérie, ne les écoute pas
Babe girl no send dem
Petite chérie, ne les écoute pas
Do your thing no send dem
Fais ton truc, ne les écoute pas
Do your thing no send dem
Fais ton truc, ne les écoute pas
Ma babe girl no send dem
Ma petite chérie, ne les écoute pas
Babe girl no send dem
Petite chérie, ne les écoute pas
Do your thing no send dem
Fais ton truc, ne les écoute pas
Do your thing no send dem
Fais ton truc, ne les écoute pas
Aha
Aha
They don't know about this
Ils ne connaissent pas ça
Aheadz
En avance
Hey
Hey





Авторы: Dozie Nwodo


Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.