Nano Shayray feat. Dr. Fresh - Relate - перевод текста песни на немецкий

Relate - Nano Shayray перевод на немецкий




Relate
Beziehen
Yesterday I see another brother for the street
Gestern sah ich einen anderen Bruder auf der Straße
He dey para
Er war sauer
Country we dey fail examination
Das Land, in dem wir Prüfungen nicht bestehen
Go repeat we dey taya
Wiederholen, wir sind es müde
Ahhh eeeh
Ahhh eeeh
People wey Dey try survive eh
Leute, die versuchen zu überleben, eh
Nothing wey go fit surprise me
Nichts kann mich mehr überraschen
People wey Dey live on vibes eh
Leute, die von Vibes leben, eh
Shey you know
Weißt du
Na only man wey walk
Nur ein Mann, der geht
Wey go fit run am
Wird es schaffen können
Wey go fit run am
Wird es schaffen können
Shey you know
Weißt du
Na only man wey go
Nur ein Mann, der fortgeht
Wey no fit come back
Kann nicht zurückkommen
Wey no fit come back
Kann nicht zurückkommen
Shey you know
Weißt du
This one Na disturbance
Das hier ist eine Störung
No fit stop am
Kann es nicht aufhalten
Make you dey report am
Du sollst es melden
Say we go dey alright
Sag, dass wir in Ordnung sein werden
Make you feel this vibe
Fühl diesen Vibe
Make I sing this night
Lass mich heute Nacht singen
Make we relate make we relate
Lass uns uns aufeinander beziehen, lass uns uns aufeinander beziehen
If you know say you be my brother eh
Wenn du weißt, dass du mein Bruder bist, eh
No go dey hate no go dey hate
Hasse nicht, hasse nicht
Na every man go fit to run Their race
Jeder Mann wird sein Rennen laufen können
Ahhh eeeh
Ahhh eeeh
People wey Dey try survive eh
Leute, die versuchen zu überleben, eh
Nothing wey go fit surprise me
Nichts kann mich mehr überraschen
People wey Dey live on vibes eh
Leute, die von Vibes leben, eh
Reason say you don wake
Bedenke, dass du aufgewacht bist
My people this government
Meine Leute, diese Regierung
Go make you feel like say you still dey sleep sleep
Wird dich fühlen lassen, als ob du immer noch schläfst, schläfst
Reason say you don make am
Bedenke, dass du es geschafft hast
My nigga this government go make you feel like say
Mein Kumpel, diese Regierung wird dich fühlen lassen, als ob
You dey live for a pit
Du in einer Grube lebst
Nwanne deet
Bruder, hör zu
As i don wake i no dey carry last
Seit ich aufgewacht bin, bin ich nicht mehr der Letzte
Too many bundles in my money bag
Zu viele Bündel in meiner Geldtasche
I feel like to share nwanne but you know the fact
Ich würde gerne teilen, Bruder, aber du kennst die Tatsache
If i show you the way
Wenn ich dir den Weg zeige
Shey you go stab me for back oh
Wirst du mich dann hinterrücks erstechen, oh
No reason am the country hard oh
Denk nicht darüber nach, das Land ist hart, oh
Make we relate make we relate
Lass uns uns aufeinander beziehen, lass uns uns aufeinander beziehen
If you know say you be my brother eh
Wenn du weißt, dass du mein Bruder bist, eh
No go dey hate no go dey hate
Hasse nicht, hasse nicht
Na every man go fit to run Their race
Jeder Mann wird sein Rennen laufen können
Ahhh eeeh
Ahhh eeeh
People wey Dey try survive eh
Leute, die versuchen zu überleben, eh
Nothing wey go fit surprise me
Nichts kann mich mehr überraschen
People wey Dey live on vibes eh
Leute, die von Vibes leben, eh
Make we relate make we relate
Lass uns uns aufeinander beziehen, lass uns uns aufeinander beziehen
If you know say you be my brother eh
Wenn du weißt, dass du mein Bruder bist, eh
No go dey hate no go dey hate
Hasse nicht, hasse nicht
Yeah yeah
Yeah yeah
Nano shayray ray ray ray ray
Nano Shayray ray ray ray ray





Авторы: Nnamno Ugwu


Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.