Lawrence & De'Covenant - Call Am Oga (Live) - перевод текста песни на французский

Текст и перевод песни Lawrence & De'Covenant - Call Am Oga (Live)




Call Am Oga (Live)
Call Am Oga (Live)
Oga
Patron
Ice Water
Eau glacée
Yemi Alade
Yemi Alade
Ehn, ehn, ehn, oga
Euh, euh, euh, patron
Ehn, ehn, oga oga
Euh, euh, patron patron
Ehn, ehn, ehn, oga
Euh, euh, euh, patron
Ehn, ehn, oga oga
Euh, euh, patron patron
As you see me I be oga
Tu me vois, je suis le patron
No be package o!
Pas un colis, non !
As you see me dem dey call me
Tu me vois, on m’appelle
Chairman o!
Président !
And even if you follow, me go my village
Et même si tu me suis, je vais à mon village
Dem dey feely me o, oo
Ils me sentent, oh, oh
As you see me for we side na big boys o!
Tu me vois ici, ce sont de grands garçons !
Everything stew, everything nice
Tout est parfait, tout est beau
Too much sauce, you go fear spice
Trop de sauce, tu vas avoir peur des épices
Las las oo, we go dey alright
En fin de compte, oh, on va bien
Shey you wan bet make we roll dice
Tu veux parier qu’on lance les dés ?
No ni no niii oooo
Non, non, non, oh, oh, oh
We turn around o
On se retourne, oh
No ni no niii oooo
Non, non, non, oh, oh, oh
Oga ni mi o
Je suis le patron, oh
And the credit e show
Et le crédit se voit
Na so we go dey bless up ooo
C’est comme ça qu’on va continuer à bénir, oh, oh, oh
(Oga like dat)
(Patron comme ça)
Dem been think say na joke
Ils pensaient que c’était une blague
But na dem don dey stand up ooo
Mais ce sont eux qui sont en train de se lever, oh, oh, oh
(Oga like dat)
(Patron comme ça)
Family dey buzz my phone
La famille bourdonne sur mon téléphone
But the money still dey pile up o
Mais l’argent continue de s’accumuler, oh
(Oga like dat)
(Patron comme ça)
The girly is always online
La fille est toujours en ligne
But the data no dey runout o
Mais les données ne sont pas épuisées, oh
(Oga like dat)
(Patron comme ça)
Ahn, ahn, ahn, oga
Ahn, ahn, ahn, patron
Ahn, ahn, oga oga
Ahn, ahn, patron patron
Ahn, ahn, ahn, oga
Ahn, ahn, ahn, patron
Ahn, ahn, oga oga
Ahn, ahn, patron patron
Obi mo bi mo
Obi mo bi mo
Ebubedike
Ebubedike
Ice water
Eau glacée
Obi mo bi mo
Obi mo bi mo
Happy yourself, baby o
Sois heureuse, ma chérie, oh
Enjoy your life, baby o
Profite de la vie, ma chérie, oh
Happy yourself, baby o
Sois heureuse, ma chérie, oh
E sweet for this side, baby o
C’est doux de ce côté, ma chérie, oh
Wetin dey constant?
Qu’est-ce qui est constant ?
Na enjoyment flexing abundance
C’est le plaisir de se montrer et l’abondance
Enjoyment very important
Le plaisir est très important
Enjoyment, living your best life
Le plaisir, vivre sa meilleure vie
Everything stew, everything nice
Tout est parfait, tout est beau
Too much sauce, you go fear spice
Trop de sauce, tu vas avoir peur des épices
Las las oo, we go dey alright
En fin de compte, oh, on va bien
Shey you wan bet make we roll dice
Tu veux parier qu’on lance les dés ?
No ni no niii oooo
Non, non, non, oh, oh, oh
We turn around o
On se retourne, oh
No ni no niii oooo
Non, non, non, oh, oh, oh
Oga ni mi o
Je suis le patron, oh
And the credit e show
Et le crédit se voit
Na so we go dey bless up ooo
C’est comme ça qu’on va continuer à bénir, oh, oh, oh
(Oga like dat)
(Patron comme ça)
Dem been think say na joke
Ils pensaient que c’était une blague
But na dem don dey stand up ooo
Mais ce sont eux qui sont en train de se lever, oh, oh, oh
(Oga like dat)
(Patron comme ça)
Family dey buzz my phone
La famille bourdonne sur mon téléphone
But the money still dey pile up o
Mais l’argent continue de s’accumuler, oh
(Oga like dat)
(Patron comme ça)
The girly is always online
La fille est toujours en ligne
But the data no dey runout o
Mais les données ne sont pas épuisées, oh
(Oga like dat)
(Patron comme ça)
Ahn, ahn, ahn, oga
Ahn, ahn, ahn, patron
Ahn, ahn, oga oga
Ahn, ahn, patron patron
Ahn, ahn, ahn, oga
Ahn, ahn, ahn, patron
Ahn, ahn, oga oga
Ahn, ahn, patron patron





Авторы: lawrence chidi enweriku


Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.