Lil Kesh - Skit (Cause Trouble) - перевод текста песни на французский

Текст и перевод песни Lil Kesh - Skit (Cause Trouble)




Skit (Cause Trouble)
Skit (Cause Trouble)
Gbeke there
Gbeke
Who be that talk say he won get pwoblem
Qui est-ce qui ose dire qu'il n'aura pas de problèmes ?
Wetin dey worry you
Qu'est-ce qui te tracasse ?
You dey won cause trouble for me abi
Tu veux me chercher des ennuis, ou quoi ?
Dem never tell you who i be
On ne t'a pas dit qui j'étais ?
The last time wey we show for the final background
La dernière fois qu'on s'est montré en public
Na him we discover say some guys wey dem dey for the observation
On a découvert que certains types qui étaient dans les parages
Them dey yan say them go gimme pwoblem
Disaient qu'ils allaient me causer des problèmes
Naim i look down i say yeey
J'ai regardé en bas et j'ai dit "oui"
All dem dese guys dem won cause trouble for the area ehn
Tous ces types veulent me chercher des ennuis dans le coin, hein ?
I give dem my last warning
Je leur ai donné mon dernier avertissement
If una try me i go give una pwoblem
Si vous me testez, je vous ferai payer
I say if una show anyhow i go giv una doggy
J'ai dit que si vous vous montrez, je vous donnerai un coup de "chien"
Dem say which dog again una get dog for house
Ils ont dit : "Quel chien ? Tu as un chien à la maison ?"
I say we no get dog na
J'ai dit : "On n'a pas de chien."
If una burst bottle u no wetin i go do for here
Si vous cassez une bouteille, vous savez ce que je vais faire ici ?
You know wetin i go do for here
Tu sais ce que je vais faire ici ?
I go just pull my shoe run
Je vais juste retirer mes chaussures et courir
Una dey craze
Vous êtes fous
Na me una won kill
C'est moi que vous voulez tuer ?






Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.