Mavo - Asphalt 8 - перевод текста песни на русский

Asphalt 8 - Mavoперевод на русский

Asphalt 8
Asphalt 8
Comot body jor comot body comot body jor
Убери тело, ё, убери тело, убери тело, ё
Comot body jor comot body jor
Убери тело, ё, убери тело, ё
Kilogbede wana wana giddem something
Эта задница, хочешь, хочешь, дай мне что-нибудь
Kilogbede wana wana!
Эта задница, хочешь, хочешь!
Comot body comot body
Убери тело, убери тело
Astaghfirullah
Астагфируллах!
Eledumare go dey my head top
Всемогущий будет над моей головой
Say na gbomo gbomo cover
Говорит, что это покрытие для большой задницы
Say na kilogbede no be joe biden
Говорит, это килогбеде, а не Джо Байден
Wey dey tension them
Который напрягает их
Sarah this your body you go tension men
Сара, этим телом ты будешь напрягать мужчин
Hope you no dey question my ability to talk
Надеюсь, ты не ставишь под сомнение мою способность говорить
Me i no go talk, me i no go support any wrong activity
Я не буду говорить, я не буду поддерживать любую неправильную деятельность
Ye ye ye ye
Йе йе йе йе
She say pull your pants up
Она говорит: подтяни штаны
Shey you no dey see my balenciaga boxer
Разве ты не видишь мои боксеры от Balenciaga
Baby know say kilogbede do her proper (proper)
Детка, знай, килогбеде сделал это как надо (как надо)
No be for sangotedo i buy my phillipie ah
Я купил свои филиппи не в Санготэдо, ах
Baby don dey call my manager
Детка, уже звонит моему менеджеру
No fit do am wicked say na person sister (sister)
Не могу поступить подло, ведь это чья-то сестра (сестра)
Baby shey your gawu lekpa (lekpa)
Детка, а твоя попа упругая (упругая)
Baby shey your gawu lekpa
Детка, а твоя попа упругая
If she wanna see me say na skyscraper(scraper)
Если она захочет увидеть меня, то это будет небоскреб (скреб)
No be phyno fino penthouse
Не пентхаус Файно Фино
When e reach my turn you con dey find repentance ah
Когда доходит до моей очереди, ты начинаешь искать покаяние, ах
Cmon kiki make you off pant
Давай, Кики, сними трусы
Stop all the delulu thinking
Хватит всех этих иллюзий
Tell me how the matter wan be
Скажи мне, как обстоят дела
Baby no wan con wan kiss me
Детка не хочет целовать меня
Forget bolo bolo kingsley
Забудь про боло-боло Кингсли
Say na me go carry you go winconston
Это я отвезу тебя в Винкстон
Ye ye
Йе йе
Mama no fit do am if e no be ologo ah
Малышка не станет этого делать, если это не по-крупному, ах
Omolewa shey you know your ass fat eh
Омолева, ты же знаешь, что у тебя жирная задница, эх
(ass fat eh)
(жирная задница, эх)
The way you run my mind e be like asphalt 8
То, как ты занимаешь мои мысли, похоже на Asphalt 8
Shey you dey from katampe
Ты из Катампе?

Mogbe, titilayo know the reason them dey call me come (call me come)
Могбе, Титилайо знает причину, по которой меня зовут (зовут)
Them dey call me somonoyokpon
Меня зовут Сомонойокпон
When i enter all the kele kolomental
Когда я вхожу во все это, келе коломентал
Me i no fit dey bolo bolo centre
Я не могу болтаться в центре
Shelia ma pa mi na,
Шелия, не убивай меня,
Take am easy make you no go carry ejime ah (ejime)
Успокойся, чтобы ты не понесла эджиме, ах (эджиме)
Me i no dey miss na meji meta (meji me)
Я не промахиваюсь, это меджи мета (меджи ме)
Ornamental
Украшение
Astaghfirullah!
Астагфируллах!
Eledumare go dey my head top
Всемогущий будет над моей головой
Say na gbomo gbomo cover
Говорит, что это покрытие для большой задницы
Say na kilogbede no be joe biden
Говорит, это килогбеде, а не Джо Байден
Wey dey tension them
Который напрягает их
Sarah this your body you go tension men
Сара, этим телом ты будешь напрягать мужчин
Hope you no dey question my ability to talk
Надеюсь, ты не ставишь под сомнение мою способность говорить
Me i no go talk, me i no go support any wrong activity
Я не буду говорить, я не буду поддерживать любую неправильную деятельность
Ye ye ye ye
Йе йе йе йе
She say pull your pants up
Она говорит: подтяни штаны
Shey you no dey see my balenciaga boxer
Разве ты не видишь мои боксеры от Balenciaga
Baby know say kilogbede do her proper (proper)
Детка, знай, килогбеде сделал это как надо (как надо)
No be for sangotedo i buy my phillipie ah
Я купил свои филиппи не в Санготэдо, ах
Baby don dey call my manager
Детка, уже звонит моему менеджеру
No fit do am wicked say na person sister (sister)
Не могу поступить подло, ведь это чья-то сестра (сестра)
Baby shey your gawu lekpa
Детка, а твоя попа упругая
If she wanna see me say na skyscraper (scraper)
Если она захочет увидеть меня, то это будет небоскреб (скреб)
No be phyno fino penthouse
Не пентхаус Файно Фино
When e reach my turn you con dey find repentance ah
Когда доходит до моей очереди, ты начинаешь искать покаяние, ах
Cmon kiki make you off pant
Давай, Кики, сними трусы
Stop all the delulu thinking
Хватит всех этих иллюзий
Tell me how the matter wan be
Скажи мне, как обстоят дела
Baby no wan con wan kiss me
Детка не хочет целовать меня
Forget bolo bolo kingsley
Забудь про боло-боло Кингсли
Say na me go carry you go winconston
Это я отвезу тебя в Винкстон
Ye ye
Йе йе
Mama no fit do am if e no be ologo ah
Малышка не станет этого делать, если это не по-крупному, ах
Omolewa shey you know your ass fat eh
Омолева, ты же знаешь, что у тебя жирная задница, эх
(ass fat eh)
(жирная задница, эх)
The way you run my mind e be like asphalt 8
То, как ты занимаешь мои мысли, похоже на Asphalt 8
Shey you dey from katampe
Ты из Катампе?
Mama no fit do am if e no be ologo ah
Малышка не станет этого делать, если это не по-крупному, ах
Omolewa shey you know your ass fat eh
Омолева, ты же знаешь, что у тебя жирная задница, эх
The way you run my mind e be like asphalt 8
То, как ты занимаешь мои мысли, похоже на Asphalt 8
Shey you dey from katampe
Ты из Катампе?
Shey you dey from katampe
Ты из Катампе?
Shey you dey from katampe
Ты из Катампе?
Omolewa shey you dey from katampe
Омолева, ты из Катампе?
Omolewa shey you know your ass fat eh
Омолева, ты же знаешь, что у тебя жирная задница, эх
Shey you dey from katampe
Ты из Катампе?
The way you run my mind e be like asphalt 8
То, как ты занимаешь мои мысли, похоже на Asphalt 8
The way you run my mind e be like asphalt 8
То, как ты занимаешь мои мысли, похоже на Asphalt 8
Shey you dey from katampe
Ты из Катампе?

Авторы: Oseremen Marvin

Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.