Lil Kesh - Ayawa (feat. Chike) - перевод текста песни на французский

Текст и перевод песни Lil Kesh - Ayawa (feat. Chike)

Ayawa (feat. Chike)
Ayawa (feat. Chike)
(SB, Studio Boss)
(SB, Studio Boss)
You the apple of my eyes
Tu es la prunelle de mes yeux
Winchi winchi in my life
Winchi winchi dans ma vie
Only me and you, walahi
Seulement toi et moi, walahi
We go jolly 'til we die (lele mama, lele)
Nous allons nous amuser jusqu'à la mort (lele mama, lele)
Your love too sure for me (ayy)
Ton amour est trop sûr pour moi (ayy)
Have you poison me, baby? (Ayy)
M'as-tu empoisonné, bébé ? (Ayy)
'Cause dem dey tell me something (ayy)
Parce qu'ils me disent quelque chose (ayy)
I tell them "wetin concern me" (ayy-ah)
Je leur dis "qu'est-ce qui me concerne ?" (ayy-ah)
Oya, tell your mummy (ayy-ah), make dem send me billing (ayy-ah)
Oya, dis à ta maman (ayy-ah), qu'elle m'envoie la facture (ayy-ah)
I'm ready to commit
Je suis prêt à m'engager
Ayawa lele, ah
Ayawa lele, ah
Ayawa leleyi, aya, ayawa leleyi
Ayawa leleyi, aya, ayawa leleyi
Aya, aya leleyi, emi oko ma leleyi (ele, ele, mama-ma)
Aya, aya leleyi, emi oko ma leleyi (ele, ele, mama-ma)
Ayawa leleyi, aya, ayawa leleyi (she's too sweet, marama oh)
Ayawa leleyi, aya, ayawa leleyi (elle est trop douce, marama oh)
Aya, aya leleyi, emi oko ma leleyi
Aya, aya leleyi, emi oko ma leleyi
I put my money on you
J'ai mis mon argent sur toi
If I got a million dollar, I no go dull am
Si j'avais un million de dollars, je ne le gaspillerai pas
I go carry am bet on you, bet on you
Je vais le parier sur toi, parier sur toi
Shey na my money I bet?
Est-ce que c'est mon argent que je parie ?
I gat my game on check (I gat my game on check)
J'ai mon jeu sous contrôle (j'ai mon jeu sous contrôle)
Oya, see my cards on deck
Oya, regarde mes cartes sur le pont
Me, I ready for whatever
Moi, je suis prêt pour tout
She don turn me to zombie (ye), zombie for her body
Tu m'as transformé en zombie (ye), zombie pour ton corps
She don turn me to zombie, zombie for your body (ohh-oh)
Tu m'as transformé en zombie, zombie pour ton corps (ohh-oh)
I got you for life, I dey for your side
Je t'ai pour la vie, je suis à tes côtés
I got you for life, I dey for your side
Je t'ai pour la vie, je suis à tes côtés
Ayawa leleyi, aya, ayawa leleyi
Ayawa leleyi, aya, ayawa leleyi
Aya, aya leleyi, emi oko ma leleyi (ele, ele, mama-ma)
Aya, aya leleyi, emi oko ma leleyi (ele, ele, mama-ma)
Ayawa leleyi, aya, ayawa leleyi (she's too sweet, marama oh)
Ayawa leleyi, aya, ayawa leleyi (elle est trop douce, marama oh)
Aya, aya leleyi, emi oko ma leleyi
Aya, aya leleyi, emi oko ma leleyi
Nothing dey high me reach make you dey beside me
Rien ne me donne plus de plaisir que d'être à tes côtés
As I dey for you, make you dey for me too
Comme je suis pour toi, sois pour moi aussi
I put my life in, no go dey whine me
J'y mets ma vie, tu ne vas pas me faire chier
Wetin I do you wey dey make you want to j'oju mi?
Qu'est-ce que je t'ai fait qui te donne envie de me tromper ?
I tell the other girls make them go-go
Je dis aux autres filles de partir
Just tell me what else wey you want me do
Dis-moi juste ce que tu veux que je fasse de plus
I go carry you for head yo-yo
Je vais te porter sur ma tête comme un yo-yo
I go dey post your picture, make dem know
Je vais poster ta photo, pour qu'ils sachent
Be like say Maserati go fit you
On dirait qu'une Maserati te conviendrait
I no go mind to do Uber for you
Je ne me ferai pas prier pour faire Uber pour toi
I go drive you anywhere you go
Je te conduirai partout tu iras
Oya, call your daddy, make he know, tori
Oya, appelle ton papa, pour qu'il sache, l'histoire
Ayawa leleyi, aya, ayawa leleyi
Ayawa leleyi, aya, ayawa leleyi
Aya, aya leleyi, emi oko ma leleyi (ele, ele, mama-ma)
Aya, aya leleyi, emi oko ma leleyi (ele, ele, mama-ma)
Ayawa leleyi, aya, ayawa leleyi (she's too sweet, marama oh)
Ayawa leleyi, aya, ayawa leleyi (elle est trop douce, marama oh)
Aya, aya leleyi, emi oko ma leleyi
Aya, aya leleyi, emi oko ma leleyi
(You see the thing you do, you see the thing you do)
(Tu vois ce que tu fais, tu vois ce que tu fais)

Авторы: Chike Ezekpeazu Osebuka, Keshinro Ololade Sodiq

Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.