Lil Kesh - Skit (Cause Trouble) - перевод текста песни на французский

Текст и перевод песни Lil Kesh - Skit (Cause Trouble)




Skit (Cause Trouble)
Skit (Cause Trouble)
Gbeke there
Là-bas
Who be that talk say he won get pwoblem
Qui est-ce qui parle et dit qu'il n'aura pas de problème
Wetin dey worry you
Qu'est-ce qui te tracasse ?
You dey won cause trouble for me abi
Tu veux me causer des problèmes, ou quoi ?
Dem never tell you who i be
On ne t'a pas encore dit qui je suis
The last time wey we show for the final background
La dernière fois que nous sommes apparus dans le fond
Na him we discover say some guys wey dem dey for the observation
C'est que nous avons découvert que certains gars qui étaient en observation
Them dey yan say them go gimme pwoblem
Disaient qu'ils allaient me faire des problèmes
Naim i look down i say yeey
C'est alors que j'ai baissé les yeux et j'ai dit "hé"
All dem dese guys dem won cause trouble for the area ehn
Tous ces types veulent causer des problèmes dans le quartier, hein ?
I give dem my last warning
Je leur ai donné mon dernier avertissement
If una try me i go give una pwoblem
Si vous m'essayez, je vous donnerai des problèmes
I say if una show anyhow i go giv una doggy
J'ai dit que si vous vous montrez n'importe comment, je vous donnerai un chien
Dem say which dog again una get dog for house
Ils ont dit : "Quel chien ? Vous avez un chien à la maison ?"
I say we no get dog na
J'ai dit : "Non, on n'a pas de chien."
If una burst bottle u no wetin i go do for here
Si vous cassez une bouteille, vous ne savez pas ce que je vais faire ici
You know wetin i go do for here
Tu sais ce que je vais faire ici ?
I go just pull my shoe run
Je vais juste enlever mes chaussures et courir
Una dey craze
Vous êtes fous
Na me una won kill
C'est moi que vous voulez tuer ?






Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.